Damdrey's Posts
Nairaland Forum › Damdrey's Profile › Damdrey's Posts
1 2 (of 2 pages)
IPhone 6s plus need call or WhatsApp 08169208106 |
Gucciboy1:Can I swap tecno spark 4 with money and take the fone |
Tecno spark 4 6 month old 30k WhatsApp or call 09064606540 |
loyedammy:Bro how much last Or can I swap with tecno product and add money This is my WhatsApp number 08169208106 |
U said 60k last bro Can I swap with tecno spark 4 and add money If am sincerely considered reach out to me on whatsapp 09064606540 |
Any available GoTv decoder for sale DM on Whatsapp pls its urgent 08169208106 |
Oga do u watch dis guy playing at Bayern Munich? |
Dis guy funny See person wey still dey rest for coma Oga ur penaldo has done nothing special nor add any spices to Juventus Imagine dis for the past two seasons now ur baba never even score 50 goals overall and u still dey call him goal Better wake up from coma U need salvation |
Na so one mumu dey talk of international trophy, the one Ronaldo won or that of Eder becus people just dey shout say him carry am ND was not part of the people dat played d whole March not even a single goal in the final oooo Wen wia are talking about individual honour abeg give it to Messi Ronaldo archive dey jump behind dat |
I wonder y sum people are just dumb like dis Messi at 700 goals and Ronaldo at 726 goals with over 100 games above Messi Can't sum people just leave been fanatics and face reality Messi at 33 still doing wat he knows how to do dribble assits and all sorts but Ronaldo at 33 was rated one of the players without successful take on He has been at juve for almost two years now without any tangible trophy and u still call him goat Kwontinue........ |
How much is golf 3 1.6 manual engine |
Abeg mo na let us forget about this coro of a thing now, dem just dey take us for fool, Yesterday Lagos released the news dat dia is five confirmed death case in Lagos dat same yesterday NCDC gave us the usual lotto result saying dia is only four confirmed dead Hoooooo! One has resurrected abi, new Jesus in Lagos state |
How much is golf 3 1.6 engine manual drive |
Any iPhone 6+ in the house Contact me 08169208106 WhatsApp preferably |
hmmmmmm we won't see some useless dumb ass dat usually critizie islam.... if Na Alfa now come see how comment will be raining here |
1 2 (of 2 pages)