₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,951 members, 8,514,655 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 02:00 AM

Toggle theme

Coolestchris's Posts

Nairaland Forum › Coolestchris's Profile › Coolestchris's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 143 pages)

Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 7:16am On Mar 04, 2017
That one na person..call me sinaj
lefulefu:
u always like looking for their trouble grin.what of if i call l0velyn now grin
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 7:15am On Mar 04, 2017
Try deh drink bobo and ribena...u hears what i talks?
optional1:
lolz

na chelsea dry gin dey give me for my village wey turn my head to write optional...
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 9:36pm On Mar 03, 2017
Why u name yourself optional..be like u deh drink kain kain sometimes
optional1:
dab kehuh How many have you seen dabbinghuh Or you seen me dab beforehuh
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 9:29pm On Mar 03, 2017
The hate they sweet them.word of advise...i Don finish l0velyn so teh them hospitalized her for 1 week
lefulefu:
chris,why u hating on nairaland babes? 95 percent of them are beautiful.. cool
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 9:25pm On Mar 03, 2017
As u fine reach u never empty nairaland girls..we weh ugly done finish them
lefulefu:
i for dress like politician b4? grin
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 9:21pm On Mar 03, 2017
Make una do am till e reach alter
skillful01:
. Your dp got me wow,wow,wow am not an ambulance though.

u're in abk
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 9:20pm On Mar 03, 2017
Bros u dress like proper teacher
lefulefu:
no mind me jor.na sunday pix be dat and na for where i pack i snap cheesy
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 9:19pm On Mar 03, 2017
I wanted to write dab but my phone reverse it
optional1:
bad as inhuhhuh
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 9:02pm On Mar 03, 2017
Why u go snap picture for ur primary school[quote author=lefulefu post=54246042][/quote]
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 9:00pm On Mar 03, 2017
Linda ikeji babes
Aniker:
Everybody getting married and am still out here single grin
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 8:58pm On Mar 03, 2017
I go call airforce for u oh slippers girl
Jodha:
Sohuh
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 8:56pm On Mar 03, 2017
All catholic girls sef...na una deh bad pass
optional1:
d one behide bah.. Cos d one for front no fine..
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 6:30pm On Mar 03, 2017
U use style fine
optional1:
lol
wey lala and mind dey nd ur frnd jude na me u see......
U don enter one chance be dat cos na me go even rob u of ur 18k.
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 6:16pm On Mar 03, 2017
Na u i go first start with..
optional1:
na u wan marry nahuh d only option na to carry gun go stand for road.
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 6:04pm On Mar 03, 2017
You no deh marry old woman
sinaj:
How far Jude nd him engagement sef

Feb. don pass o! Him no upload pics
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 6:03pm On Mar 03, 2017
I weak for your matter,abeg who get the picture of the boy inside carton
skillful01:
.
Proud to be a [/]Igbo[b/]
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 6:02pm On Mar 03, 2017
See ur mouth like catapult... Wan make i turn to armed robber
optional1:
e never reach get 18m u go see bae to marry plenty self.
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 5:57pm On Mar 03, 2017
Make una two go book hotel and fvck abeg
L0velyn:
REIIGN i sight thee grin
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 5:56pm On Mar 03, 2017
See ur head like bicycle seat
skillful01:
. Nope. Just take the advice. "COME TO ARO"
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 5:53pm On Mar 03, 2017
Na there ur papa meet ur mama
skillful01:
come to Aro Abeokuta and make your choice
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 5:53pm On Mar 03, 2017
I get 18k
optional1:
you get 18m to marryhuh
Romance › Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 5:44pm On Mar 03, 2017
Where the baes @
Politics › Re: Bring Back Nigerian Prostitutes – Buhari Charges Aides by coolestchris(m): 3:38pm On Mar 03, 2017
Ur thought doesn't count
obailala:
If it were your sister or your daughter that's been put in dehumanizing bondage, being forced by some 'madam' to Bleep 20 men daily while the madam takes all the profit and gives then nothing in return, I hope you will also give this same suggestion? Hope you will also suggest that they shouldn't be rescued because you think Nigeria is a mess?

cc: themonk, eightsin, coolestchris, frenchwine
Politics › Re: Bring Back Nigerian Prostitutes – Buhari Charges Aides by coolestchris(m): 2:44pm On Mar 03, 2017
Make them allow us weh deh overseas to fvck in peace nah
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by coolestchris(m): 10:58am On Mar 03, 2017
When you and sinz abi plurimi go wed na
L0velyn:
Ay in d building cheesy
Romance › Re: Guy Man.... Hahahahahahahahahaha by coolestchris(m): 7:54pm On Mar 02, 2017
I will make sure i raise that gown and shift her pant,and fvck away
Romance › Re: How Old Will You Be Before You Marry by coolestchris(op): 6:36pm On Mar 02, 2017
Madt over u by runtown
SexyCeline:
huh
Romance › Re: How Old Will You Be Before You Marry by coolestchris(op): 6:22pm On Mar 02, 2017
You wan marry woman with 5kids
FTBOY:
i'll wed tomorrow if sinaj accepts to marry me today.+
Romance › Re: How Old Will You Be Before You Marry by coolestchris(op): 6:21pm On Mar 02, 2017
What are u now crystalline
Krystalzkris:
i am not a teacher
Romance › Re: How Old Will You Be Before You Marry by coolestchris(op): 6:16pm On Mar 02, 2017
All this teacher sef...me am engineer oh
Krystalzkris:
lol
Romance › Re: How Old Will You Be Before You Marry by coolestchris(op): 6:14pm On Mar 02, 2017
Sick of ur love
SexyCeline:
Lolz.. U are sick
Romance › Re: How Old Will You Be Before You Marry by coolestchris(op): 6:14pm On Mar 02, 2017
Come shey u no be teacher kwa
Krystalzkris:
why u add d k for the wrong place?? Lol......

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 143 pages)