₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,959 members, 8,447,951 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 11:42 AM

Toggle theme

Darniejay's Posts

Nairaland ForumDarniejay's ProfileDarniejay's Posts

1 2 (of 2 pages)

CrimeRe: My Funny But Frightening Experience With SARS Operatives!!! by darniejay(m): 5:44pm On Dec 05, 2017
Make me Sef talk my own, was returning from school Federal University Lokoja to be precise around 10pm one night with my friend, some guys in black clothes stopped us very close to the second gate and asked "where una dey come from" I was forming local champion and I answered from school na with my no smile on my face, he was like can I see your ID, I showed it to him and asked again "wetin dey your bag" na my books, laptop and phone I replied still not smiling, open am make I see, I reluctantly opened the bag and after searching through he was like no vex, dis one wey u dey look me like this, na because of una we dey here o, I was like no problem, then went my own way, didn't know that was the beginning o.
still on my way home very close to one cemetery, I saw 2 guys smoking cannabis and dey greeted us (my friend and I) we responded and they said Bros abeg make una come, I was like padi no mind dem make we dey go, again they said Bros I say make una come and una dey show una self abi, I told my friend again no mind dem jor, dem wan obtain us. My guy looked back and he was like dem dey come o, taking 2 steps at a time, I tell my guy make e no run o luckily d Yoruba boy no run den we waited. the following conversation took place:
SARS: we dey call una and una dey waka go abi
Me: we no know una that's why we dey waka na
SARS: some other people no stop una for road as una dey come?
Me: them stop us but them identify themselves
SARS: where una dey come from Sef
Me: na school na
SARS: open your bag make we see
Me: for wetin na (thinking these guys wan obtain me)
SARS: so u wan know who we be abi, who you be Sef
Me: As I no know una, una too no fit know me
SARS: calling out Umar (not real name){from one corner Oga sir, we dey come}
turning back, I saw some guys with cutlasses, sticks and guns (me: thinking my own don finish today o, shey I for just cooperate jejely, ah! na so my life wan come end?) my friend no utter a single word o, I sure say him soul don leave him body on sighting those guys. . .
Umar: oga see us here
SARS: show am your ID (putting on his torch)
Me: I no know say Na una (presenting my ID)
SARS: went through my ID and said oya make una dey go
My Friend: guy you too stubborn and you get mind, if Na only me I for don run
Me: baba nothing dey happen jor (in my mind I was like na so God dey save pesin? thank God o) I was actually shaking but since it was night, my friend couldn't notice as I was still making mouth
MORALS: know who you are and stand for yourself not all of them are bad I stand with the govt, #reorient SARS
LiteratureRe: A Call From the Grave by darniejay(m): 6:06pm On Dec 02, 2017
This is my first time of commenting on this thread, nice work bro, keep it up. am a fan[color=#990000][/color]
1 Like
InvestmentRe: How To Earn Passive Income With Questra by darniejay(m): 9:51am On Mar 08, 2017
I just saw this site yesterday and dey make brain but I prefer the referrer system please use my user ID as ref 3FD9F496
The site is cashinstantdotcomdotng
Replace the dot with fullstop
RomanceRe: If You Were The One, What Would You Do To This Girl? by darniejay(m): 5:58am On Dec 15, 2015
Something similar has happened to me and it was funny. The lady asked for my help, she needed money to pay for an exam, I gave her the money and after sometime I started seeing her with new stuffs, I no ask o until one faithful day wey she use her own mouth tell me say she no pay for the exams but used the money to flex. I was like WTF but I acted cool and since then I feel reluctant to help especially if the pesin tell me say na urgent need.
Poems For ReviewRe: NPC Collaboration Poetry Competition Season 2: The Renga Fiesta by darniejay(m): 6:15am On Nov 03, 2015
Life is a short trip
every traveller longs for success
some make it and others fail
if success is what we desire
then hard work is the seed
prayers waters our seed
CelebritiesRe: D'banj Grabs His Balls On Social Media (photo) by darniejay(m): 4:55pm On Sep 30, 2015
No be him get him balls? all dese media people sef
Forum GamesRe: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by darniejay(m): 6:09am On Jul 14, 2013
Ok uncle D
PoliticsRe: What Is The Power Situation In Your Area by darniejay(m): 6:16am On May 29, 2013
Here in my area @ Kano, i havent seen light for the past 1 week, dont know war is happening
Car TalkRe: Mercedes-benz E-class Coupé - Pictures by darniejay(m): 7:03pm On May 20, 2013
butiful
CelebritiesRe: Latoya - 'Michael Jackson's Ghost Haunts Childhood Home' by darniejay(m): 2:59pm On May 02, 2013
Y must he tap-dance if he is watchin ova his kids ;DY must he tap-dance if he is watchin ova his kids

1 2 (of 2 pages)