Damoskiy's Posts
Nairaland Forum › Damoskiy's Profile › Damoskiy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 59 pages)
Xtarxhyne: nafing oeheheheh. Hw ar u.so u wake up dis early u ar sleep deprieved den. |
missyhorlah: words no come out nieheh pele tie....odaro |
missyhorlah: ife yii ga ohelp !!!!! Ebola don catch dis girl.....open ur mouth and speak..... |
Xtarxhyne:wetin do ur mouth.... |
Lorlaahlozz: M fynyes ma.we would continue our conversation bright and early 2moro. |
Lorlaahlozz hw ar u today...hw waz ur dai... |
Lorlaahlozz:wat...omo yi....jeki a soro lori ago mi... |
Lorlaahlozz: shey person dey bear u ni.lorlaahlozz..... |
Lorlaahlozz: Male or femaleits u..... |
kolladee: Damosky,hava naa....u jst forget me..i lost ma fone ni oooo,if nt i for don hail.....try flash me abeg..no vex...check my signature for my contact.... |
U see d person doesn't type very much in the trio..... |
missyhorlah: oya who gangan,buht u no fit carry the person's load gan sefu think so.d person knws herself. |
FrancisTony: lol. Like?my third leg. |
Have not said the person's name nd una don dey fast forward....chai..... |
missyhorlah: I and my Amebo friends,your spirit,soul and body no fit carry our loadwhich load una get...wey person neva carry before....stop forming... |
FrancisTony:welcome boss...all dis girls no sabi anything oooo.... |
You think so....My spirit, soul and body is capable.... |
greenek001: chaii, mogbademu must hear dis ohmmmmm.....make we meet for kegite shrine.... |
Lorlaahlozz: Ur create new topic won't workif I hear...check joor.... |
I have a crush on one of the 3 nairaland amebo's.... The amebo's are missyhorlah Lorlaahlozz Lanicky |
sicobamty2: don't creat another thread abegtell dem to cooperate wit me.. |
greenek001: badoolee, lecturers don turn ur boi...ok bro, na until our oga resume b4 we go fit resume o..chaiiii.....no be so....we get where we dey meet.... |
Lorlaahlozz: ur secret is safe..dnt worryI am creating a thread nw.dose ur amebo sisters won't keep quiet. |
Lorlaahlozz: sorry I only read well done...can't read d remaining...epistleokay na u sabi...I'm crushing on u.....don't tell anibodi oo...if u tell I wuld create a thread for us... |
missyhorlah: lmao,for food onlyhorlah for boiled and roasted corn only.... |
Lorlaahlozz:well done....two of u abi...I have u peps time today....I came ere to educate the freshmen abt unilag nd catch dem young...so dey won't be doing amebo up nd down like dis 2 jolly frnds...talk something new.... |
ffo: Hey,u see her.she no sabi anything.she doesn't knw more dan boiled corn. |
missyhorlah:gbeborun since 1558 |
missyhorlah: damoskiy,been lazy since 1954.u better go to schoolhmmmmmmm....dem no dey catch late comer for sch....deir is really nothing happening...must get fat before going back.....missyhorlah doing amebo since 1878. |
greenek001: oga, u don resume??for y nw...me no dey rush.those lecturers go call me wen dem don ready.I go cme sch on friday sha.... |
Its so nice to see this thread moving very fast |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 59 pages)



...damoskiy,FFO since 1756