Debonny90's Posts
Nairaland Forum › Debonny90's Profile › Debonny90's Posts
guys i just checked mine o...am seat no 143..4th sept..mpb01....7:30am |
Em my guys i av a composite of 40.333 already be4 d postutme...going 4 elect/elect..wat do i nid to get in my postutme and wat ar my chances ? |
Hey guys..abeg i nid help...i used my gce result which i wrote in ss2 to register into ui..bt d result no strong wella..bt just checked my real waec result which was so on point...is ther anyway i can change it..or will d result just waste lyk dat ? |
Guys pls i used my gce result which is gud...but i found out my waec result is far beta..is ther anyway i can change d gce with my original waec? |
Guys i just left ui admin office o...i was told d strike as taken over o...no admininstrative work can be don nw until after d strike..and d strike is lasting 4 three month |
Guys no problem na..i dey live 4 mobil..lemme go to ui admission office and represent u guys..make all of una contribute transport fare.. |
Guys dis d almighty july 17 o..ui portal still empty o....he be lyk say the person wey go post am still dey sleep for house |
Guys we ui aspirants dey beg na...make sumone post d putme questions na |
Guys abeg who fit post d questions here...so dat we'll solve 2geda |
Biochemistry is nt dat competitive same tin with food science and tech...bt dat doesnt mean u shouldnt pass d putme o |
Guys ur post utme combination will be ur jamb combination o...if u didnt do bio in jamb..u wnt write bio in postutme o |
Anm wishing all oau aspirants goodluck o..expecially my boi@kendzyma....lolz |
Guys wait o...aw competitve is elect/elect? |
Guys i just d ict e training o....d man said in his speech and i quote "74000 candidate are writing d 2013/2014 post utme examination..and der ar spaces 4 only 3500 candidate" |
Guy abeg wher u hear am? |
Guys abeg who dey dis training |
?