Chuksi79's Posts
Nairaland Forum › Chuksi79's Profile › Chuksi79's Posts
chuksi79:Mofo wey suppose score over 2.5 just leggo for one goal murutu mpafu wey suppose chill after a goal each just dey score like say na basket ball dem dey play ![]() |
which kain fvvk be dis? |
Olutola88: Give it up 4 the master! Confirm you Chuks. Like I said earlier, I like ur pattern of play. I WANT TO FORM A TEAM OF TEAM OF FOUR ( The Formidable 4 )I humble baba |
for every casting down, there shall be a lifting up
|
klensx: chuks I love what you are doing, most of your picks are green, wish you more green till you hit millions. if others can screen shot what they play and post it, you guys will be doing more better, combining other peoples picks with yours. Though I'm not a football fan and I don't punt, seems I will be doing it now for fun, I just registered with Marathon bet hope it is easy to withdraw from there.Thanx bro, more sweat to your armpit and enough green apples to your barrel as you punt, there is serious money to be made there, i dey go flexing thingz tomao, a friend just collect N480k, make i follow chop him apple small |
e no go better for roral antwerp and the other mofo wey no get sense know say no b all goals dem suppose score for 1st half
|
vickertony: VillaTINZ I DON DIE ![]() |
vickertony: INPLAYFYM ![]() |
Ma picks
|
opisco01: Chucks please am waiting for ur picks todayso sorry bro, work no gree me but working on it at the moment |
good188: stop cours3 dem lolz ![]() dat bad huh? |
slip 1 for today
|
[color=#006600][/color]GREEN APPLES FOR BREAKFAST ![]()
|
hustla: you got mailyes boss |
Addme: So merrybet don dey dash people bonus too? Great,how fast do they process withdrawal?24hrs 48hrs max |
Addme: I asked this question yesterday,which bookie is this?Merrybet bro |
dungas30: wetin b diswerin be what? |
chuksi79: Ma slip for the day Flenty Flenty [color=#006600][/color] Green Apples
|
Oguntimmy: BET WON !!! seriously? @ 7.5 odds each? bros whats the secret? |
chuksi79:*wiping the sweat from ma 4head* thank God this mofo no spoil ma slip oh!, tis bad omen for first game on first slip to caste oh! Jehovah bu eze!! |
chuksi79: Ma slip for the day which kain non-sense club be dis (Ulsan Mipo Dockyard) wey i play under 2.5 for 1st half?dem wan caste ma slip, 2 goals already in less than 40 minutes ![]() |
Ma slip for the day ![]()
|
![]()
|
overdrive: Chuks welcome back!dey try drop picks abeg.Bro u sabi every na, na low odds high stake i dey play and no matter how i take do am one or two red apples go show for there and since na high stake, i no want make person take me dream bad dream...... |
aumeehn: omo see d kyn wahala wey i put myself into......juz diz morning i saw this girl on facebook..we begin to chat i end up collecting her number i called her @6pm.....juz den sumtin tell me say mek i check her photos d profile picx dey fine buh wen i check her album na diz picx wey i saw o.............. ![]() bruhahahahahaha!!! shuo! see as e dey cut sexy eye give u |
iamdhebuck: are u dafone? ![]() |
Getting back into my groove ![]()
|
iamdhebuck: Sorry to bother you bro but [color=#990000][/color] |
tintingz: She just killed the trust.True |
![]() seriously re-thinking recording it |
currently using Zegna Extreme by Ermenegildo Zegna |
which kain fvvk be dis?
make i follow chop him apple small

