Cheriepet's Posts
Nairaland Forum › Cheriepet's Profile › Cheriepet's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 178 pages)
JeffreyJamez: You go force me ni?eh na by force *pushing him from behind*btw dat story was wow.... where is d beginning n tell me what are u waiting for? |
JeffreyJamez: No worry we go soon gooya stand up carry her for back make una dey go ![]() |
kingk: You won't know her monika naaano dey try us we go do FBI for ur case ![]() |
charijee: You sure say we go sleep this night...una fit go sleep omum told jeffrey he will be running an errand for her around 4am so pls allow him to go n sleep *tongue out* |
3Dimension: we cus start our own lovey-dovey mushy mushy now.ehhhhh oya *rings a bell* It is time for lovey-dovey mushy mushy |
kingk: ^^^^^come bros no think dat thing like dat o cos if u show us d babe we go spoil market for u:p |
charijee: You guys should go upstairs ono na me first dey here b4 una come so na una go go upstairs |
JeffreyJamez: 3D Don ShowYeah buh i still wan make una comot for parlour go una room nyt don reach.... mama say early to bed early to rise ![]() |
JeffreyJamez: Abi olol.... gud u agreed |
3Dimension: I thank da Lordha tank God u are here.... u c Jeffrey is hitting me with d throw pillow cos i told him to take their lovey-dovey mushy mushy sefs to their room (him n CJ) |
kingk: ^^^^that's our presido name ooo......... As for my engine, well lubricated.no b him name i wish u o... lubricated it should remain and when u have seen her let me n Charijee know |
JeffreyJamez: Why you no dey follow 3D travel sef lol *flings her throwing pillow* lol*dodges it* If i follow am travel who go come dey disturb u? *tongue out* |
kingk: Still on search engine...oh! gudluck den on d search n make sure ur engine is well oiled to avoid it breaking down ![]() ![]() |
charijee: we follow our heart not list...are we disturbing anyone? Don't think soenjoy yasefs den |
JeffreyJamez: I already have CJ... she's my listok... den u guys should go upstairs to ur room n stop dis PDF n allow us watch our movie witout d mushy mushy voice in our ears * tongue out* |
daveP: thank God weve qualified for the final. We're winning this cup.what was d scores? wasnt opportune to watch ![]() |
JeffreyJamez: *Lifts her to sit on my lap*both of u should go to ur room n stop disturbing our eyez in d living room.... erm CJ JJ don make im own list like kingk? ![]() |
[quote author=toniro]r=Cheriepet] Work make sense today o. D govt declared public holl say today na isese day (dunno wht dat means) osun state. So bank work not crazy today at all[/quote]so we can conclude dat u had a quite n serene day huh? good to hear dear |
daveP: u know ure calling d guy that cant hurt a fly.u know i am not calling him for myself buh for him to come n take u away from my face b4 i punch ur teeth out.... btw he knows i can do dat to u *tongue out* |
toniro: kingk]Helo toniro.... welcum back... so how was work? |
daveP: ah uve become klitchsko!JeffreyJamez come c daveP is luking for my trouble o..... i go box him teeth comot from him mouth o so dat when banega see am she no go recognise am again ![]() |
RedBenson: I guess i am not wrong on who i'm quoting?I dont undastand sir? mayb u explain further |
Mehn Audrey u are d lady afta my hrt... ur story has held me spell-bound dat if i dont commend ur effort it will b treason against d state...... so waiting to read Eric's side of d story.... dis ur suspencillin no get remedy o |
daveP: what doing? Ah ah did naffin wrong. (shrugs) talking bout succeeding, well lets seeoh u still want to try keep @ it and i will punch ur eyez into its sockets![]() |
kingk: Nne...all of em oooo no subtraction but I can add if any remain.Nna na all dese things one woman go get abi? so tell me u don catch anyone abi u still dey search searching? |
[quote author=3Dimension]same thing that turned me to a willy willy here I've been AWOL on the lit section lately. And rarely comment. But then again I want that story to accumulate to a considerable height bfor reading.[/quote]alite so how was work today? |
charijee: My sister, na qualities him want for a woman oseriously? ![]() |
[quote author=charijee]you got me laughing...are you looking for a woman that has all these?.....if a man is substituted in your equation....how many of these do you posses? Wey my sis cheriepet...abeg come follow me hear o[/quote]abeg eh CJ dat list na for wetin... d thing too much o |
charijee: splendid..yours?wonderful ![]() |
JeffreyJamez: Linkhttps://www.nairaland.com/1826739/unfulfilled-promises |
daveP: (rubs hands veritably)Say what so dis has been ur doing well u didnt succeed *tongue out* |
[quote author=charijee]Lol @ chief Advicer. .....there's nothing wrong with saying something meaningful to someone's life. ...good evening[/quote]Evening sugar how was ur day? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 178 pages)

*pushing him from behind*


