Autos › Re: SOLD>>Extremely Clean 2008 Toyota Camry : Call 08034761164 by Debo1983: 1:37pm On Dec 04, 2016 |
Yes 2.2 Million Naira now am offering 2.3 million Cash but i have just one question is the car bin respray? |
Autos › Re: Hot 2011 Honda Accord Going For N3,700,000 (Quick Sale) by Debo1983: 10:21pm On Dec 02, 2016 |
People with greed na wa Ooo |
Autos › Re: Executive Used 2011 Toyota Camry {1st Body, Buy & Drive} For Sale #2.7M by Debo1983: 8:22am On Dec 02, 2016 |
When you know fully well that am already on my way to see the car. You are only making excuses....good luck in your sales |
Autos › Re: Executive Used 2011 Toyota Camry {1st Body, Buy & Drive} For Sale #2.7M by Debo1983: 11:39pm On Dec 01, 2016 |
And na 2010 model and not 2011 11 months used according to your friend who knows even if una dey lie about the 11 months used self, this useless people made me come down to ajah all the way from Abeokuta God go surely reward una |
Autos › Re: Executive Used 2011 Toyota Camry {1st Body, Buy & Drive} For Sale #2.7M by Debo1983: 11:33pm On Dec 01, 2016 |
No be this same car i come check today wey your friend talk say you don go take am carry babe if you are not ready to sell the car take it off this place useless people |
Autos › Re: Executive Used 2011 Toyota Camry {1st Body, Buy & Drive} For Sale #2.7M by Debo1983: 11:31pm On Dec 01, 2016 |
Oga waitin happen? used camry for 2.7m Na wa Oooo, na how much you buy am when you buy am? use am small and bring it back here then you can sell it at 3m thief |
Autos › Re: Loud In Lagos **tokunbo 2010 Toyota Camry @ #3.1m by Debo1983: 11:22pm On Dec 01, 2016 |
Serious buyer 2.5m pls let me know |
Autos › Re: Tokunbo 2008 Camry Spider (very Clean) by Debo1983: 8:47pm On Nov 30, 2016 |
Can it go for 2.4m? |
Autos › Re: SOLD>>Extremely Clean 2008 Toyota Camry : Call 08034761164 by Debo1983: 8:46pm On Nov 30, 2016 |
Hv got 2.2m pls let me know |
Autos › Re: Very Clean 2003 Toyota Camry V6 Engine by Debo1983: 8:26pm On Nov 30, 2016 |
1.5m serious buyer |
Autos › Re: 2005 Toyota Camry V6 Engine by Debo1983: 8:22pm On Nov 30, 2016 |
1.550m pls let me know |
Autos › Re: Registered Mercedes Benz C350 by Debo1983: 8:21pm On Nov 30, 2016 |
3.5m let me know sir |