Douglas1537's Posts
Nairaland Forum › Douglas1537's Profile › Douglas1537's Posts
Jenniesakuzi: Please nairalanders where are the tutorials centre for the postume and how much is usaully the fee?whr u @nao? |
ALKARULEZ615: shwuoo!!!ehn ehn!! shey pe dem go don write exam dah time? :-p ![]() ALKARULEZ615: shwuoo!!!ehn ehn!! shey pe dem go don write exam dah time? :-p me wey don dey warri already... ah even won com oleh ds friday.. |
Tessy10: Douglas,segipaul help wit d stats pls...wah stat dearie.. |
ALKARULEZ615: na xo e suppose be shaa...assurance cover u....u no grab? e go collect money fri 1st aug, ah go com sat 2nd aug, e no make sense? so dah kind mon 4th aug, ah go do registration, buy past question, do d rest dept.. |
ALKARULEZ615: u get d past question ba?na money dey delay moi. paale bn talk sey dem go collect salary 1st of next month, so ah suppose don enra town by saturday evening, abi affa? wetin u feel? |
ALKARULEZ615: u get d past question ba?ah neva ooo, ah stil dey lag.. |
ALKARULEZ615: muhehehehehelavn in spanish.. |
ALKARULEZ615: An example of an Aptitude Test question: |
ALKARULEZ615: APTITUDE TEST[c] 45 |
ALKARULEZ615: An example of an Aptitude Test question:[b] 4 |
ALKARULEZ615: laff wan wound me here o.....nor b only elementary science....na social studies...baba na u oooo... afta d pume, na 4 all aspirants 2 con thro parrie giv oga alka ooo.. |
ALKARULEZ615: DELSU POST-UTME HINTS:sir alka, abeg giv us brief break-down bou d subject numberin, make we 4 sabi ao many questions we go xpect 4 each subject... e.g, Q/reasoning 2questions, verbal reasonin 4questions, vocational aptitude 5questions, elementary science 3questions etc... u grab? |
ALKARULEZ615: 4 ya accommodation during d Post-utme;we go talk am lera sha, ah jes want make u sabi sey ah b woman ooo... so dey elp me prepare 1 rum 4 oleh fem hostel.. |
ALKARULEZ615: Yungest...i greet u...baba, na ma own hailment pass ooo... n dah reserve wey u comment ehn!! |
yungest: badt guy..........wen b BMS(basic medical science) own?u'll knw ur own exam date wen u do d print out... writin mine @oleh i guess. |
exam dates are 29th n 30th... m 99.99% sure |
Pabloairmar: delsu post ume form is out.....registeration begins tomorrowtrue, saw it on sunday nite on one website lyk dah..... Buh i avn't gadad enof info.. |
Epaul: hey douglas. saw your pm rather late. check your mail for my correspondence.ain't seein no pm here ooo, it shld be ma prev acc...send a new pm pls(wif ur contact) |
ALKARULEZ615: yea....and itz on alreadybaba ao d parol dey run lah?? |
Epaul: hey douglas. saw your pm rather late. check your mail for my correspondence.baba, ah neva fall in oooo, ah still dey do anyhow for lag here, popsi jes dey bend ma hand 4 here....nd yhu sabi sey ah gats enra town 1st....buh e suppose be dis week shaa... |
guys, werin dey apin? ds thread dry ooo... |
Jennie sakuzi: Please do they organise tutorials for postume candidates? And when will it commence?tutorials? ah be dey reason am too oooo....U dey Abk? @Jennie.. |
ilonwa: Am just so sorry for people telling aspirant that the NDU pume form is out infact that the highest scam av ever seen n saying that ndu cut off is 160 I pitty you if u heed to those miscreant any for ur info none of the above is out but have @ the bk of ur mind that NDU n I quote NDU accept 180 as utme cutoff oooooooo no say I say ooooooo if u score 179 you are NOT qualified!!!!!!!! Am doneao bou dose dah ddn't pick NDU @all? |
mrgodwin: i wish to inform all those who choosed NDU as their first choice in jamb and those who did not fill the school during jamb that the form will soon be on sales. I also advice you to get NDU post utme past questions and answers. We repeat question alot. If u fill Delsu , u can also apply in ndu. Cut off mark is 180. For genuine help and info, call 07066300208 . I can send u the past question if u need it. 07066300208r u kiddin me? like r u 4 real? |
ALKARULEZ615: POST-UTME FORM loading. . .95%nd werin be d price wey yhu call d scratch card again? be like sey yhu call #80 dah yr... |
ALKARULEZ615: POST-UTME FORM loading. . .95%baba, make e doo sharp sharp enter dah 100 oooo.... |
almost ran mad searchin 4 d oda thread... |




