Darima's Posts
Nairaland Forum › Darima's Profile › Darima's Posts
1 2 (of 2 pages)
Obj96: I even tryin 2 tel my people 2 post game 4 u people.... So who post YOUNG BILLIONAIRA FORUM game outside yesterday. OMG,,,, These yeye young Billionaire wey una dey form is irritatyn!!!!!!!!, post Game and let people win,,, una dey code rubbish,,,,mtscheeeeew |
For O6 13,73,55,4,16!!!!!!!!!13 63 2 sure!!!! |
zubistar86: Waooh.......why una beg boss boy like dis.......shey na him papa dey role the machine......lotto is a game of luck.......do nt beg anybody 4 dattrue talk |
zubistar86: Waooh.......why una beg boss boy like dis.......shey na him papa dey role the machine......lotto is a game of luck.......do nt beg anybody 4 dattrue talk |
Teelord70: phrank you r just a mahafaka like ur frnd mide mighty.he copy bossboy and post it here.for ur information bossboy & yb win that game.so get a f**k outta here.Bleep u toooooo |
The yeye Bossboi, will not post game nw, oooooh, na later e go dey show for the result say hin chop 5 direct!!!!! Mtscheeeeeew |
All na lie @ Boss Boy |
Boss Boi, u dey mad, u no post game and u dey talk Congrats!!!!!!!! Mtscheeeeweeeww |
If una no go gve sure Game na una sabi oooooh |
7 59 34 48. Msp..settle me wen d number comes out, |
I only hate one tyn here, must u drop ur game late?, pls if we have game let's endeavour to drop d game, and let orders, use it early for there benefit,, abi if all of us chop am together shey baba ijebu, go talk say cos we plenty e no go pay?,,, let's help each order nw, and let's knw that only death is sure!!!!!, tanx |
This should be 4 National!!!!! |
U forcasters need to start working on National. Nw, cos ghana games are the surest, I almost got, 4.3million in midweek, buh, everytyn has reason, I have 22,23,88,8, 5, buh I did not direct dem, and I did nt. Perm dem in one place, hve learnt a bitter lesson! |
Harjibode guy, I go like make u add me on watss app , and u can gve me ur number so dat I add u on wats app, 08160862473. 08077437287 |
Give us the banker for mid week, and let's pray it comes out positive |
i will like the javelin,, where are u and how can we see my email is darimaddon@yahoo.com number is 08160862473 |
where in lagos are you now i will like the bold 2 |
you can contact me on darimaddon@yahoo.com, my number is 08160862473
|
i want the bold 2 how much last,,, my email na darimaddon@yahoo.com my number is 08160862473 |
your law skul na d 1 at v.i pls let me pay 25k i will come and collet it my self at ur law skul |
how much for the white bold 2 text me my number 08160862473 email darimaddon@yahoo.com |
i have a nokia 5228 phone working perfectly and i will like to sell it u contact me on my mail darimaddon@yahoo.com
|
the person with tour where are your staying and what is your last price am serious ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
guy any body with bold 2 and the price u can get to me tru my mail darimaddon@yahoo.com |
1 2 (of 2 pages)
