Danbrowndmf's Posts
Nairaland Forum › Danbrowndmf's Profile › Danbrowndmf's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 266 267 268 269 270 (of 270 pages)
Lolz.na mind dose men wey dy do like boiz..dem jes wan sell der music,dem knw dy consine abt msg d music dy pass,dem knw even dy consine abt d lyrics,as long as say pple dy dance am |
Omhen ....d dude sufer sha,i jes lyk say im knw relent on his brother's wealth,so finaly he made it(heat)wifout a cooker...lolz tnk Jah 4him o |
una jes dy judge 4 only der own side....y u knw carry 2face my rainbow compare dt una stupid bruno mars...or y u knw carry mode9 compare dt drake,drake wey b say na only love he dy talk 4 all im life....carry blaize compare dt der nonsense nickiminaj wey knw even sabi rap....abegggy na beta production dem gt pass ous,watn dem use pass ous 4 lyrics no plenty after all na lyk 3pple dy wrt jes one song...e.g forever young by Jay z na b only am wrt am...Dem reach 5pple...abeggy we beta |
Omhen,i dnt even knw y ur calln D'banj name here,since he left don jazz he has bin dishn out nonsense music |
God bless ya..dis ma link...www.hulkshare.com or www.naijamusic.net....art name; Danbrown, song titled; Danbrown ft fenzflames-burst my brain(psquare cover) |
Choi,oboi see limpopo money....JAH BLESS bro..work harder, eat wela |
1st female ko 1st female ni,wat of chidinma? Abi chidinma, na Boy? |
Mak una knw mind dt dude,hez a fat lier oooo....na 48years old sef...chk am wel,abi na becus im smal lyk cat fish |
ma music site is...www.naijamusic.net...ma music name is Danbrown ft fenzflames-burst ma brain |
Plz kan u pls kindly drop ur number? So i can gt in-touch wif u guys 2 tl u after i might hav forwarded my song to ur email |
I jes pray ts true,knt wait 2 see ma vewi own african number one rapper collab wif a anoda hip hop legend |