Cyberhike's Posts
Nairaland Forum › Cyberhike's Profile › Cyberhike's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 86 pages)
acunon:what's the price? a few pics will do as well as your number |
how much last be 28 inches TV urgent |
arsenal match has produced 8 corners in just 33 minutes. today Wey I no near corner markets |
good morning my bros them... hope y'all slept well. Abeg make una help me check this picks. Bayern win Chelsea over 3.5 corners shaktar Donetsk win paok to win either halves arsenal over 1.5 Ajax over 1.5 total odds is around 6 odds plus. is it good to go? |
good morning my bros them... hope y'all slept well. Abeg make una help me check this picks. Bayern win Chelsea over 3.5 corners shaktar Donetsk win paok to win either halves arsenal over 1.5 Ajax over 1.5 total odds is around 6 odds plus. is it good to go? |
Chiadikaobi:bros!!!
|
Fxwarrior:91069 username: ikechuko |
Chiadikaobi:the guy no hold bah to get another place for now. so I gats give them space |
my guys o... make una pity me o.. my roommate babe Belle don dey big o.. and I still dey house with them o. make una gimme game make I risk this 1k play o. iamsirmichael chiadikaobi lhimeet Chewbacca idroid calebsky na postrate I dey o make ina pity me o |
bro you no even com talk about the 800k point and kill cars again.. na so so big big machines. |
chewbacca:boss man I play this ur game.. how you dey use check scores for this ATP and hockey? thanks |
Krissjones:
|
Abeg o... since 40 minutes juventus match never update corner.. abi na 3 corners dem play since |
ClumsyFlimsy:boss lionsbet no get coupon code o. BTW any game Wey your mind no carry, you can change or remove it. wishing us green |
Holamscoh:all die na die bro. |
HoleDriller:oga bestfactor where you dey la? |
28.02.18 16:00 Sunshine Stars FC - MFM FC (Handicap 0:2) Customer type: MFM FC @ 1.50 Result: 2. 28.02.18 20:00 Hobro IK - FC Copenhagen (Under/Over 1.5 goals) Customer type: Over 1.5 goals @ 1.35 Result: 3. 28.02.18 20:15 FC Zurich - Grasshopper Club Zurich (Double chance and Under/Over 4.5 goals) Customer type: FC Zurich/Grasshopper Club Zurich and Under 4.5 goals @ 1.50 Result: 4. 28.02.18 15:30 FC Kryliya Sovetov Samara - FC Spartak Moscow (Under/Over 0.5 goals) Customer type: Over 0.5 goals @ 1.10 Result: 5. 28.02.18 19:30 Malaga CF - Sevilla FC (Double Chance) Customer type: X/2 @ 1.25 Result: 6. 28.02.18 19:30 Getafe CF - Deportivo La Coruna (Double Chance) Customer type: 1/X @ 1.16 Result: 7. 28.02.18 21:30 Atletico Madrid - CD Leganes (1X2) Customer type: Atletico Madrid @ 1.25 Result: 8. 28.02.18 17:30 Juventus Turin - Atalanta Bergamasca (Under/Over 8.5 corners) Customer type: Over 8.5 corners @ 1.55 Result: 9. 28.02.18 20:45 Lazio Roma - AC Milan (Under/Over 1.5 goals) Customer type: Over 1.5 goals @ 1.25 Result: 10. 28.02.18 20:45 Feyenoord Rotterdam - Willem II Tilburg (1X2) Customer type: Feyenoord Rotterdam @ 1.30 Result: 11. 28.02.18 18:30 AZ Alkmaar - FC Twente Enschede (Under/Over 2.5 goals) Customer type: Over 2.5 goals @ 1.35 Result: 12. 28.02.18 18:30 FC Chambly - Racing Strasbourg (Second Team to win either half ) Customer type: Yes @ 1.50 Result: 13. 28.02.18 21:05 Paris St Germain - Olympique Marseille (Under/ Over 8.5 corners) Customer type: Over 8.5 corners @ 1.45 Result: 14. 28.02.18 18:30 Panionios Athens - PAOK FC (Double Chance) Customer type: X/2 @ 1.14 Result: total odds: 51 don't bother asking for booking code as I played it on lionsbet. wishing us a green day |
to the accessbet managers... can I credit my account via your shops? |
olihilistic:walahi you be bantam. I need something like this to make me laugh and forget my sorrow |
TBH I don't know what to say... alabi dey select suicide teams randomly. teams Wey do well last week Bleep up this week. |
Successimpactld:ogbeni everybody is a suspect until proven otherwise. show us proof that he scammed you or someone you know |
that Chelsea Barcelona match suppose produce 9 corners na |
olihilistic:guy comot mind there. better days ahead. my roommate don give girl belle so I gats comot for house for am as him don become married man. to fire small odds with big money make money to rent another apartment come out na him all of them dey do anyhow. no wahala. our time dey come |
Chiadikaobi:ogam the thing tire me o... na that Tottenham own shock me.. team Wey dey go relegation for their league oh. I just dey speechless |
I carry Ajax over 2.5 e play 1-0 I carry Tottenham win e play 2-2 I carry galatasaray win or draw dem beat am |
chairmen Abeg I wan ask o... can real betis vs real Madrid match produce 9 corners? can juventus win away at Torino? |
if you think Basel is a useless and stupid football team.. raise your hand |
what say ye??
|
to the great punting statisticians . ... I intend staking on the following matches. PSG vs Strasbourg over 8.5 corners eibar vs Barcelona under 12.5 corners apoel vs omonia 1x please confirm if I'm good to go. thanks |
which kind eyeglass dem this one dey play ehn.
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 86 pages)
