Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 11:35pm On Jan 23, 2019 |
locust: You don comot the screenshot. I no expect dis kain thing from person like you. Over 64k won excluding betpawa powerful bonus. You play game with 5h, you dey whine say na #20 stake. The other time wey u win money, you post ticket with warning say u don budget am already. Other people wey u dey beg for funds, dem dey stupid? You fall hand this night. Guy na man you be.. Stop this rubbish na You wan force person to do you well? Ah ah Which kind person be this |
|
Sports › Re: Photos Of The Pilot And The Plane Missing With Emiliano Sala Of Cardiff City by cyberhike(m): 10:38pm On Jan 23, 2019 |
madridguy: He should have enter motor What is France to the UKWales |
|
Education › Re: Show How Much U Remember About Ur Secondary School: Write Ur School Anthem by cyberhike(m): 11:00pm On Jan 22, 2019 |
maryyitmwa: fgc jos stanza 1
great fed col jos on the plateau i dove my heart for you a nursery ground for future leaders my great almamater my fervent hope with zest inspire when duty calls for diligent with patience zeal success tend me all the way . |
Education › Re: Show How Much U Remember About Ur Secondary School: Write Ur School Anthem by cyberhike(m): 10:59pm On Jan 22, 2019 |
maryyitmwa: fgc jos stanza 1
great fed col jos on the plateau i dove my heart for you a nursery ground for future leaders my great almamater my fervent hope with zest inspire when duty calls for diligent with patience zeal success tend me all the way Happy birthday fine girl |
Politics › Re: #whatif: PDP And APC Loss 2019 Presidential Election? by cyberhike(m): 10:53pm On Jan 22, 2019 |
No more 30k for the BMC crews... |
Nairaland General › Re: See The Puff Adder Killed In My Area by cyberhike(m): 10:45pm On Jan 22, 2019 |
For a while we rest on top these snake threads o..
Modslala don resume |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 10:34pm On Jan 22, 2019 |
In everything you do here... Remember one thing...
THE INTERNET NEVER FORGETS!!! |
|
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by cyberhike(m): 10:20pm On Jan 22, 2019 |
thank God... I don fear before.
immediately I clicked on followed topics and saw the lady above as the last post.. I don fear say hungry go start after the strong EBA Wey I just chop |
|
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 5:30pm On Jan 22, 2019 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 5:06pm On Jan 22, 2019*. Modified: 5:31pm On Jan 22, 2019 |
JixNation: Drop the line... No use am watch Johnsy Sins o lmao... I be virgin o.. 0807.... thanks |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 5:03pm On Jan 22, 2019 |
JixNation: Yes... Glo and mtn I been wan say make you share me small data make I use dey follow up live score for today... data don finish |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 3:56pm On Jan 22, 2019 |
jixnation sheybi na Glo you dey use?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 11:40pm On Jan 21, 2019 |
walai punting hard ooo ...
staked high on Ronaldo to score a goal
the idiot trowey penalty.
money don go |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 3:50pm On Jan 21, 2019 |
Jagaban880: make i loud am like Daniel briam
No No No No No No No No No No No No
No No No No No No No No No No No No
NoNo No No No No No No No No No No No
No No No No No No No No No No No No
No No No No No No No No No No No No Ehen |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 3:32pm On Jan 21, 2019 |
Jagaban880: why do u choose to use such abnoxious word 
why na
Bro why na but you are not one na...
or are you?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 11:37pm On Jan 20, 2019 |
bakayokoko: POST LIKE THIS: WHENEVER U WANNA POST YOUR DIGITS OR ACC NUMBER. NO MODAFUCKA CAN QUOTE IT  how's this done.. teach me |
Technology Market › Re: **PHONE SWAP CENTRE**SWAP IT NOW!!! pin:265DA560 or 08033923897 by cyberhike(m): 4:35pm On Jan 20, 2019 |
henrixx: Phones for sale
6splus 16gb...70k 2 7plus, black and rose gold 32 GB... 130k. 8plus 64gb(back crack) 150k
Call or Watsap 08062292514 Is the 6s+ still available?? |
Technology Market › Re: **PHONE SWAP CENTRE**SWAP IT NOW!!! pin:265DA560 or 08033923897 by cyberhike(m): 4:33pm On Jan 20, 2019 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 10:56am On Jan 20, 2019 |
alexistaiwo: Nigga, drop out of school already  Lmao weyrey nla |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 10:49pm On Jan 19, 2019 |
overdrive: yes Your answer is not true bros... You have to stake first.. Abi |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 8:37pm On Jan 19, 2019 |
SeunKelechi: Corners were delivered quite well today... Except west ham |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 8:32pm On Jan 19, 2019 |
Viking007: Aberdeen in particular shot down 2 tickets. 1 home win, the other over 2.5. 1.06 and 1.30 respectively. Bros I dey tell you.. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 6:48pm On Jan 19, 2019 |
Qualitygod01: Psg 8-0 Neymar 2 goals Cavanni 3 goals Mpappe 3 goals
Na basket ball be this? 
Sorry 9-0 Meunier 1 goal.  You self see am. Na payback for their cup defeat |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 6:41pm On Jan 19, 2019 |
justwiseass: Seriously? I pray ooo... cos me I just say make I try Have faith |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 6:31pm On Jan 19, 2019 |
I just don't know what to say about westham and Aberdeen. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by cyberhike(m): 6:26pm On Jan 19, 2019 |
|