Chumacity's Posts
Nairaland Forum › Chumacity's Profile › Chumacity's Posts
1 2 (of 2 pages)
@tunnex baba, hw runs? Hpe cool. I be get ur IM on yahoo, i still find it difficult 2 download. Do u download with opera 2.06 on ur 6600. |
@just2niz i hav gone throu d forum all i got concerning d xget settings is d mtn ip and port ,i couldnt find d trick. I cratd a forum nairaland.Lefora.Com(lances site)named s60 v1 and 2 application. Plz visit d site and make it a greatr one. |
@just2niz i no n wetin i do u wey make u no dey pay attention 2 my posts. I hav xget but him no dey dwnload unless i get crdit but my opera 2.O6 no gree download at all, it sayz check gprs edge settinz despit addin %2f%bla bla to d dnwnload link, my fone na nokia 6600, ur respon will b highly appreciatd. |

Plz just2niz i need mtn download trick on xget/opera |
abeg who get the new mtn fbt, i need am seriously if yiou get am kindly email me tghrough george_worldwide2000@yahoo.com.au |

Sinc we dey use d same fone(6600) i go like make we chat nd share sum xperienc via yahoo im george_worldwide2000, what abt urs @ tunnex. |
Just2nice abeg also try 2 send me ur email,fone# 2 my email. George_worldwide2000@yahoo.Com.Au |
Abeg my python isnt working well on my 6600, it says file corrupt whn i opn d downloadd file aftr downloadin, i got my python from sharemobile, plz hlp me out @ just2nice. |
abeg wher can i download pytrhon for nokia 6600 cos my xget is not working, when yoyu click the link it will bounce , if you got 6600 plz holla @ me via george_worldwide2000@ yahoo im. |
abeg iwill liketo have d settings of opera andmtn,ifuhaveit kindly emailme i promise to send u card. george_worldwide2000@yahoo.com |
Does anyone hav d new opera/mtn cheat settings. |
Make una helpme with new mtn/opera trick, if u hav d cheat email/c with me tru george_worldwide2000@yahoo.Com.Au |
Abet my fellow gurus , i don make research 4 d past 3 weeks abt d mtn/opera trick but no result yet . If u know any mtn/opera trick abeg contat me on yahu messngr or mail me thru george_worldwide2000@yahoo.Com.Au. Thnx. |
abeg make una help me with the new mtn settings for opera mini , mine settings are no longer working, i think mtn don block am. another help be say my 6600 fall down come dey write memory card corrupted and i don check another memory card still the same , what help una fit giv me? |
1 2 (of 2 pages)