Daviewonder's Posts
Nairaland Forum › Daviewonder's Profile › Daviewonder's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Zutty: Plz wot do u guys tink of d general performance of mgt.sc/soc.sc. Compared 2 art nd scienceBro I tink u're ryt soc.science Candidates had more believable scores especially compared to science nd art candidates burr all of it will b bullcrap if we don't get in "either with high or low agg.". |
Zutty: Plz wot do u guys tink of d general performance of mgt.sc/soc.sc. Compared 2 art nd science@ all, make una ansa dis bros na,nd shelve idle talk small |
Na wa oo, this thread dey race o, na wetin? Where all dis peeps since, I hail all of una sha. Still searching for oda pol sci aspirants so we can chat up. Nd foR BrO ojingbe,I salute ur " no tym to check tym" spirit. I support u full tym as a gud african broda . |
Abusgo: Guy,,,am goin for pol sci....plz watz ur score.havnt checked mineBro, I got 65%. Agg wen u check urs post it up here and any oda pol science aspirant shld post deir's also. Ar u on 2go? If yez put up ur username. Peace |
So no political science aspirant in dis big place. Make una stand up to b counted or add mua on 2go-Daviewonder make 4llow relate. |
Scored 65% aggregate, going for political science. Pol science peepz in d awz shld show their face oo, and how soon would d admission list b out? |
Mcslize: That 2012 is also on my slip. It is on everybody slips. It is simply a mistake from Uniben portal. No wahala for that.na 2013 dem write for my own o |
Tank God i'm finally done with registration. Feeling so so gud ryt now. |
Pls peepz i've being trynna register since burr d scanning of my pix na im b d wahala. Wat i don't undastand now is wen they said we can kum to d exam wit our original jamb slip burr i no fit click final submit if picture no dey. Pls helep me i no kum know wich one i go print out sef. Pls sumbadi wu's been tru diz shld help out. Is dat final submit very important. |
Barely a week to go putme burr se diz ASUU strike no go spoil show o, cos guyz don prepare |
sylvalord: guess u av gotten d help u need den.. *winks*Tanx damn much bro, i'm really grateful 4 ur earlier posts tryna help me...... Tanks again jare |
Adex097: (1). The type of ATM card i.e master or verve.oga adex, mehn u're too much, i owe u sum'in. Tanks boss |
Adex097: (1). The type of ATM card i.e master or verve. |
Adex097: my bros..i swear i no joke atall...boss adex, hw u take pay nd exactly(lyk mastercard no, acct numba or)wat detail did u give dem.pls |
sylvalord: just collect d card.. All u need is on it..bros as in the person iz not in the country at the moment i called him to help me out,nd i av to inform him of wat exactly i need. Have u registered ? If yes, wat exactly(is it jus d serial numba or wat) did they ask for pls.... @all abeg anybody wey don do registratn wey know make dem help out abeg |
Hey oga op,if you can't state ur source pls sharrap nd stop postin trash |
Pls abeg wen persn wan pay thru deir master or vervecard, se na only card serial numba nd acct numba dey needed abi or wich iz needed abeg. Cos sumone want's to help wit his card nd i don't know d exact detail to ask 4rm him. Pls make una reply asap ..... Pls |
Mexyz: @Daviewonder,if u re serious abt it i can help u wit my mastercard@austinoo,u ve no problm, here is my numb Davie,08095941747.yez boss, i'll give u a call either 2dae or 2morow so we can work sumtin out b4 monday. Tanks a lot in advance |
. |
Se perzn fit use any atm card? cos ain't got a mastercard instead na visacard i get . Abeg sumbodi in d know shld say sum'in |
[quote author=oliseh.com]Obeniprecious, Daviewonder, Silifat and co.i see u o.get back to ur book b4 i open my eyes[/quote]abi, u nah see.... Studyin tinz on p. Na 80/100 me wan criouzly score. |
D pume form iz to kum out on sunday and close on monday,/jus got diz 4rm a reliable source/.... Mtscheew Anybadi go jus kum here post rubbish nd tell us it's 4rm a reliable source.... Make dem take tym oh |
Bro,pls send uniben postume past questn to azenabordavid@gmail.com... Pls |
Taylor184: yea,im sori...ar u on 2go?if yes,gimme ur 2go idNo p. Boss, jus add "Daviewonder" or put up ur usaname nd i'll add u |
Taylor184: seems lyk u av an aperture in yhur brain abi?you dis boorish human being....mumu of d highest order,chai!!imagin dz dude sha..i asked a simple question and you replied by typin nonsense....CONTRITIUM PRAECEDIT SUPERBIA meanin pride cums b4 a fall...stop being proud abeg,and learn aw to be humble ok?bros,wich one b ''mumu'' na, we nah dey fight na;we jus expressin our different opinions on issues. It's not a bad tin 2 av altercatns burr it bcums bad wen we take it as far as rainin insults abeg. Peace |
Taylor184: iffa may ask,wats d name of ur sec skul abeg?d one u wrote ur ssce...abeg,I nid d principal's numbai'm sure dat's a rhetorical questn cos d quality of ma vocab iz incomparably superior to urs.. Buh i'll jus let it slide diz tyme......... |
Walahi, u guyz funny gan o, a simple questn waz asked;nd if u nah know am,kip shut abeg.... Wat's wit d al d jamb brochure stuff sef.. Ki la gbe ki la ju |
Pls, sumbadi shld confirm if diz subject combo iz ryt 4 political science:~ english,econs,govt nd commerce.... Pls |
Acecube: mb:bs uniben/unilorinwaoh does unilorin really accept 2nd choice |
Acecube: bro, got 273... What course are you going for ?uniben/ u.i goin 4 pol science... Wat of u? |
Acecube: yeah , we thank God.... you ?i've done mine o nd waz given 268,even though i know i scored more.... Wat's ur score? |
Heard dat sum scores sent 2 fone numbas arn't all correct,how tru iz dat,cos i can't seem to accept diz 265 wey dem cari give me...... Still tryna check mine on deir website |