Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,532 members, 7,850,822 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 09:38 AM |
Nairaland Forum / DGOODLYF's Profile / DGOODLYF's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 43 pages)
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 5:46pm On Sep 24, 2023 |
feelgood:Omo!!!!!... Gbamsolutely!!!! 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 3:10pm On Sep 24, 2023 |
Threebear:Who dey bottom in a particular order |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 3:09pm On Sep 24, 2023 |
Threebear:come correct....time dey go |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 3:08pm On Sep 24, 2023 |
kowema:dem don delete am self |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 3:04pm On Sep 24, 2023 |
Where is our sauces? |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 2:59pm On Sep 24, 2023 |
kowema:wait 4 it ....they will soon buy d poll 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:35pm On Sep 24, 2023 |
Geezeem:abi na....she dey buga na |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 1:22pm On Sep 24, 2023 |
fitzmayowa:They later called her but she refused |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 12:32pm On Sep 24, 2023 |
Geezeem:Shes a spoit brat😁😁😁😁😁😁 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 9:20am On Sep 24, 2023 |
E b like say dwarf fc don give up 6 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 8:51am On Sep 24, 2023 |
Happy Sunday....Baye tribe Baye lovers.... Today we feast...no dulling... VOTE LIKE NEVER B4 VOTE ILEBAYE 11 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 12:12am On Sep 24, 2023 |
Baye go up na...wetin you dey do their |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 11:16pm On Sep 23, 2023 |
Tatiana4u:lets b mad 2geda...shebi some ppl sabi drop money |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 10:36pm On Sep 23, 2023 |
Tatiana4u:they shouldn't...dose strikes has really helped control our girl 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 10:34pm On Sep 23, 2023 |
32 min....Baye never drink...Oh God🙏🙏🙏🙏🙏🙏 4 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 12:47pm On Sep 18, 2023 |
Wen dey call us gullible....we no talk Wen dey call unreasonable....we melo Wen dey call us fools....we cruise wit it Wen dey say Baye game us....we turn ourselves to play station Wen dey call us Back of tv watchers.....we accept with our full chest They even said we have low IQ...we agreed to it They said we are d reason Nigeria is not moving forward....we take responsibility To the xtent dey call us thief....we agreed just like our fav.... Now wen we now return d energy....they started crying.... You see anything wey wan appen make he appen..... Me i know say Ilebaye×120m....don sail Infact make all OGs fanbase form alliance...dem still no reach... From now on till finale n afterwards...no more love n light... Bayetribe as always been enough for Ilebaye....🌶️🌶️🌶️🌶️🌶️🌶️
|
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 10:15am On Sep 18, 2023 |
QueenSindel:go to bbnaija hashtag on twitter n see 4 urself ...hardly would you see 3 tweets without Baye or Ilebaye been mentioned 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 9:44am On Sep 18, 2023 |
QueenSindel:This one na capping na...Baye is unarguably d most talk about hms n you know it....the reason are name is not featured is because...ppl are using different names for her....dats Baye n Ilebaye 7 Likes 2 Shares |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 9:41am On Sep 18, 2023 |
Rahkman:Rather.....its Baye gaining momentum on twitter...Baye was a neva a thing on twitter....But now she don dey drag d space with dem....Check recent twitter polls n see 4 urself 10 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 8:24am On Sep 18, 2023 |
Some ppl here dat are now porting to Ceec now because of hate are not Bandwagonners i guess.....abi wetin dem dey call dat one? 11 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 8:21am On Sep 18, 2023 |
I like d fact its all over twitter dat CeeC topped d poll...Let dem enjoy d euphoria which is gonna b their greatest undoing.... Now the streets realizing dat will go very hard on Baye more dan ever... Bayetribe be prepared 11 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 10:29pm On Sep 17, 2023 |
Amya:You no want Mercy again....see combine Mercy n Ceec 2geda....dem no reach Baye...na in d final una go understand 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 10:25pm On Sep 17, 2023 |
Tatiana4u:wen i hear OG fans calling nigerians gullible here...i just laugh...as if na only 9ja dey vote Baye....Baye is not even a Nigerian thing n dats wat giving her d edge... I guess southafricans dat support Baye are also gullible too 4 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 9:53pm On Sep 17, 2023 |
Ilebaye....She really gave us a show dis season tbh.... Giving content, highlights and talking points effortlessly... See as she hijack d spotlight from WM eviction wey we still celebrate..... Ilebaye is truely d show no cap 18 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 9:36pm On Sep 17, 2023 |
Twoclans:its working 4 her ooo 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 9:22pm On Sep 17, 2023 |
Ladyhippolyta88:This thing is not as easy as you guyz think .....She might b seeing things from other perspective but everything seems like a game to dis hms which is why dey are loosing it....watch dem nominate het 2morrow because of dis 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 9:17pm On Sep 17, 2023 |
The thing call Grace...it will just b like miracle... Who would av thought in week 1 dat Ilebaye will be a potential winner now.... After d eviction show Mercy was thanking Mercinaries for coming thru 4 her, Ceec was hailing her spartans, Ilebaye was sitting down still thinking how she made it dis far....I dont even think she know d name of her fanbase... Na dis kind grace i dey pray 4 myself and other Bayetribes on this thread🙏🙏🙏🙏🙏🙏 7 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 9:12pm On Sep 17, 2023 |
As a Bayetribe...we dont need all dis permutations of who tops or not..afterall nobody gave Baye a chance.... I remember wen everyone were use to b up some OG fans here will say She did not even make top 5... The fact Baye came from nowhere and was on dat top 4 with OGs dey sweet my belle... We ve now got d ginger dat she can win it...dats why we will go hard next time... 4 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 9:08pm On Sep 17, 2023 |
Congratulations Ilebaye 🌶️🌶️🌶️🌶️🌶️ Congratulations Bayetribe 6 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 7:54pm On Sep 17, 2023 |
Bennytwin:You ppl neva learn n dats why shes winning.... constantly calling calling ppl who pik interest in a hms gullible n you want them to unstan her.....continue calling us names 5 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 7:40pm On Sep 17, 2023 |
Alheeri:i dont think dey disagree though |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by DGOODLYF: 7:11pm On Sep 17, 2023 |
Mercy say na lie 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 43 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46 |