₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,382 members, 8,511,586 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 12:48 AM

Toggle theme

Dotez's Posts

Nairaland Forum › Dotez's Profile › Dotez's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 159 pages)

TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 11:20pm On Sep 26, 2020
Ozo be making me proud tonight
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:58pm On Sep 26, 2020
Otutu1:
I wonder how Ozo feels now
The Ozo on dat party floor wey u dey look since,look like person wey give a f......?
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:56pm On Sep 26, 2020
Venita:
Look well, forget rocking
Na you knw wetin u dey look sha
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:52pm On Sep 26, 2020
Nice one Laycon!!!
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:51pm On Sep 26, 2020
Why Nnegi dey give Laycon space tonight nah

Small rocking from Laycon,she go leave
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:49pm On Sep 26, 2020
Venita:
Ozo looks miserable tonight... Wetin dey sup?
Thesame Ozo dat is busy rocking diff chics
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:47pm On Sep 26, 2020
Wetin Kidd and Ozo dey yarn?
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:42pm On Sep 26, 2020
Hmmmmm

seems Laycon is now in d mood
Nengi too don boot finish

Upnext,Ass rocking dance steadily
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:40pm On Sep 26, 2020
Nice one Laycon.

Nengi don't run nah
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:39pm On Sep 26, 2020
Akorkor:
Since now
Oh ,I see
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:37pm On Sep 26, 2020
mariahAngel:
She dey krase!
Make she carry her disloyal self face front
lol
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:36pm On Sep 26, 2020
With d way dis party dey go,it is safe to say yesterday na d last time we go see ass rocking dance from Laycon and Nengi

LMAO

Buh we watch sha
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:33pm On Sep 26, 2020
Ozo be making me proud tonight
K3na stay off pliz,We no want any agenda.
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:29pm On Sep 26, 2020
Akorkor:
Lilo is classy. See babe. I wish she didn’t entangled herself in that stupid situationship
I can't see her vibing with Eric tonight.

Ship don hit iceberg?
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:28pm On Sep 26, 2020
Geezeem:
men the social distancing though... even kidd no look her face. you can tell from her countenance that she could sense something has changed grin
Una sha wn give shippers HBp

LMAO
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:23pm On Sep 26, 2020
Praise own sha
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:20pm On Sep 26, 2020
QueenCookie:
It's a lie. It will not happen.
Oga is around
Mind yourself

TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:19pm On Sep 26, 2020
K3na leave Ozo nah.
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:18pm On Sep 26, 2020
fergieboy:
No rocking for both of them
Lol
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:17pm On Sep 26, 2020
K3na mean biz tonight o.

She no gree leave Ozo o


Nengi no dey look lol
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:15pm On Sep 26, 2020
Nengi face them nah
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:14pm On Sep 26, 2020
Nengi and Laycon I don't understand you two tonight o
Give me those ass rocking dance nah
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:13pm On Sep 26, 2020
Oya Kidd gives us those dancing step
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:12pm On Sep 26, 2020
Kidd dressing though

TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:11pm On Sep 26, 2020
Ozo easy o!!!
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:10pm On Sep 26, 2020
This party go lit mehn!!!!!
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 10:09pm On Sep 26, 2020
Nengi was so happy to see Ozo sha
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 9:27pm On Sep 26, 2020
igasiboy98:
I wan make the people wey dey back hear. Like Dem brombumbum and gizzard. They don die for my hand this night grin
Pigwaya is a dirty pig!!!
All housemates confirmed it and Nengi doesn't like him!

TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 9:22pm On Sep 26, 2020
igasiboy98:
Nengi doesn't like Kidd

Kidd is a dirty pig.

All housemates confirmed it. As if they knew he has been badmouthing them in his media rounds. Good riddance!

Her top 3. Ozo then prince. She no talk third one.

Pigwaya is a dirty pig!!!
The way you dey re emphasize dis thing.lol

TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 9:18pm On Sep 26, 2020
3gpvids:
The one wey person go win 85m naim i dey ask
Go back to my post again then,you will get wetin I dey talk
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 9:17pm On Sep 26, 2020
The way Nengi mentioned Prince name,Dora was not dat comfortable.

For her mind she be like:

Nengi haha,u block me for Ozo,u wn still block me for Prince too.
Abi aye shey eleyi ni


LMAO
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 9:14pm On Sep 26, 2020
3gpvids:
85m? which show abeg
Which show again nah

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 159 pages)