EASYLIFE4US's Posts
Nairaland Forum › EASYLIFE4US's Profile › EASYLIFE4US's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 19 pages)
samfelly:Is not that you can't hedge with propfirms but it's useless as once you hedge, you can't open another trade on that particular pair, let's say you sold and the criminals go against your short and you hedge with a buy after some drawdown, you won't be able to open another sell trade to counter the hedge and you are stuck with that loss unless you take the L. |
Bimmarlykay:You can't apply it to prop firms |
Abeg if you jus Dey start forex, find another line of business wey you go do. Forex don waste many people time and hardwork wey for Dey very useful and productive elsewhere, na only forex criminals I know wey worse pass Nigerian politicians |
EASYLIFE4US:You set BE, dem go jam am, you no gree set BE, dem go pursue your stoploss enter your koro. Which one man go do na Thunder wey go fire anybody wey sey forex no be scam ehn Dey do training for inside space |
LincolnOnyeabor:Na so dem Dey run retail trader's stoploss, one eye miss road go come Dey yearn dust for hear sey dem no send retail traders, you see each of those 1 min candle wey dem Dey push down down ehn if you know how much money dem take Dey push each one ehn you go find dem shoot dem |
After someone will say they don't care about retail trader's stoploss, they have already broken weekly low, what are they looking for again Abeg forex don turn scam. People wey Dey get am na allow dem allow them so that guys go think sey forex legit
|
Geovanni412:For where, after I don finish with captcha as e dey load ehn the next thing wey go com show na failed |
Geovanni412:Nairaland no dey let me post charts even small memes usai Dem wan use news hit dat 1.97100 level B4 dem go back 4 ga |
I talk am, this people ehn their mumu too much🤨 Jus look 1 min chart of gbpaud make you see the rubbish wey dem do and if you check different brokers their charts no be the same cha cha |
Make dem no scatter person plans o😪 |
GBP news dey come up in a few minutes |
Which blame, if you know how many days wey I dey wait to take this trades ehn Dem wan use news spoil things🤨 |
EASYLIFE4US:Stoplosses hit, they want to clear out all the buyers before moving |
Buying eur pairs now |
meshpips:Please tow the path of wisdom and amend your ways shalom |
Donsheddy:No mind those MM, na to dey hunt stoploss dem sabi |
peteregwu:Bro I like your honesty, omooo you see breakeven ehn, e don do me many many things, my own no dey even reach 20 pips e go com back com collect my breakeven com dey laugh me dey go back.🤨 |
I dream where I stumble on one powerful edge for my system wey fit give me 100% ROI within 30 trading days.since wey I wake up i dey para as I don look for the edge tire as e dey for dream, I no see anything 😪 |
realone12:🤣🤣🤣🤣 Traps everywhere, traders don turn bushmeat😂 |
Marshmallow1000:I just joined the telegram group and all I can say is wow, omooo see forex materials , thanks boss you too much👍 |
peteregwu:Omoo dis pattern make correct sense, I don add am to my watchlist |
I dey expect price to drop to 1.26400 whether CPI dey or not for gu |
peteregwu:Boss abeg send give me too, I wan read wetin you read. easyearning4life@gmail.com |
TradingGod:We have been saying the same thing in different perspective😅 |
Jameselias:💯 Correct my brother, poverty don dey entrenched in our society so tey e don become the normal😪 |
VeeVeeMyLuv:See ehn if dem show you how much money dem take dey move only 1minute candle ehn, you go know sey Forex market no be joke, e just be like sey you carry one bucket of water go pour for ocean, banks dey take those 000 levels play ludo, na if dem like dem go respect am make e no be like sey e dey useless 😅 |
Skanas:🤣🤣🤣🤣🤣😀 |
TradingGod:Nope trading only chart pattern is not an edge, it's part of an edge, abstract chart patterns, price and timing are components of a strategy with an edge, why is it that retail traders don't want to believe that the Forex market is heavily biased against us, if we can believe that and strategize accordingly, that mindset is an edge. |
TradingGod:Bro if you have an edge that can win at least 3 trades out of 10 or 5 out of 20 trades, consistently, the patience and discipline will automatically evolve inside the trader, the question we should be asking is how many of us have that edge, I am still searching for that edge my dear. |
The only way to survive in this Forex business that is heavily rigged against retail traders is to find an edge that wins at least 3 out of 10 trades, set your stoploss according to how much capital you can let go without getting high BP eg, if you can easily sacrifice 100usd without having any nervous breakdown, divide the 100 USD into 10 places and enter each trade when you see your edge, avoid breakeven because it can be hit 10 out of 10 and hope for the best with fingers crossed. |
karkinase:Nawaoo, so how dem dey take, take out retail orders to fill in their large orders, wetin com full where high liquidity dem dey. |
infofirst:Bossman all join, no matter how gud your strategy dey, you get perfect risk management, your psychology dey kampe, the main gbege for for Forex be sey no be only you dey enter market at that position, millions of retail entries dey that same spot, them go jus dey weigh both buyers and sellers dey accumulate both sides na the one wey pass dem go slaughter, dem fit run am short term or long term, na long term own dey be like sey trend don start, but dem still dey accumulate both ways, once one side pass the other side, dem strike, and even when you get dem correctly, dem go still com back clear every every before moving in the intended direction. The truth be sey Forex na double edged sword, dem dey kill both ways because if dem loose, government and the other big banks go bail them out (bailout) com slap dem fine wey dem fit settle easy easy... |
