Delagasky's Posts
Nairaland Forum › Delagasky's Profile › Delagasky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 45 pages)
@hatch, Serious?? we get guests?? let me go and wear my xmas clothe ![]() |
^^^ u dey mind the guy? left over food for tht matter!!! |
^^^so because u wan pack dogg food for me now mean say make i dey tip u?? if u get correct attack and defense now i for know wetin i dey tip, mmmcheeeewwww!!! ![]() |
I hope u guys give good tips o,wetin u carry wey go make me give u correct tip?? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 45 pages)