Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 2:12pm On Jul 22, 2018 |
Betnomore: Na just advice say make people dey do extra research on games wey dem decide to play on this thread. I only play without doing research on games besides soccer. Oh, I think I understand better now. But you atimes this punting can be tiring.  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 2:07pm On Jul 22, 2018 |
mhizenugu: you just spoke my mind.. too many fake games.. By saying fake,what do you mean?  CC : betnomore |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:34am On Jul 22, 2018 |
locust: lhimeet and chiefheywhy you're more than this. It's a new day, Dammit! No vex, I just wan put the guy for im place. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:32am On Jul 22, 2018 |
Dirkcoyt: Please, this is wrong. Vitiligo isn't something you should joke with regardless of how we want to react. The Doctor guy should know better. thanks
peace out.
And please drop the games. You better go to the root and don't just jump on what you see around. Peace |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:28am On Jul 22, 2018 |
This boy does not have common sense, when we were throwing banter yesterday. Did I deny I lost my father? You just have a bigchest with vitiligo infested brains. I'm really disappointed in your existence.  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:23am On Jul 22, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:20am On Jul 22, 2018 |
This mumu fought with another person throughout the night. Chiefheywhy and chiefhaywhy na the same japhet,kingpin,bigchest ? While I was sleeping, you were busy keeping sleepless night.  No time for you this morning, on my way to church.  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 2:05am On Jul 22, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 2:01am On Jul 22, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 1:56am On Jul 22, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 1:52am On Jul 22, 2018 |
crayfishh: and your dead father cannot come back to life ...orphan Try harder. Mr vitiligo. Pele  |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 1:49am On Jul 22, 2018 |
Next time when you see my post.
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 1:44am On Jul 22, 2018 |
Mods don delete ya post.  Unfortunately your vitiligo can't be cured. That's how you'll carry that stigma.  You think say you sabi talk. 
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 1:37am On Jul 22, 2018 |
E pain am  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 1:31am On Jul 22, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 1:24am On Jul 22, 2018 |
iRepMyCity: Katherine never send am the iTunes yet. 
if you know you know   |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 1:24am On Jul 22, 2018 |
BigChest: how does it affect your life Okay, how does what people do here affect your life too?  Be kiaful!  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 1:18am On Jul 22, 2018 |
BigChest: chief use your head... It's sad most of una don already start to dey asslick the joker Lol... Answer my question na. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 1:12am On Jul 22, 2018 |
|
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 11:43pm On Jul 21, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 10:11pm On Jul 21, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 9:49pm On Jul 21, 2018 |
locust: na porn movie? Porn Kwa?  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 9:35pm On Jul 21, 2018 |
Tetelabi. This movie funny die  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:23pm On Jul 21, 2018 |
johnny26000: Younger ones sho!!so chief nvr clock 21 eh...dah 1 loud gan!!!!hg Leave am, make she dey misyarn.  . Make I no talk. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:08pm On Jul 21, 2018 |
JixNation: Just apologize give her, them no dey follow women(girls) argue if you wan win their hearts. Just apologize for any little thing, even governor wife go fall for you like the way wey some odds dey fall. Lol. Rushmore oya no vex for me. Abeg.  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:07pm On Jul 21, 2018 |
Jagaban880: wich boy show mi de Boy biko 
make i arrange boiz on top him head
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:05pm On Jul 21, 2018 |
Rushmore: I don observe say that boy dey always try use me take count. E no go wan take correction but e go wan yab another person wen that pesin don't same thing wey e don do before. How I take use you count? When?  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:04pm On Jul 21, 2018 |
JixNation: Wetin happen na? Why you and Chiefheywhy wan get quanta? No mind rushmoore, that day wey I misyarn give that guy sef. I don apologize. I no come know Wetin happen.  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:01pm On Jul 21, 2018 |
Rushmore: It's different? Ogbeni take off the log from your eyes first before taking off the speck of dust from another's eye. You dey tell me 'be kiaful' shey? Na my side you dey think say you get power abi? Dey try talk like adult,no dey mis yarn like pikin. Hahan, who dey vex you like this?  Untop Wetin? Oya sorry.
|