DoroCute's Posts
Nairaland Forum › DoroCute's Profile › DoroCute's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
caseless:Lol.. Be praying nw |
Ishsoph: Enyi a nda?I'm okay hannie and yhu? |
MEILYN: Haaa, you said you will start running away from me. You dumped me first lol. I don't want to be an inconvenience in your life. #Doro_Gentle guy....I was running becos the feeling was gettin too plentiful... Lol |
Idowuogbo: Abeg add destiny, favour, joy, ego, and grace. The anointing that child dey carry come no b here mehnƔφυ are really "that Chic" after my heart and "belle"! Ɣφυ hit on 2names wey I won name "our" baby. Once she's born I ll make sure I open an NL acct for her so she ll know Ɣφυ all!! |
MEILYN: #sad.... Oya now, make I no disturb you again.Lol! Already dumping me before actually having me. Smh 4 Ɣφυ men |
TiffanyJ: i'm really quite good to have done all these. More grease to me. Hmm, Dorocute, mayb am guilty as charged by youLol! TiffanyJ I'm just joking oooo! I know say Ɣφυ be innocent ooooo! |
caseless: her name shall be 'courage'.Courage ko, courage ni... Na name wey Ɣφυ won name ur pikin b dt? Lol |
Thanks tiffany! |
No need to ask how many of the things wey eden list out Ɣφυ don do... So I go just ask Ɣφυ which 1 remain wey eden 4get to write wey Ɣφυ don do?? Cuz I believe Ɣφυ've done everything and more....... #winkz @TiffanyJ |
shoefreak: **uses his shirt to wrap his head and drags him for floor** u no go respect... who be your mate?Lol! Waffi babe! |
caseless: *stay put*Caseless sef no dey fear again! Nna na wa ooo! |
Awho: hahahaha who caresNoone least of all me |
Idowuogbo: Issorai.Nothing do u...chop amYeye ooo!! Thank u |
Idowuogbo: Issorai.Nothing do u...chop am |
IrishKez: Am not a bad girl oBiko IrishKez don't soil ma reputation for me. Everybody knows me as that bad girl next door. I can't admit to be good else all my fans will run from me like ebola victim... Lol |
TiffanyJ: Dorocute don't spoil me o. I'm innocent of those charges. Lol. But maybe there is something, one tiny looking something. WinksTiffanyJ ooooo!! Even Ɣφυ want to dump me like shoefreak abi? So I'm a One man mopol.! Okay ooo |
MEILYN: Don't beHeheheheh! No let me start to dey run oooo! |
caseless: hmmm...irishkez led me there. read the first 4 posts, and became swamped in emotion...so i had to run out cos if i continue, i myt find it hard to hold back.. These are not kind of situations i'd like to see women in. I seriously feel or shear ur pain like my own sister. How is d baby doing? Be strong as there an end to what u ar goin thru ryt now.Thanks anyway. Baby is kicking! |
IrishKez: You're welcome sweery!Abeg open thread for bad girls! Then I ll feel welcome #winkz |
Idowuogbo: Confess oooo...my strap-on na one size fits all.Hehehehehehe! Yeyeee oooo! No need for confessions. Make I pocket my remaining secret abeg. |
caseless: gadamit! Make i read am first.Caseless don't even go there!! |
IrishKez: OMG!Awwwww! Thnx irishKez. |
Idowuogbo: U dey trip for title abi the babe wey dey sama you correct? Confess! U sprung right?Lol! Yeyeee ooo! Abeg I rest my case. |
shoefreak: u sef why u collect bribe na... and I no see any...na wa u for ooo..Shoefreak... Na wa oooo!! Make I no lie Ɣφυ, d bribe don enter belle (RubsTummy). |
shoefreak: correct! Ori e wa nbe jor! Iya won!! Won ma Kako ni.Shoefreak? Wetin dis woman give you abeg? |
Idowuogbo: Rank pass rank na....go and tell dem Nne gburu gburu dey scene. Dem must fear!Lol Nne gburu gburu! I be tripping for all ur titles ah swear! |
Idowuogbo: Wasere!!! I'm calm now.Yeyee ooo! Ɣφυ no know say if I knack my mouth for wall e go affect ur goddaughter? Ɣφυ sef! |
Idowuogbo: Tell dem the down payments no cover overall costs. If dem try wan tin tin, i go follow you go scatter ground.Yeyeee oooo!! I go try deliver the messgae but those people come from higher rank oooo... |
shoefreak: Abeg ooo! Ehn?!!! Who dare try am?! Dorocute, oya use mouth knack wall 2 times ooo. Idowuogbo na d only e-godmother of recognizable size/value oo!!!Hehehehehehe.. Shoefreak no need to spread the Ebola abeg! But we gats tok on how to pay the bribes wey I don collect 4 d title naaa |
Idowuogbo: Me? Pay? A whole Badosky? You know who I B's for this land? Shoefreak!!!! Show face abeg! Come give this newbie my e-oriki mehn...who are the ragga muffin excrembres dragging my rights with moi? Infact I don vex! Oya hol me b4 I change amHehehehehehe! Yeyeeeeee ooooooooo!! Oya no vex! I go keep 1st lady sit for Ɣφυ on that day Ɣφυ hear. I just dey realise my mistake nw. But ehmm ehmmm... I been collect money from those oda babes wey want the title oooo and I don chop am. How we go do am? |
shoefreak: no thanks ooo! I'll pass. I no dey buy bad market oooBad market ke! Ɣφυ no see 90K dere? 4 jez 1 night... So Ɣφυ want me to do this all alone #Downcast |
Idowuogbo: Wetin she wan do me, her e-godmother? Yes, I don claim title b4 you sell it to the highest bidder.Lol... E-godmother. How much Ɣφυ go pay to become number 1 for that post? Dem plenty wey dey fight for the title! |
