David6's Posts
Nairaland Forum › David6's Profile › David6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 38 pages)
FUTMINNA 2012/2013 ADMISSION LIST IS OUT check dere website NOW!!!! |
Moreblessing170: Lets wait til 7p.m & c wat wil happen b,cos dat person told me dat dey release it dis afternun so it wil take sum hour b4 we can check it in skul site....toh we r waitin n tanx for d info.... |
REAL007: See where admission tinz nearly led me 2 in KD!.....abeg o....e neve reach dat stage o.... |
david6: ..we. R always waitin...God dey o!!!!....pls @moreblessing just let dis factz be genuine o..I take God beg u cus boiz no dey smile nw o!!!! |
aiwanfo007: Who b dat guy wey say make we check our admision status 4 jamb by 12noon guy u are a lier lion lyk u mtcheew.....guy forget dat guy o.....just letz wait patiently!!!! |
Moreblessing170: Guyz dis 1 is nt lie atall, my uncle call me nw & inform me dat d admission list is out but u wil wait til night b4 u c dat link in skul site, gud luck, dis 1 no be matter of jamb site i mean futminna site..we. R always waitin...God dey o!!!! |
Johnweezy: In d name of GOD hu created heaven n earth..lord i pray me n ma colleques qain admission in2 Futmix....father lord may u shine on us all...4 in jesus mighty name i pray..amen...i blive we re in futmix......amen amen o |
aiwanfo007: Cant wait 2 b @ futmix on d 22nd of oct.....amen. To dat man!!!see u also |
fragrance15: sirtee if i check and dem neva post am there make God Punish you. . You Gree?....hahaha |
WAITING!!!!!!!! |
Rexsul: @ ol, take ur mind of d list and it wil b rilizd b4 u knw it.....dats rexsul new style 4 u.bro am using d. Same method too o..just wana relax and wait for it |
REAL007: Gimme advice b4. . . .....abeg o guy!!! E. Neva reach. Dat stage letz just patiently wait ok |
Davidgerald: guys guys....anytym i wan enta dis thread i dy stay near 1 clinic 4 ma syd cos una fit gv me HBP wen e neva reach mi turn......as 4rm nw mek no bdy cm here cm jonze us wit fake d8......yea david i lyk u spirit...we go dy wait ni...........na wetin I wan dey do nw o...I don tire for dem o!!!!!!God dey o...me dey wait cus I gentle o!!! |
...................Waiting................. |
aiwanfo007: no d v.c said dey dont want 2 list so dey are workin on just only one list so by monday it should b out...abeg I don't wana get angry dis lovely aftanoon....I don't wana hear any tales by moonlite facts again!!!!! |
Truman155: At last the list is out thank God i can rest now....ehnnnn |
Davidgerald:....dis one wey minna dey make u vex like dis abeg take am easy o!!!!! |
Dj hack:....guy men wetin I kw say d list dey comot dis month...no date to be specific just kw say na dis mnth!!!! |
Dj hack: No mind am i know no weder na him give the site belly....hahaha |
Princeofilorin: for d charger and casing...bro u. Down wif 50k or nt |
Got 50k.... |
aiwanfo007: na lie admision list d commot b4 2nd choice d.e result....both might come out at the same time..letz just wait n c!!!! |
Dave Jakes: .Has any1 noticd dat dia website is pregnant again.I PRAY IT GIVES BIRTH TO OUR LIST......bro d website is ok...letz just calm down ok!!!!! |
Davidgerald: God c me tru cos on u oli ah depend.....19th day of sept.....futmix provide our list oooooo...........oboi dis is sserious o....cant still believe our list is nt yt out...well...letz jus wait and c sha...anytin can happen...God dey.... |
Davidgerald: ehe na...dat john kc frnd wey dy st charlse....gerald...i go com ur hauz dis evenin no wori.........kd boiz hmm....any hw sha....am prayin for d best for me and u all on dis forum....God is in control o!!!! |
aiwanfo007: ma guy kul down thursday it wil b out..... Bro I am calm o.... |
Davidgerald:....calm down bro...in due tym |
Johnchike: All i know is that i saw the list on friday n it hasn't been made public yet. Any other thing, i don't know and don't understand. But the thing i know is that i was offered the course i chose on the merit list......we too bro....we shall be given our desired courses....I kw. Dat |
Rise and shine. Guy....its a new dai mehn...and we r inches close to futmix..baba God will see us tru!!!! |
Johnchike: I give thanks to God. I've been offered admission at futminna.....yes o...datz d way..I also. Give him d glory... |
Our tym to shine is close....by God grace we. Shall all make futmix |
Oluvan: Admission meeting ongoing in Futminna,let us HOPE 4 d best dis week.....yea bro...tanx |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 38 pages)

dos dis face luk lyk d face wey dy smile.....hu b rat wey say na 20th nw e dn turn 23rd......dat 23rd sef na sunday...mek una no provoke me here oooo i cn fit vex @any tym....emm aiwanfo....wr yu gt d news 4rm....
??