₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,657 members, 8,441,705 topics. Date: Wednesday, 08 July 2026 at 11:32 PM

Toggle theme

DoktourSoccer's Posts

Nairaland ForumDoktourSoccer's ProfileDoktourSoccer's Posts

1 2 (of 2 pages)

SportsRe: Doktour Soccer's Blog Is LIVE!!!!!! by DoktourSoccer(op): 12:13am On Feb 06, 2015
make una no vex abegggg!!
Na doktoursoccer..com eye don too pepper me, make I go sleep
SportsDoktour Soccer's Blog Is LIVE!!!!!! by DoktourSoccer(op): 12:10am On Feb 06, 2015
huhYAWN huh
38hours of being a blogger and I've only been able to publish a couple of posts, mehn :oLinda Ikeji shocked dey try oOo heey.
Omo no hustle easy for this life, if to say all those 1.2 million jobs wey aunty Okonjo talk say dey reach my hand I for no dey press laptop since yesterday like say I be Gee-boy sotey my Mama self been want dey suspect say I dey push YAHoo.
But I'm too smart to do YAHoo or maybe I've come to believe so, but before this blogging give me bar go teey oOo, imagine them they clear me say na 6 months before I go dey eligible to apply for AdSense, in 6 months landlord go don pursue me from house but no shaking Oluwa is involved.
As I don preach finish na time for offering, I no be pastor, this no be church so keep ya money, all I need is for you my fellow Nairalanders nah to help my hustle by visiting my Blog and following the various social media platforms as seen in my graphic design, as you invest you data in my hustle Oluwa self go bless your hustle too.
Heey una AMEN wan burst all my data drink finish oOOo.
Thanks and remain blessed.
Doktour Soccer.

1 2 (of 2 pages)