TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:05am On Jul 26, 2020 |
Mad Over you - Runtown x Jammmmm  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:04am On Jul 26, 2020 |
Callll me cokeeeeeerrrr Su , superu  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:03am On Jul 26, 2020 |
Omah lay is lit...
Now playing ; Wurld - Mad . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:01am On Jul 26, 2020 |
Viking007: Abeg let me add Laycon to my fav list.  You valid bro ...  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:00am On Jul 26, 2020 |
Chiefheywhy: Laycon and Lilo .  The yansh wey this guy don turn touch today reach to last am lifetime . Plus this guy face reaction eeeh . You dey cum for trouser ?  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:59pm On Jul 25, 2020 |
Laycon and Lilo .  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:58pm On Jul 25, 2020 |
Laycon x Vee.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:57pm On Jul 25, 2020 |
Sarzzzzz is gooood ...  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:53pm On Jul 25, 2020 |
See as Laycon dey touch yansh anyhow ... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:51pm On Jul 25, 2020 |
Laycccooonnnn dey burst my headddsss  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:39pm On Jul 25, 2020 |
Laycon loves Naira Marley ...  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:34pm On Jul 25, 2020 |
Kiddwaya is a pervert .  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:32pm On Jul 25, 2020 |
Laycon con dey rock yansh anyhow ... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:30pm On Jul 25, 2020 |
JhayJoe: It's like the DJ just recovered He wasn't the one playing before , he just got back at the wheels . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:18pm On Jul 25, 2020 |
Be like sars don arrest the real sarz .  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:06pm On Jul 25, 2020 |
What is this now ... Duduke  ?  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:04pm On Jul 25, 2020 |
veekid: I don't think the DJ is at fault joooooor, na dem Biggie's sounds No be DJ fault , obviously . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:57pm On Jul 25, 2020 |
...
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:53pm On Jul 25, 2020 |
Brightoooooo  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:46pm On Jul 25, 2020 |
Our Evangelist na badddd guyyyyyyyyy  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:40pm On Jul 25, 2020 |
smellingKPEKUS: even the dj sef na idiot Make una calm down . x So far the DJ is okay. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:38pm On Jul 25, 2020 |
Iamsegzy25: No whine me ooo
Seriously? Yeah.  x The DJ don dey come up ... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:36pm On Jul 25, 2020 |
Neo and Vee should just kiss let's see front. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:35pm On Jul 25, 2020 |
Iamsegzy25: NEPA just took off our light...Best thing NEPA has ever done since i was born in naija
I got fuel though but imma save it for tomorrow live show.
You guys should keep us updated about this crap party tho Go and put the GEN on . x The party is coming back to life . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:33pm On Jul 25, 2020 |
ArchAngeI: Laycon tried to dance with nengi
She walked away 
This life  Stop lieing . She didn't walk away . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:30pm On Jul 25, 2020 |
Sound coming out better now ... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:27pm On Jul 25, 2020 |
Biggie give them this phone for only short period and collect it back .  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:23pm On Jul 25, 2020 |
homesteady: Ehen, the sound is okay now. Yeah . Obviously Biggie was still working on it. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:20pm On Jul 25, 2020 |
Biggie sha sabi fall pesin hand . x Make Biggie no dey give this guys phone . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:15pm On Jul 25, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:14pm On Jul 25, 2020 |
Song sounding like say na echo sef . x This thing no go well abeg . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:11pm On Jul 25, 2020 |
Wetin dey shele .  |