₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,749 members, 8,513,498 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 06:33 AM

Toggle theme

Coyotejack's Posts

Nairaland Forum › Coyotejack's Profile › Coyotejack's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 68 pages)

TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 10:00pm On Feb 09, 2017
I am suffering here too ooooo
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 9:59pm On Feb 09, 2017
Dstv dem dun dey kolo ooooo
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 9:56pm On Feb 09, 2017
sirfee:
Boss signal bad gan but mine is back right now.
No Lele baba
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 9:54pm On Feb 09, 2017
vladimiros:
GUYS EMERGENCY..

MY BIG BROTHER CHANNEL IS OFF THSNKS TO SOME ISSUES..

ALL OTHER CHANNELS ARE SHOWING EXCEOT BB..

NAH EXPLORA DECODER I GET, ABEG HELP
And I tot I was the only one oooo
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 9:52pm On Feb 09, 2017
Vivly:
Someone get Efe "acanape"! That dude is speaking real!!
Abeg wetin be acanapehuh?


My signal just went to the moon(lost) hope say na only me ooooooo sirfee and co. Abeg u know the drill
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 9:48pm On Feb 09, 2017
Efe na just better pikin
What is desert/ dessert
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 9:47pm On Feb 09, 2017
Donbabajay12:
Uriel just Shuttup
Uriel don talk the food matter na , dem too chop
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 9:46pm On Feb 09, 2017
ninnyanny:
the guy de make sense.trying to straighten up things.na I'm tboss waka comot go de on tap...de make noise...na I'm bassey para.leta he come de apologize.
Babe tiri gbosa for u
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 9:45pm On Feb 09, 2017
Donbabajay12:
Bisola spitting Fire..... go girl!!!!!
She be dragon sha
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 9:44pm On Feb 09, 2017
This is more than. Pep talk this is laying the cards on the table .
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 9:42pm On Feb 09, 2017
Bisola she Sha like food so the 75% gone dey pain am oooo
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 9:41pm On Feb 09, 2017
Hmmm this shit is serious ooooooo.
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 9:38pm On Feb 09, 2017
ninnyanny:
Bisola thanks for asking bassey not to apologize.
Babe abeg wetin appen wey Bassey won apologize
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 9:37pm On Feb 09, 2017
Bassey apologies but they are telling him not to wetin appen na
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 9:33pm On Feb 09, 2017
Abeg I been comot go buy something wetin appen wey everybody dey carry face


U are to liberal ke na WA ooooooo
Efe ain't a control freak na
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 8:57pm On Feb 09, 2017
vladimiros:
After failing with twerk, Gifty has moved too shoki..
Abeg leave gifty make she gyrate
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 8:56pm On Feb 09, 2017
Did Tboss just sing we are happy
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 8:55pm On Feb 09, 2017
Boj2:
Bro,it's called the Leggings Effect
Don't be blown away just yet!
But u need to have something for it to take effect na
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 8:54pm On Feb 09, 2017
Gyration/ praise and worship
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 8:51pm On Feb 09, 2017
Dem don enter praise na d worship Choi ekemini
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 8:44pm On Feb 09, 2017
If u hear ur name come and dance
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 8:40pm On Feb 09, 2017
Somebori tell Debbie to keep that her guitar down
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 8:37pm On Feb 09, 2017
Some serious gyration

Keggites
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 7:43pm On Feb 09, 2017
toseen7:
abeg wetin happen? I no dey watch at da moment
toseen7:
abeg wetin happen? I no dey watch at da moment
Biggie call out marvis, bisola TTT for dem whispering


Come call out Coco and bisola for speaking Yoruba
Biggie com tell dem say em dey disappointed for not following the rules book
And that they lost their wager of 75%
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 7:42pm On Feb 09, 2017
toseen7:
abeg wetin happen? I no dey watch at da moment
Biggie call out marvis, bisola TTT for dem whispering


Come call out Coco and bisola for speaking Yoruba
Biggie com tell dem say em dey disappointed for not following the rules book
And that they lost their wager of 75%
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 7:22pm On Feb 09, 2017
Biggie don call dem out for their whispering ooooooo
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 7:20pm On Feb 09, 2017
Be like say dem don lose their wager ooooooo 75% lwkms
Hunger don keep them
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 7:16pm On Feb 09, 2017
Dem try for their presentation jawe waawu
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 8:57pm On Feb 08, 2017
vladimiros:
Bisola go soon start small vex with gifty..

Just watch and see smiley
Ah noe think say bisola see am she just dey blush for bally baba
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 8:53pm On Feb 08, 2017
vladimiros:
She sabi use the head of mumu boys..

She tot she could control TTT, nigga turned down her seduction like a pro..
She noe know say TTT na karma sutra on em own
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 8:50pm On Feb 08, 2017
ammyluv2002:
Gosh! She go feel bad oh! Bisola don occupy 3T heart then...3T wife go cry oh
My dear if TTT hammer that 25 million the wife go meet am half way, all na game. grin grin
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Coyotejack(m): 8:47pm On Feb 08, 2017
vladimiros:
If gifty thinks flirting would get her votes den she has lost..

See her trying to kiss TTT,

Nah person born this LovePeddler

In Bally's voice " you are the village ashawo"..
Not necessarily a LovePeddler bro , maybe things go her way when she flirts or peddles love undecided

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 68 pages)