CyrusVI's Posts
Nairaland Forum › CyrusVI's Profile › CyrusVI's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 86 pages)
Fibonacci88:Its not a working country, so when are you heading to Guinea Bissau? So, make Dem just take any accusation up begin dey punish SP with zero proof? |
Shidinky:How many signals do you drop per day? |
Baronthecelebri:All these things he does, he doesn't do them close to XI Jinping and Putin I prefer X1 tho |
ruggedtimi:Your last line tho. How are you very likely to marry them? Nobody goes about looking for Igbo women. Just that, they tend to intermarry with men outside their tribe than women of other tribes, and thats because Dem dey every state,. Mixing with the locals and doing their thing |
You're prolly Igbo yourself, cause na una dey always sit down dey create thread make Dem talk about una Me never meet any Igbo girl wey get pride o. Na as you carry yourself women go take address you and Yes, my current babe is Igbo |
Sonnobax15:Work on that day and relax the following day...Theres no award for those that will be resting on xmas day Be different,bro |
SalamRushdie:Guy, go online and check one of the metrics to measure people's IQ and for sure, the quick urge to talk about IQ itself is one of the indicators of low IQ. "Barely functioning" means they arent viable financially for a commercial bank and yes, judging by their financial statement, they are far above that....You are not only ill-researched, you also dont even understand the English words you use ![]() So, cause 5% of their Customer no dey satisfied, make dem no refresh their staffs at the end of the year. Stick to politics
|
Sirmwill:So, after working for 12months, they shouldnt spare some money to entertain and refresh their staff and make them enjoy themselves Most of you dont have empathy I pity those who work under you(thats if you are ever a boss) So, make dem cancel staff welfarism because you feel their bank needs fixing Una just sit down for outside dey yarn shiii |
SalamRushdie:Are you for real? or you just wanna criticize things in your myopic way Do you know how much they pay their Entry level staff?(Executive Trainee) Do you know what their annual profit in the last two years? Do you also know they increased their staffs salary not to long ago? Bro, stick to that politics section abeg, you dont know that much |
![]() I like seeing woman getting used/oppressed by other women I used to think that women dont allow their sons and brothers to simp for other women, this one don fail hin bro |
vanbonattel:At least, you cant fault them for believing a report from a verifiable news source What of those that believed Buhari was cloned by a clown from Sudan, its even funny cause their source is Nnamdi Kanu, like say Kanu na BBC ![]() |
Detty December cant be more dirty I wish them well in EFCC custody |
ravensckar:But how do you know he's older than her? Plus, I even thought the giver is a man |
ravensckar:I don love tire Why you dey para for him na |
![]() |
![]() You dey write that long Pauline epistle to convince person wey wan do bad things. Na justification she need, she done make up her mind already At 28, she supposed dey serious relationship wey fit lead to marriage, you just wan confuse her more NL people go come preach to you about Infidelity, you go read so tey, you go begin dey cry...Dem go too bash you |
![]() The Space actually I want to confirm all I have been taught about that space. Want to be outside our Earth and its troubles I really want to know what it feels like try out something only a few hundred others can relate with, in the entire human history |
![]() Nothing much. Just wanna populate the earth The objective is simple, I want to father at least 1% of the Nigerian population by the year 2060 and since the journey of a thousand miles starts with a new shoe, I dey buy enough CD to kickstart the mission on Dec 24th Those that are serious with their life may go visit Antarctica May Mother Nature help me |
![]() I'm indifferent about this but 50k small na Theres life after wedding na Waiting for grunting grunters to come gnash their teeth as usual Na everytime una go dey wail on top wetin una no fit control |
Samantha125:Where is Lionessza6? When was the last time you heard from her? |
Delta and Bayelsa Smh |
![]() Useless story from a useless facebook user Wetin concern us with you and the neighbour wey we know even sabi at all |
-1). Integrity of Electoral Managers I stopped reading at this point How do you measure people's integrity? Its even more funny that the Nigerian writer can sure vouch for the 'Integrity of the Ghanian Electoral Managers', from here in Nigeria You people think the readers dont have a mind of their own ![]() Biased and nonsense Pauline Epistle |
Plato once said "The disadvantage of not engaging in politics is that, you will end up being ruled by your inferior" Enough of the wailing, we should find our way into this very class Everyday Wailing has no reward. Join the train if you can |
![]() Useless Info Na those wey dey give you attention for twitter i blame When u don rule UK, you fit come back con rule them for here...Dullards full here wey go vote you |
![]() So, na only Lagos fit generate their light like this We no fit blame FG for this one We get Governors but our clownish citizens go dey pretend like say we no get,con run go dey challenge FG on top everything Pikin wey hin state Gov no dey do anything, go run go Lagos go dey para for Sanwo-Olu on top small small demolitions Clown of a Cityzen |
Truths9ja: DatNiggaDaz:Funny how you guys didnt see anything wrong with Soldiers attacking Civilians doing their work this time, but if it was against people you support, you'd start telling them to go after Boko Haram and even attack Nigeria for being a lawless country I don talk am before say all of us this country na hypocrite. Nobody dey on the side of truth If i hear any obidient shout "Intimidation " again, na curse |
![]() I hope the largest consumers are those residing there in the SE |
Kobojunkie:And those women that didng go through this, I guess they will live forever You people make it seem like the dead is missing out on something, maybe some enjoyment or whatever. They arent missing shii Not like our memories will be useful in the grave. |
..omo na ixbo gals full brothel across west africa. In every 10 gals for a brothel 8 na ixbo.


