Ebankole's Posts
Nairaland Forum › Ebankole's Profile › Ebankole's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 92 pages)
HELOOOOOOOOOOOOOOOO NAIRALANDERS AND THE ADMIN. WAPPY JUST DEY CALL ME NOW SAY DEN DON BAN HAM NOW NOW.............. ABEG MAKE UNA RELEASE AND LIFT WAPMASTA BAN OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO |
ME JUST DEY PASS BYE NAH NI...gretinz |
WoW....WOW............WoW.........WoW......was just reading saintfaculty post and all i can say is WoWwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwinfact am coping pasting all of it wowwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww |
as nt al fitee getty to pay wappy i hope say u go fit fulful does promises u just made so dae dat som of us go fit have somtim to hold hon to...................................... |
I dey hail ooooooooooooooooooooooooooooooo ![]() |
greetings all and wappy |
jayjaycool: This should ans u affirmatively.ABEG NA STRAIGHT ANSWER I WANT. |
ebankole: CAN ONE USE FOREX ALERTS TO TRADE BINARY OPTIONSANY ANSWER WILL BE HIGHLY APPRECIATED! |
CAN ONE USE FOREX ALERTS TO TRADE BINARY OPTIONS ? |
[quote author=wapmasta001]BET CHPPED Missed da one bro...abeg update more..o..o..o..o..o and rmemba 2 pay tithe o as i don pay ma own |
[quote author=wapmasta001]BET CHPPED Missed da one bro...abeg update more..o..o..o..o..o |
[quote author=wapmasta001]uj rises.......30mins....@96.150 kep it comin wappy and god bless u and which one b uj? as i no see dis won on up/down |
i hail una o...wappy ar u dey and evry memba |
am nu in here lokin 4ward for alert and supports cherz |
Oya naw @wappy make u snd d acc tradin number so i can pay SMALL CENT..No shayky |
Never i will never be use as a bad trader example...MO YE..FXISREAL just wan talk im own ni o d guy na comedian e no even knw wetin d guy dey yarnnself.. @wappy a beg were ur evelop make i pay ma tithe na na naw...d lord is good...finish am |
Ow una dey o? bom don pay me small $ abi chop ham for random today...tank God o. wappy every green member Ow una dey ..i hail o |
u pple misquote me o...lol hahahahahahaha u pple neva even asked if this knw me...abeg if i offnd u i dey 4 my knee make una jus forgive me o at least for ma mama sayk uhmmn abeg wappy i stil dey wait o |
LOL... e be like say i don offend u pple...ewoo with al dis yarn al because of me,e be like say i don becom popular 4 hear o..anyways witout yarns 4 here dis place no go sweet.. @wappy we nid to talk o can i cal u dis eve? abeg let me knw is very urgent and important o |
@wappy What now happen to my remaining 99cent if i loose my bet? |
@wappy What now happen to my remaining 19cent if i loose my bet? |
RIN SI WAJU...HOW COME? UHNM? |
@wapmasta i was wondering why is it that bom pop up-you must use or cn not use numerical or somtin wen i place a bet of 2.1usd under same bet odd that bom shew as d betin stake,until i place like 3usd b/4 it accept my stake?i no undastand o ..u knw say abi nu bie 4 bom o |
i belief i've tried to elucidate myself to u.forget about d pix and coment of d topic..ur accent,i was wonderin if u ar a nigerian until nw..do tel ur typical u ar familiar wit..and that's all...uhmn |
uhmm..u must be wondering if that was really mine and ofcos YES! well i use to have them on my profile buh u knw there are diff kind of individual on NL,who even havn't met u live attacks u verbally.. |
[quote author=tpia@]op why is your picture on the thread instead of in your profile. not getting your point. ok. the pix simply symbolizes openess,simple-ness etcetera..as one who's not afraid to review is identity.Humbleness and straight foward...ofcos as one of a typical nigerian characteristic. The pix almost means nil but ur say or idea about the true typical nigerian,which u may nt be able to knw if u dnt live in NIGERIA |
Bom almost do me wayo today BUH GOD no gree 4 dem..wat i learnt 2day is if ur internet dey snail movin abeg run o until u ar sure it normal again o. |
One more to go! pls dnt ask wat i mean..u wil knw with time..one more to GO!!! up CCNL |
[quote author=wapmasta001]@EBANKOLE.........I KNW SAY U DON FUND YOUR ACT AND U DON START CHOPPINGS.........DNT FORGET TO PAY YOUR TITHE TO MY CHURCH ..... BOMWAY CHRIST MINISTRIES. NA SO O WAPI WERE U WAN MAKE I PUT AM NAH..ABEG E NO DAY EASY 2 DEAL WITH EMOSION ESPECIALY 4 NEWBIE..E BE LIKE SAY I WAN DIE 2DAY..BUH CASHIN UP LOL |
Have read,heard different rating,lamentation,arguments,discussions,comments,opinions etcetera...about this country called'NIGERIA'in status quo..but really who's a typical NIGERIAN? Am not holy pass but i knw am not currupt as we are generally refers to. |
i want to appreciate GOD,meritdee,wapmasta etc for all the responses and supports during my VISA wahala..it wasn't easy but it was worth.it'S quite complex when u are a first visa user especially during the activations process.I guess'NO PAIN NO GAIN! ALLALUYAH..... |
wapmasta i did buh afta getin to d form under 'active acc' it kept askin for my usher and password i provided d user i use to log in myubaafrica web buh d problem now it d password it kept sayin invalid info-whch pasword shud i use isn't it d one i use to log in2 my online acc.?what other pasword n user is it askin.? hep am down. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 92 pages)

?