Deji63's Posts
Nairaland Forum › Deji63's Profile › Deji63's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 (of 36 pages)
Anthony0094:OK na. Dey do am go until yawa gas, finish your rod. The one way you wqn marry self another man for don scatter her garden. Simple na. Life is a bitch bro. |
Which kain rubbish be dis? |
Anthony0094:Na so...special adviser...the repercussion wey dey wait you dey do press up. Yeye dey smell |
Cut her loose after making her abort and all? You should have cut her loose before all that na...have it in mind that her hurting will not let you until your 10 th generation loose because na to dey curse you anyhow o. E nor easy like that my brother.put yourself their shoes. Wetin u nor go chop nor taste am at all. |
Boxer007: |