Dwayne's Posts
Nairaland Forum › Dwayne's Profile › Dwayne's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 39 pages)
I de see anoda tin 0. E b like say she 2 don fal but wan just de play 'hard to get' abi how u luk am |
E b like say she b nun. So leave her alone b4 she turn u 2 rev. Father |
No b only dragnet O, hayprof don travel 2 go supreme court go file divorce papers, d matter 2 big pass honsule. @hayprof, hope say u don chop her food b4 u de talk of divorce @explore, not hidden, let me if u've got it. |
Wait, wait where exactly are d phone engineers, don't tel me is u guys explore, hay, dragnet and co. now una b phone enginners abi? God deliver u 4rm d claws of demonic nokia problems. Ehen, my 3g network signal in ma n72 been crosed by anoda line. Wots happening and is dere any solution |
As i stil talk, one get molars 4 my side. See u, hayprof don commot u just dey shout 'my chikala' u no go chop her food one day. I bleive say hayprof go don chop her food, wetin i no know now na how many times |
E get one chicken wen get teeth, no b just teeth O, molars 4 dat matter. E de my side. As 4 dat oda level, mail me 4 it |
@explore, ehen na cafe fish full abi, next time u de go, abeg cary net. Oya mail d number. |
Ha, welecome. London ko, london ni. If u wan survive 4 naija, change ur signature sharply. U wen dey my backyard dey shout london. As 4 d network, kip searching |
Hayprof, u don finish, if na me i no go gree at all. Imagine 'not man enough' hey, hey i go shout O. Den no go tell me like dat. Are u slepin' or wot. @explore, pls let me know where exactly he is not man enough. Is it on bed or expenses pls i wan know. Ehen, mail d number now. Kai, walai talai, chei not man enough. @hayprof, abeg go check d meaning of each word dictionary. |
@amon, just play cul. Girls are not wot dey seem 2 b. @hayprof, how did da texting go. Speed up blessing's divorce papers. @explore, mail me blessing number. No slack 4 ur runs o. No wory e go gel wella so u go leave blessing too. No text her at all. If u fit engage am today, make sure say u beat around d bush wella. She go understand. |
@amon, just play cul. Girls are not wot dey seem 2 b. @hayprof, how did da texting go. Speed up blessing's divorce papers. @explore, mail me blessing number. No slack 4 ur runs o. No wory e go gel wella so u go leave blessing too. No text her at all. If u fit engage am today, make sure say u beat around d bush wella. She go understand. |
@hayprof, abeg fast process those papers. @d-explore, i believe say chance don dey now, hayprof don commot, so it's now me and u. I just luv competition especialy 4 girls. Explore, mail me i wan know ur mail Oya make una mail me her number b4 i vex. Blessing, here i come. |
@dragnet, Hey, hei after 3 wetin, ehen, make e wait 3 days before e call dat na complete rubbish. Dragnet u even get girlfriend so, b'cos dis ur advice no make brain. @hayprof, wetin u stil de talk, no wonder u neva still click grandma pickin. Wetin b hmmmm, ehmmmm, hey, u de talk wit girl 4 phone and u de do hmmmm, ehmmm, she go think say u b complete whimp. @amoan&explore, b a bigboy and call d gal d way i ask u 2. Just give it a try. Ehen, how u go de talk 2 gal 4 d first time and u de ask am out. If she say yes, she'll think u'll luk at her as cheap. @all, in babes tracking, u have 2 b creative |
Guys, una site is of da hooka. @hayprof, dat link 4 d avatar dey hard me o, i don register, click on downl but e wan just make me smash ma phone. See my user name na Dwayne_g and ma password YOUNGMONEY abeg help me reach d downl page and just bookmark it. Den send dat bookmark 2 ma mail. Pls, pls, pls, pls, pls. |
@hayprof and explore, u guys shud go and read da top of ma previous message rite now. Da to of ma final episode and reply me sharply. @explore, re u and dat gal still 2geda |
Thanks guys, go check out ma final episode |
@initialize, abeg no help us initialize dis thread. We no want. @explore, na skul kidnap me O, if to say na base i 4 de reach here wela @hayprof & explore, wait, wait, abeg make una tell me say i no read wetin i see correctly, b'cos i wan shout. Hey 2 of una dey drag one babe, una don kolo, but e b like say na hayprof get 99.999% of the girl while explore get 0.001%. Explorer no give up oh, there is hope in da future. Any way shall make una hook me up with d gal number, i wan join 4 d race. Una know my mail. Ehen, da main thing. Final episode. D voice said heloou and after regaining conciosnes, i greeted goodmorning ma, e i mean gud evening ma. She just laughed. My daugter told me about u and i would like to see u personaly. How about on sunday evening she asked. Ehn okay ma i replied. She droped d phone. Alone, i started 2 shout, hey hey wetin make me see dat gal 4 skul now hen. Dis one wen parents don enter i no like. She must definitely want 2 see my mum. How wil i tel my mum dat anoda girl's mum want 2 meet ya. an ss1 15 yr old boy, she'll surely give me a john cena slam and finish me up with a baptista bomb. but i had 2 go first. Den anoda taught occured, wot if dey use u 4 ritual, then i said 2 ma self, d money would b counterfeit or rubber coins. On sunday evening i went 2 deir house. Dresed up wit longsleves and trousers wit ma shoe. In their house, i found out dat she was single parented like me [just mum]. The mum asked her 2 serve me and she gave me juice. Wel as guy i just adjusted tuk d glass and stylishly sipped d content. 