NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 6:08pm On Oct 21, 2016 |
I can't even body guard..; D sharliz: y d pity. Itz u I can't make body guard .. haf got trust ish wt u I belong to the other room with u. Yorme fit stay outside dey body guard us  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 6:07pm On Oct 21, 2016 |
I dey wish say I pick kebi, jigawa, zamfara ,sokoto instead of.that Niger sef. Dream3: Not bad nah,heard they do pay like a thousand naira,na big money o. Me wey neva see my name if eventually they upload it ehn,I will gladly pick dem Zamfara,kebbi,Taraba and co. But I'm not worried.. #osun is ma destination  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 6:05pm On Oct 21, 2016 |
Omolola1 will just com, peep, comot.
U wan tell Us somthin?
Posimii must not see dis |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 6:04pm On Oct 21, 2016 |
Big mouth or sexy mouth? sharliz: yessssssssssss dat ur big mouth must explain it succintly mouth wey I take dey pray fa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 6:03pm On Oct 21, 2016 |
U don miss carry. No b hin.. kapable75: Wetin i don go carry for your back yard  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 6:02pm On Oct 21, 2016 |
I pisty u sharliz: y? M sure his not a bad person n he can be ma body guard no biggie datz if he want tho |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 6:02pm On Oct 21, 2016 |
Look at u. JohnQueen: Gbam!
Coyy no need pass through senate screening u dey mind posimii? I serve humanity Kapable75 serves womanity |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 6:01pm On Oct 21, 2016 |
U high JohnQueen: You sure?
Cos coyy say I av high |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 5:32pm On Oct 21, 2016 |
U no go c am kapable75: I no see my shovel. like say coyy thief borro am. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 5:31pm On Oct 21, 2016 |
So, d 3k must be paid. BT they said its not compulsory. surpriseMe: Nope. only ur call up letter. dem high? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 5:30pm On Oct 21, 2016 |
E b like na dia computer. Dream3: Oro won ti sun mi. cos even wen I yab d mods, dem no dey ban me. U sure say dem normal? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 5:29pm On Oct 21, 2016 |
U No.dey understand anything sef. sharliz: ko ye mi ooooo until.I use "gbogbo enu to talk abi" |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 5:28pm On Oct 21, 2016 |
U can snap before going to camp. They said about 10. They said white background but d one u will snap with that nysc vest must be red background.(u can snap dis at home too, just look for someone who.has d vest and use it to snap) cos it wil.b expensive in camp LivinaPatrick: Good evening all,pls i need clarification on this,don't know if someone has asked same question before. My question is about the passports,how many is needed and d background colour,and again, can i make it available before going to camp or must it be snapped in d camp. Thanks in advance All d best |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 5:25pm On Oct 21, 2016 |
No o.. sharliz: me only ibadan.. sha dnt goan be looking for galz upandan I will b looking for u up.and down in Ibadan. And looks after d rest upandan in osun. Shey o ti ye e  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 5:22pm On Oct 21, 2016 |
Those antisperm no get sense fa Dream3: Dem give dream2 24hrs lockdown,LOL. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 5:21pm On Oct 21, 2016 |
Oya na. Omo Olorun sharliz: lol by luck ke... I told God to make doze people gimme oyo n he doesn't fail..so its oyo or norwir ..yelse so, u dey ib, me go dey Iwo/ikire/ede.. I'm not going farther Dan that in osun state  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 5:20pm On Oct 21, 2016 |
Go.to ur skul student affair. jokeydamson: When the reg process is saying no details found ensure ur sch provided correct detail....what should i do? Pls help Assap that's d solution. It will be rectified Gudluck |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 5:19pm On Oct 21, 2016 |
Warris dis na  dunamit: Lol. Ba Da Muia, Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 5:16pm On Oct 21, 2016 |
D mods have gone mad again.. 2 accounts banned in less Dan 5mins  Yokiti , crazyman and d rest, y  ***** D guy whose sis.wanma marry on 26th. Dis.is for u B like we no.fit quote or.mention ur moniker.. U have offended d mods fa.
|
|
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 5:33pm On Oct 03, 2016 |
yhenny: Ayam a very good girl faa, Uncle coyy can testify. in adekunle Gold's voice *ma friendzone me o..* in lagbaja's voice *I no be ur uncle, ur uncle dey for ur village* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 5:31pm On Oct 03, 2016 |
ibroh22: This got me cracking
Cc
Mzshyshy
Yormee
Posimii
Sheego2015
Froshpapie
Coyy
Dream2
Bestie0309
Patty2014
Rebekkah
Chiefojiji
Chumaster
Chuxmyk
Yhenny mesef don conclude nysc for ma mind.. d rest na formality . |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 11:55am On Oct 03, 2016 |
who is home? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 2:04pm On Oct 02, 2016 |
Aom4u2c: Hello house. What are the merits and demerits of serving in Abuja and Portharcourt? merits-- opportunities after Or during service year.. demerit- high standard of living.. u myt need ur parents to send u allawee  check threads for both states and contact a serving corp member to know about his\her experience. DAT wld be best. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:13pm On Sep 30, 2016 |
kapable75: BLOOD OF GOD!! Graceland you people are seeing that my hands are clean o klin kor, aeriel ni  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:13pm On Sep 30, 2016 |
KiziitoKennel: Thank you very much coyy ... Apart from Lagos, I have been confused on which of the western states to choose from.. E b like say I no go need Dat oyo 3800, Osun state na get am dis time around o, I can't afford to lose 18hrs power supply  let's go there  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:12pm On Sep 30, 2016 |
MizOmalicha: Yeeeeaaaahhhh... thnks alot for the help! Bless u much u are welcome madam.. how is baby?  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:11pm On Sep 30, 2016 |
Elderniercri: I tot u were d great coyy bros, tot responsibly o  make u tot no com dey confuse everybody for here. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 10:10pm On Sep 30, 2016 |
Yourstruly16: Lagos is filled? How?. .. Dey haven't started registration yet. madam, na joke I dey o. chai |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 3:42pm On Sep 30, 2016 |
missbeebee: Lolzz am jez doing it bera dan u
D guy no beg well sef  kontinu
gud student |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 3:41pm On Sep 30, 2016 |
mightyleks: na win win 4me na fat payment and women of choice. i fit recommend 4u sef issokay.. keep d ministry up. kapable will be proud of u |