Chic2pimp's Posts
Nairaland Forum › Chic2pimp's Profile › Chic2pimp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 600 601 602 603 604 605 606 607 608 (of 626 pages)
Radiant are u nigerian or wot ![]() |
Good nite oooo. I must have the last word to make sure you are safe. Don't copy crizzle. Give me my deserved good nite kiss |
Until you go to bed I am goin nowhere. I put crizzle to sleep u are next. As they saying goes 'ladies first'. It is my job to make sure u are safe abi ![]() |
Which crazy person put 'yes we can' up. Yes we can my foot. Una beat a pub team u come dey shout rubbish. |
Berra wake madame crizzle up ooo so that she can kiss me goodnite to |
mukina2:are u still awake my wifey ![]() |
Cristalz:so u would not greet me good bye abi. I am vexing ooo |
mukina2:shut ya trap jor. Na who u be? ![]() @chic2pimp You nko, you be NL mai guard? ![]() [/quote]iyawo na u put me there na*shior* u think say na only u fit speak ibo. Abeg omo to dun who is hemp. See dis girl oooo |
Radiant:why not ur orishirishi psycho president wey dey aso rock dey smoke indian hemp |
We are talking about the kidnapping someone is talking about film. I am talking, u are talking how many talkatives |
mukina2:abeg help me tell am ooo madame crizzle ya bedtime don pass. Dayo ke dat olorigbeske ![]() |
Cristalz:gerraway jor . Mind yaself oooo ![]() |
mukina2:I hate too see u in pain so I will not do that to u. Naturez:why the questions?. If u need glasses berra call specsavers ![]() |
mukina2:my iyawo I will follow u jor. |
[quote author=~Borat~ link=topic=294608.msg4363445#msg4363445 date=1250465475]Sauron you are a pervert. You are actually nursing a hard-on courtesy of my answers. I'm therefore pulling the plug on this conversation. Go and take a sneak peak at owen while he undresses.[/quote] . Sauron he is askin berra answer |
Cristalz:help me ask him ooo busybody ![]() mukina2:mukinatu did I tell u I am going to Warri . Go to bed jare ![]() |
FL Gators: ![]() |
presido1:i agree with u jare. Me too I no go anyway too |
[quote author=~Sauron~ link=topic=294608.msg4363288#msg4363288 date=1250463587]Seriously, do you stand with your head?[/quote] ![]() |
Cristalz:madame the madame has arrived ![]() |
aieromon:why not yaradua first? Why pete? Dey should send em' bakassi boyz to flush them out. |
[quote author=~Sauron~ link=topic=310581.msg4363203#msg4363203 date=1250462617]The kidnappers should F-off. Buncha idiots soiling the name of the country. If Nigerians ain't safe in Nigeria then who is. . . . .They have taken the kidnapping schiznit too far, Yar'adua must make a scapegoat out of someone.[/quote]me I know no oooo. Every time person check news na soo sooo bad news. Shey we be the only country wey dey west africa |
So una peeps still dey talk about mach wey finish two weeks ago ![]() |
MO GBE kai naija. Wetin do una for dat country ehn. Wetin be dis. Why dey come dey give us bad name? No shakings sha does peeps would be caught in JESUS name. AMEN |
After 2day's performance,got to be LIGHTNING BOLT |
r231:On NL you have got to take abuses with a pinch of salt. Don't let insults bring u down and just have fun like I do. I know sometimes insults are annoying but just laugh it off ![]() |
[quote author=~Sauron~ link=topic=294608.msg4363029#msg4363029 date=1250460927]So who's on top of the league after MATCHDAY 1?[/quote]the gayners are. Champions elect. ![]() |
mukina2:na lie jare. Dikee dey fear me jor . No be u dey stalk me. Tell NL the truth u luff me jor |
honeric01:heya pele ooo. So dem still dey do wayoo for naija sha. Kai buncha wankers. |
Madame mukinatu,can u tell us wot u are doin dis late @ night. . |
r231: . When will NL learn the meaning of friendly banter. Kai una peeps sha. |
[quote author=~Borat~ link=topic=294608.msg4362725#msg4362725 date=1250457876]Oloshi! That guy cup don dey full. Dem must to catch am! Kai![/quote]there should do an ejaculation test. At least one of this tests should confirm my suspicions that this guy is an alien. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 600 601 602 603 604 605 606 607 608 (of 626 pages)

or maybe Hemp he was asking for you jusr now