Djwinnie's Posts
Nairaland Forum › Djwinnie's Profile › Djwinnie's Posts
benromeo39: shey law nur be art?hav u seen urz |
abeg has any art student received admission into uniben? |
Mk dis shit enta fp nah...dis kind women go render 2baba impotent |
Alikaxon: Infact, if you can have the faith to pack ALL; the better, becoz, as you come to UNIBEN, you are not going back unadmitted Goodluck bro...naso oo tnk u oo |
I dey pack my bag nw oo hw mani clothes mk i kari?? Nid hlp abeg |
Pls has anyone checked his/her exam center in uniben?....i tried checking it today buh its not der pls does any one hav any information about it... |
mrnononsense: has anybodi confirm his/her xam venue?no o dey avent brought it awt |
Pls does any knw if d centres of uniben p-utme is out? |
all of u guyzz wrytyn rubbish against d man all of u re livin fools where wer u wen d man was preachin d gospel helpin d needy duin tyns 4 d people u guyz jst run ur smellin mawt hia d man z a gud man nd also 1 of d best pastors y una no go open una own church make u buy ur own private jet jealousy ppl fools nai plenty pas 4 nairaland |