'Wow taste gud' i said, the mum just smiled, all along she has been luking me straight in d eye which sent shocking sensations down ma spine. She finaly spoke, so hows ur parents i replied ' u mean my mum, well she is probably relaxing by now' wot about ur dad? I replied 'i lost mine' oh sorry, dora also lost hers. 'Sory mam' i replied, i tuk d glas and sipped. The woman was an expert in interogating and i began 2 wonder if was an fbi detective. Throughout i was able 2 keep ma composure nd 4rm d luk in her face i think her passed, the three of us started discusing, and laughing while we were watching tv. Having spent up to 3 hours, it was now 5:30, i stud up and said i wil b on ma way. She bid me gug bye and asked her daughter 2 see me of. On the way, she asked me wot i had 2 say about her mum. Well she is kul i replied, we both laughed. On getting home i began 2 thank my lucky stars for 1. I was not used for ritual 2.for seing such lovely creature 3. It went wel wit her mum 4.my mum won't b involved. Ever since, she do come 2 ma house [nothing happened, we were just kids inlove] we would watch tv, eat and drink together, we were always seen together in skul and i loved d relationship. In ma house, my mum do see us 2geda but never involved she would just reply her greetings and smiled. @hayprof, dat girl dat i sent her all d text in dis thread but didnt want 2 yield, remember i told ya all she slept ma house d oda night. Well gist ya all later. |
Hey, so dis is wot u guys been doin in ma absence. Hen. Let mi hala ma guys in d oda thread. B rite back to complete ma own in just 10 mins. Seya then |
Woooow, is it gud 2 b back? Afta da most busy 3 days of ma life. wel we had a serious research 2 do in skul. I realy missed u guys @explore, na 4 ur eyes 2 open, abi u no wan get inner eyes. @hay, help mi wit sites 2 do research [medical] |
@hayprof, abeg i no wan blind u O. abi u want make blessing squash ma balls. @all, if u want 2 have da inner eyes 2 see wot i'm seing, then you have 2 soar across seven active volcanoes, get seven heads of white dragons, the left breast of a female dinosaur, d heart of an ant, a basket ful of water and a 2 yr old boy's beards. Send dem 2 ma mail and ur eyes will b opened. |
Go see her wit a bottle of gin and some kolanut. @hayprof, make i drop dis advice, u wan go 4 anoda wen u gat blessing. I know human wants are insatiable but b4 u do ask urself if blessing actually deserve it? Don't make a mistake dat u'll regret. @explore, wetin u still dey wait 4, abeg drop ur 2, make i drop ma 3 (final). @hayprof, u still remember d gal wen i say i use all da text 4 and she no still gree? Wot if i tell u say she sleep ma house last night. Gist ya all later. @all, gat 2 go, gat lectures @ 11. Seya |
@hayprof, grandma is back? Welk, no nid 2 panic, just go see her with some kolanuts and a bottle of gin. She go say make u leave her grnd-daughter alone and follow am. I tell u, da grandma go fall in luv wit u instanta. @explore, comon men, why da delay, drop it like it's hot |
No orientation. Go find one |
@honsule, u re right, d bulb of ma n70 is as brite as d red flames of hell. If u haven't seen da red flames of hell? Go check it out. @core, pls tell us sometin imteresting we can do wit ma n70 or n72 but should 'nt involve risks. |
My prt 2 is out only on silverbird cinimas. @hayprof, hw u and dat babe kon go abeg hilight us. @all: okay now, d next day i dey skull exactly 6 mins past 7. After d morning assembly i always saw her luking at me and smiling. 4 my mind i think say it is finished. During brk i take her go canteen and spend my #300 daily allowance frm my mum 4 her head. B4 brk over i told her 'think u owe me an answer' she smiled and ask 'do i? Okay afta skul' she replied. I just replied 'anytin 4 my queen, 2 my gr8test suprised, she burst wit laughter and left. My guys dat knew wot was going on came 2 me and said 'guy dat target is 2 high. After skul, she came, took ma hands 'nd said '4low me if u want an answer. I followed like i wasn't in contrl of ma self. Afta anoda 45miles of sun scortching, on getting 2 a prt near her house she gave me a peack 'nd said see u at skul tmr' i was on angel wings. Alone now i put ma hands in2 ma pocket 2 bring money 2 take a bike, i realised dat i had used all d money in d canteen, i held ma head in disbelief nd shouted 'i don die' i trecked all d way 2 my house in GRA. men, was i tired, afta having my bath, i decided 2 call her house (landline) it happened dat she picked d call. We talked and she asked if i understood d answer she gave me, i answered yes. Den she said somebody wuld like 2 spk 2 u. I asked who. She said my mum. D woman said hellooou, i just held d phone wit my 2 hands on my head nd shouted 'i don die again' *final chapter cuming 2mr morning. |
Ur so called inner eyes are 0.000001% efficient. If u realy had inner eyes u would 've seen wot i'm seing rite now. |