Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 11:28pm On Dec 02, 2018 |
Winners never quit...we go again...
#believe |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 11:26pm On Dec 02, 2018 |
eaziguyman: abeg wetin be PSG full time score I don forget say I lose money you don use style remind me... Dem play 2-2 |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 11:14pm On Dec 02, 2018 |
LaMujer: Sometimes, corner is by game tempo. Barça shocked me when they played first corner in 2 mins. And 6 corners in 45. A Barcelona playing 11 corners in a match? No one would have forseen that. Barça wey í know well, no dey play corner until 10 mins don pass.
It's just the way game is To Add to this...e be like na some selected teams dey play corner. Example see how many corners dem play for that girona atletico Madrid game. To me sha... Girona, Levante, eibar and leganes sabi deliver corners wella |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 10:53pm On Dec 02, 2018 |
 ;Dthis life ehn... When shakhtar spoil my sweet game Wey I stake high, I just rebet the ones Wey remain.. Com change the games to increase the odds. Like play like play games just dey follow up for the ticket.. E com reach the last two make man chop small level PSG and Porto come start madness. seVILLA Wey I run from even gimme my GGorover2.5 na useless Porto com spoil am |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 10:15pm On Dec 02, 2018*. Modified: 10:41pm On Dec 02, 2018 |
Inter Abeg na.. Make una play corners na
Haba
Edit..
Una try. |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 1:02pm On Dec 02, 2018 |
|
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 9:12am On Dec 02, 2018 |
oddoood: Another F9 in Quantitative Reasoning. You know what...you re right.. |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 9:03am On Dec 02, 2018 |
oddoood: this is how you know those who had F9 in maths Are you this stupid or today is a special Sunday? |
|
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 8:48am On Dec 02, 2018 |
nelsonebby: na 10 odds ooo. I normally don’t play it like that. I always prefer to play 2 odd every weekend Either way bro... This Xmas suppose make sense for men na.. I go appreciate if you show me the kinds games you dey pick maybe I go fit cook something myself. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 8:31am On Dec 02, 2018 |
nelsonebby: yes 100k nice. Abeg I have this 6k that is useless for now... shey make I pm you make you show me the kind games you stake on. Xmas need to make sense tnx |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 8:00am On Dec 02, 2018 |
nelsonebby: Decided to try 10 odd. I’m so lucky  this is huge bro... congrats bro.. how much did you stake to win this? I'm guessing 100grand or more |
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by cyberhike(m): 7:51am On Dec 02, 2018 |
heddiebanks: Lol... Didn't feel like meat,? Abi meat was cost at that moment? hope you know her location before talking sha.
no be okokomaiko she dey live o |
|
|
Politics › Re: Nigerian Power Firm To Sell Electricity To Burkina Faso by cyberhike(m): 1:13am On Dec 01, 2018 |
Light Wey never reach us... |
Education › Re: A Teacher Brutalized A 2-Year-Old Girl Because She Pooped (Disturbing Photo) by cyberhike(m): 1:12am On Dec 01, 2018 |
I pray my son's teacher Tries this.
If she no die na small go remain. |
|
Celebrities › Re: Why Tiwa, Wizkid, Others Never Suffer Vocal Cord Damage Like Tekno – Management by cyberhike(m): 12:48am On Dec 01, 2018 |
LuciferAngel: Did he pay for his drinks afterwards? No chills bro
|
|
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 8:44pm On Nov 30, 2018 |
UncleDeborah: I've been noticing your comments of late. Be like say your own job na to dey advice people on how to manage their money. Before that kabukabu guy won that 1M and was lamenting about the poor cashout, na you first show face dey ginger make he use 500k stake on the opposite outcome for another site which he eventually lost. Na where money dey we go see your frog eye. Shameless small pikin like you. because men don Lock up for your matter you don dey feel like don wanny shey. say you still get mouth to talk here show say you no get shame. |
|
|
|
|
|
|