Davidblaze95's Posts
Nairaland Forum › Davidblaze95's Profile › Davidblaze95's Posts
JOSSY4LOVE |
Buike8: Hapy bufdae,LLNPTANX ALOT DEAR. |
DuBooVay: Daveeeyvd_u nid prayrs? Lol_kk_ama do dat_y d fone numba nao? Abi u want rcharge card ni? Lol_kiddnlolz. dat wnt b so bad. wink. |
hey y'all. nt announcing o buh jez wanna inform y'all dat I am a year older 2day jez nid ur prayerzz. tanx fellow uites. o8066535647 |
Ibraheeym: Heard Medicals have started... Storming UI on Monay niyen o.. Coz Boyz are Broke Mehn + I even want a change of environment sef.. Who's coming on Monday too ?m kumin oooo. |
nneh1: I'll like to fall in love this xmas. Find a loving guy.wow dats nyc., gudluck on ur ultimate search. ;-) |
ishowdot@gmail.:AMMMMEEENNNM. |
Bolaji 16: finally, d long awaited registration procedures has precipitated...folo dis link 2 get d info www.portal.ui.edu.ng/cportal/web?Event=default #mak i bend ma head b4 una go chop me 4 here##face hot nd read.# se u no sabi read ni abi dat google wey u wear get fault.. Dat's 4 2011/2012 session nd nt ourz..... Infact bend dat ur head wel I go chop am off with ma machete..,#yimu# |
Phiyin: @davidblaze tanxuwc dude. Alwayz. |
Lets nt b blind here peepz. U.I ix da greatext, d first nd d Bext. |
zezeny: Oh my GOD!!! See people complainig about UI o... If u are bittered towards UI like dis, den wot shud people pursuing admission in OAU do? Lmao, u people av all seen ur names on d list (DE nd UTME), u ve done ur clearance nd yet u dey para 4 UI.... Oga o. Let's take it easy ehn? D skool is not folding deir arms, dey are working day by day. Besides, dis is a new session nd certain tinz have to be in place b4 resumption. GOODLUCKOKAY OOO. WE DON HEAR. MAKE DEM SHA HASTEN UP. |
arrrgghh. ma back dey pain o. due 2 ovasleepin. if 2 say i dey skew, e no go pain.as 4 una ui, if no b say na ma skew, i 4 don go sango go fire all dier heads. nd 4 una wey jez dey rise person bp, abeg take a bow nd leave d stage(i mean stop blabbering). we no wan hear anyfn again till ui post sumfn abeg. SLEEPING TYMM.[i][/i] |
Preciouseze: 4 d luv of GOD ui pls do somtin if na medicals.... abeg mak person cumot 4 house.my pocket don dry!.o boy we b d same oo. person don broke die. buh if i trafu, money go kumot ![]() |
Phiyin: nt hapi wit d cours i was given...theatre arts nd i wish 2 study comm and lang arts bt i was 2 marks below d cutoff.pls peeps kan i take jamb nd include u.i while i stil do d theatre arts dn wen i gain admision i wl cut of d theatre artsplz listen 2 ma vewi best nd sincere advice. dats d last thing u wanna do. in ui, once u hav a matric number with ur name alweadi, u cant hav anoda 1. if u're caught, u'll b rusticated nd derefore u'll forfeit both admisns. i advice u nt 2. by d way, theatre arts aint bad. jez put ur head in it nd if u're able 2 hav o 6.5 or 7.0 g.p, u culd opt in 4 a change of course. GOODLUCK. speakin outta experience. nt personal xperience buh 4rm ma sisters' fwend's xperience. |
Abdul Fattah: That'll be at 12 minutes, 12 seconds past 12 o'clock on December 12th 3012.no jawe. na 2112 |
hey fella uites. jez drop ya 2go ids here 4 further......idk. jez 2 b fwendz. mine is davidblaze95. catch y'all nd swit drimzz. gudnyt. |
gosh I m sick of home. peepz jez dey ask me say are u sure u're stil goin 2 skul?? omo i don tire oo. nd if u re a ghud cook in ui abeg apply. ![]() |
jez nid ur prayerzz. tanx fellow uites. o8066535647
omo i don tire oo. nd if u re a ghud cook in ui abeg apply. 