Druggmoni's Posts
Nairaland Forum › Druggmoni's Profile › Druggmoni's Posts
Joy mojuba: My pple smbody insult me dis evening i de vex if una no beg me una no go c my brk light 4 dz tread til matric day jst imagine SHAMOO100 Say me the madam Joy the tell him trash no he deserve to be punish. I can't take dat he must pay for it...:-(:-(chill sis.....dey dnt worth ur stress @ all |
2gohandler: Me no go 4low una drag babe... Buh em kongo nd f.c.e babes dan sufa.. Drugmoni watch awt 4 me.. Na me go b ur numba 1 patronizahmmmmmmmm, hp u a cute guy wif dough?.....allergic 2 ugly guys ooooooooo |
suam_ng: lolzzz, drugmoney na guy oooFYI,dude!, ama lady!!!!ok |
nazi yaro: una they here they crack jock when v c don reject the directive we jamb n nuc gv them so the v c has said as follow that it is very sad development am here by cancel d 2012/2013 adm exces that al candidate who apply a b u shld prepare for another jamb no adm this year at a b u zaria.thunder go strike dah ur thumb wey u take ryt diz lame info!!!! |
Sodiq33: abeg,wait,u na everythng u wan cari ne,i say pakavy cousin,u say no,i tk say joy u say na ur own,ha,u won chop nd die alone ni..druggmoni on my mind tohchoi !!!!!!!! |
2gohandler: no mind d dude... Ahbeg dey buy original CD's oo.. Ah no wan hear say e tear ono lele......imported condoms 2 b precise!!!!! |
Sodiq33: Oboy,1 pakavy sister dey wey dy read pharmacy 4 a.b.u nw..na my prime target b datpakavy go use english bomb ur skull commot.....lolz!!! |
Sodiq33: lol,@druggmoni,me go nid dat CD badly,becus me stil b .V. o,nd i knw wan hear say 1 gal get belle or anythng 4 me...abeg,dy supply in cartorns..it's veri important..ur guy ma no go get prblm,if sumthng wan hapin,u go jst enta ur shop,bring d tool,comot go mit am,una go jst strt work..gbam(mayb i wil b d guy sef)sure no p.......so far u meet d criteria!!!! |
papachy: Abu admission list is finally out go to www.abulist-not-out.com u go see ur name wish u best of luckhmmmmmmmmmmmm,if i swear for u ehn..............skip |
Joy mojuba: Drugmoni kidnaping the vc de out of our option o cos if we try am the next thing u wil c on dat page that p.ume result is instead of 2012/2013 admission list release wetin u go c na 2012/2013 admision process has been suspended due to the disapearance of our vc and i hear say dat man stuborn o so make we bring up anoda plan.sis u gat any plan in mind ![]() ![]() |
2gohandler: guy ahbeg oo.. We nid d condom too...d boy dey form saint.....mtchewwww! I hr sey abu babes hot lyk maulag chicks dah y i wn dey incharge of CONDOMS!!!! |
2gohandler: ah feel u jare.. Ah wud b a regular customa.. Nt 4 hard drugs bt 4 condom.. #gbam@ ya service buh terms and conditions apply!!!!!! *wink* |
suam_ng: if I hear u! I b 4rm lasgidi self buh I just d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ lowkey*chop knuckles* |
suam_ng: eh ehn! ₪ wonda u b drugmoni. Well, if we don enter ABU(by God's grace)u beta rephrase am 2 studymoni.lolhmmmmmmm,d name didnt nt suit my personality bro |
Plz sum1 shuld tew me d meaning of d Arabic writin on ABU logo? Anticipatin for ya reply*peace* |
Joy mojuba: Skul dat wrote p.ume two wks after us are resuming n we neva c our list. Abeg my own be say make them do resume b4 my rice n beans go start to germinate because even salt we smal pass i don buy. And anoda thing b say those rat we de my neighbour house i no trust them b4 they eat my dry fish finis.... Lolzahbi o sis...all my fwends are naw preparin 4 2012/2013 academic session....me dey here dey fink abt abu admission......iff dem no gree release we go kidnap abu vc oooooooo! I say so *red eyes* |
Sodiq33: yes o@drugmoni,whr u go hide nw,welcum bk!*smile*underworld jere.....doin d BOSS finz...hp u kul sha ?.......supreme being gon c us 2Ru...nothing good come easy!#gbam |
Pakavy: sorry dudes is just dat my exams is my priority 4 now but once d list is bak 2 abu i wuld let u kno ASAP.soja god gonn c u 2ru....more power 2 ya elbow! |
Havent seen any aspirant of english language in diz thread.....worse still frm LASGIDI....i guess m d only one frm centre of excellence...any lagosian plz signify......i REP #Lag,#ABU,#TeamDruggy......*peace* |
I will b incharge of hard druggs and CONDOMS.........all who gon enjoy my service r dose who gon b in samaru campus!!!!!!! *winks* |
Gosh! I was suprised wen i saw page 43 mehn e no easy....tnxz 2 sodiq,,2gohandler,aboki,joy,shinex man,pakavy,GGMUBO ...... |
If u blv u go defeat,lets us trust in GOD and he wont disappoint us......by d tym d list iz awt...we all gon chant HALLELUYAH*peace* |
Aboki,m frm lagos state, my aggregate iz 234 going 4 English language...wah r my chances? |
Zaira on my mind!!!! Wanna leave d shores of LASGIDI soon! Wanna knw if zaira iz better of lag or lag iz d best*peace* |
Bin followin u guys post......hmmmmm rili anticipating abt ABU admission list!!! Dey shuld release d list na.....UNLESS ..................................(skip)...a patient dog eat d fattest bone! ABU m keeping my cool!...ABU plz stop frustrating us...buh m optimistic with high hopes dah we NL we party hard on d matric day...m gttn my toms ready lol dnt wanna put on heels so dah i can dance wella....*peace* |
Bin followin u guys post......hmmmmm rili anticipating abt ABU admission list!!! Dey shuld release d list na.....UNLESS ..................................(skip)...a patient dog eat d fattest bone! ABU m keeping my cool!...ABU plz stop frustrating us...buh m optimistic with high hopes dah we NL we party hard on d matric day...m gttn my toms ready lol dnt wanna put on heels so dah i can dance wella....*peace* |
Cnt wait 4 d info*anticipating* |
When iz d cut off mark gon b out? |
God hlp us |
All iz well |
Amen |
Whch 1 iz bin use 2 determine admission average or putme score? |


