Dfinex1's Posts
Nairaland Forum › Dfinex1's Profile › Dfinex1's Posts
1 2 (of 2 pages)
Requirement 4d screenin,12 passport, original o level nd jamb,ur date of birth certificate,certificate of ur local gvt,nd leta of unda taken of gud bhaviour 4rm parent, nd above all sch feeeee,so make sure u hv all dis ready,so gud luck guys |
[quote author=Azboy34][/quote]omo dis 1 weh sun dey hot lik dis 4lag,dt mins abj sun go dey bleash body,omo no b smal tin |
@azboy,dis my numba 07039665198 |
Azboy34: @D definex are u on 2go? U can add me up@Azboy34. I live in lagsidi also. What ur 2go username?dfinex,or use my numba 2add me |
So far so gud,everytin wil b wel,pls if u knw u are stayin in lag,cal me 07039665198,so we cn all go 2geda,so gud luck2 dos doin exam |
Ike1: Any Pub. Admin. Fresher here? my digits 08061665867guy dt mins we go dey 2geda b dt,bcus am admitd 2,pub adm, so dis my numba 07039665198,so u cn cal me |
Omo dt 1 no fit happen 4my sch,omo lasu lati le,we go scata everytin 4dem head,abi dey won dead |
Omo hum sicknex don kil pple finish,wel d bex tin is 2kip gadarin ur lit2 change,bcus many xpensis on d way,so hustlin tins continue til adm tins show up |
Omo hum sicknex don kil pple finish,wel d bex tin is 2kip gadarin ur lit2 change,bcus many xpensis on d way |
Big shout out 2my frnds folusho nd etinosa,save journey 2 sch(uniabj)nd gud luck in ur exams, joinin us guys soon |
[quote author=Azboy34][/quote]uniabj make jamb sell wel,bcus majority of us self jamb again,jus incase 4bak up |
Hmm,uniabj na real federal capital uni ,showin hw tins is bin don in d sch,very slow processin,wel na 9ja we dey |
Wats up my pple,any pub adm student here holla @ ur boi dfinex 07039665198,so let runs tins |
Omo c dullin tins, uniabj dey kil person moral,wel God deyyy |
So wats really happenin nw |
1 2 (of 2 pages)