TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 7:16pm On Mar 02, 2017 |
newguy1: Who said these guys ain't made yet?  c as dem use lips finish kemen |
Business › Re: Start Your Own Boxers Business With N5, 000 by debque(m): 6:13pm On Mar 01, 2017 |
ebodaadebowale@gmail.com |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 2:40pm On Mar 01, 2017 |
dis task sweet die....
bally......lolzz |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 2:34pm On Mar 01, 2017 |
Marvis get target oooo.... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 1:01pm On Mar 01, 2017 |
bisola looking at ttt like "u think u r doing me, u are doing your self" |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 12:47pm On Mar 01, 2017 |
d way ttt dey spit lies.. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 11:19am On Mar 01, 2017 |
uriel body no dey OK atall |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 6:51pm On Feb 27, 2017 |
TTT thoo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 6:43pm On Feb 27, 2017 |
efe dey fvxk up jare... 16 ke |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 5:17pm On Feb 27, 2017 |
Bisola n Bally b like prison inmate |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 4:36pm On Feb 27, 2017 |
simi Don Enta...
simi b like small pikin |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 1:54pm On Feb 27, 2017 |
did Pple no way believe sey Dem evict Bisola and Bally tru tru oo |
TV/Movies › Re: Ese And Jon Evicted From Big Brother Naija by debque(m): 10:45pm On Feb 26, 2017 |
ese??.....like essay writing
still waiting patiently for the day we will see big sister naija |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 1:05am On Feb 26, 2017 |
Coyotejack: Something is wrong with Debbie y is she looking lost d kiss touched her soul.. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 12:29am On Feb 26, 2017 |
ninnyanny: Uriel is another manipulative him
See as she kiss kemen
But wait oooo
Must kemen's lips swallow other pipl's lips? lollllzz |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 12:15am On Feb 26, 2017 |
this Marvis stubborn gan oooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 12:02am On Feb 26, 2017 |
oooooooooohhhh tboss...... accept apology n move on jare
Marvis old age go bad ooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 11:50pm On Feb 25, 2017 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 11:47pm On Feb 25, 2017 |
kemen.... leave her legs Na...
OK.. Marvis n efe... wehdone |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 11:45pm On Feb 25, 2017 |
anytime I see kemen with tboss, I dey always dey vex |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 11:32pm On Feb 25, 2017 |
efe n TTT dey gossip bout kemen.. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 11:26pm On Feb 25, 2017 |
bassey dey think of tomorrows eviction...jon, Bally Marvis Don high scatter.....
Bally n debbie...... hmmm |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 11:16pm On Feb 25, 2017 |
Bally dey confess all him feelings ... debbie guitar Don spoil... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 11:13pm On Feb 25, 2017 |
mehn, Jon needs to visit d gym |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 11:10pm On Feb 25, 2017 |
efe dey give Marvis close marking
all of them v high finish |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 11:05pm On Feb 25, 2017 |
Wetin kemen dey yarn self Na......
this Jon body tho |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 10:44pm On Feb 25, 2017 |
make efe n Marvis kiss already
Dem Don kiss o |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 10:22pm On Feb 25, 2017 |
Uriel n mirror sha ....... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 9:56pm On Feb 25, 2017 |
kemen dance tho
I dey feel Debbie |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 9:23am On Feb 25, 2017 |
eleshin: I think Tboss likes TTT. bro not think too much...tboss likes ttt |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 12:36am On Feb 25, 2017 |
make kemen free dis babe Na..... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by debque(m): 12:04am On Feb 25, 2017 |
camera jst caught TTT kissing tboss
TTT Na bad man |