TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:50pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink: Kwa kwa kwa
bulbians are now begging the DJ to play their useless song!
lmao! A won werey that cant hang their rags where their hands can reach |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:47pm On Nov 12, 2020 |
KIDDRICAsHAWK: Yes, salesgirl. Awon irandiran yin ti wo werey!  yessss na dat ambassador I want make dem see...they can now keep kwayet |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:45pm On Nov 12, 2020 |
Blastblade: Na who ask you all these shalaye. You gree sey na sales girl work una madam get or you no gree, choose one?.  na u ask me na |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:44pm On Nov 12, 2020 |
Vanilatube: if them reason this one now, she go start to dey lie say na her younger sister dey press the fone so d thing still dey pain ur clitoris till now..go drink chilled star radler |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:43pm On Nov 12, 2020 |
jayjaycee0: Laycon is getting mere sympathy endorsements not real endorsements. Doubt if his deal is even up to 1m. I trust Neo cant be more than 500k. what about vinch... brands no dey see that one. the fool thought she could ride on laycons wings. see as she is being forgotten like she never came. Wicked winch anorexic ugly insecure girl.. tueeh giddem jare...see tears everywhere...vinch face no fit sell anything naa..we dey feel their pains,I love how we keep pressing their tolotolo necks.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:37pm On Nov 12, 2020 |
Blastblade: So una Don finally agree sey na sales girl job una fave get. Same level with elozonam..
But make una stop to dey jealousy people wey be brand ambassadors na. This life no fair all. All fingers are not equal..  as u dey shout sales girl upandown I say make I give u small peace of mind before convulsion catch u like ur ilks,they need someone to gist them about d unveiling of star girl,and am glad I spared a soul for them....drink a bottle of chilled star radler and legend so u go find peace |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:33pm On Nov 12, 2020 |
Blastblade: Ra Ra o.. I mean moonshine radler.  E la e no enter .. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:30pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink: You must be high on expired Origin! Babe leave these people...na insecurity dey worry dem..when their favourites gets an international brand that will host an unveiling party for them then they can come brag with us...for now we moveeeeee....meanwhile i heard more big deals coming so dem remain tears for d next deal.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:20pm On Nov 12, 2020 |
Blastblade: Must everything be competition? Besides Remy Martin no pay Nengi party as part of the compensation. She was paid in full and richly too. Na so I hear oh!..  U mean Remilekun mathias |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:17pm On Nov 12, 2020 |
Blastblade: Okay, now we all agree that sales girl/ boy work no bad. So why una come dey sub others wey get Endorsements na?  cos d sales girl job pay wella pass d endorsement...can u find peace or is there any other thing u want to know |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:17pm On Nov 12, 2020 |
Blastblade: Okay, now we all agree that sales girl/ boy work no bad. So why una come dey sub others wey get Endorsements na?  cos d sales girl job pay wella pass d endorsement...can u find peace or is there any other thing u need to know |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 6:59pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink: Oh men,see levels! The venue is lit! No condolence registers on site! Only VVIPs and Elites! choi! I can't believe they did all these for a mere sales girl o.. https:///Ecp0grsRI7 My deal mere sales girl oo...I feel their tears |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 6:56pm On Nov 12, 2020 |
Blastblade: Remember you as a sales boy/ girl? I don't have a problem with that as far as d brand is an international brand and they will be hosting an unveiling party for me at Eko hotel oo. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 6:53pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor: ICU don full....the rest are littered on the road hahaha |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 6:50pm On Nov 12, 2020 |
The disqualified one but qualified by God....God of Erica,remember me oooo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 6:19pm On Nov 12, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 6:18pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink: Kwa kwa kwa Erica did! I know say we go press chest tire today..see heart attack everywhere |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 6:13pm On Nov 12, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 2:40pm On Nov 12, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 2:21pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor: If it was Erica that dropped motivational quotes like this,they for drag her tire
Now see them
Una go dieeee atleast him gree say na big endorsement,no be like some werey for here...he will keep wailing |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 2:19pm On Nov 12, 2020*. Modified: 2:41pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor: See my humble fave na  guy go and get ready for d parry joor,leave this place for them to wail small cos as u see me so i go just assume say I dey d parry by following up online..meanwhile our neighbour fans don dey try to get Guinness attention... dem just dey shout guineas upandown |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 1:55pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor: Na so one use teeth open nothing less than 1000 stout for BBN house...laslas,dem no reason her u mean d one wey dem dey hype say she sign endorsement with Remy martins buh las las na Remilekun Mathias endorse am...kikikiki |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 1:36pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor: You still dey price bread...we've put him in his place which is the gutters LOL |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 1:28pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor: Haters are wondering why??
Let me answer you....GOD'S REASONING IS DIFFERENT FROM YOURS i can feel their pains,they never saw this coming.... I trust Elites on that bird app to bury him for me |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 1:26pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor: I saw the picture ...she looked like a true walking plastic with the excess makeup
Carry crawcraw for face cover am with buckets of foundation....tueeh  i laff in sweet pink.. kwa kwa kwa |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 1:21pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink: kwa kwa kwa kwa You dey para this afternoon o! lmao! The love and publicity she's getting is mind blowing! See hype everywhere! Their so called origin deal and movie premiere couldn't even trend for a minute but see Erica,the babe has been trending since last night and she's been topping the trends table since morning.As if that wasn't enough, she's trending in south Africa and other Aftŕican countries! My dear,dont mind those haters.None of them can afford the cheapest kuku hair even if they auction themselves and their family members on Ebay! Erica is blessed and there's nothing they can do about it! Lol,u bad gaannn...I love d way u give it to them hot hot...My star girl na all rounder |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 1:18pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink: Mad o!!!
Dem sign baby G finish,come do giveaway for her fans...120k each for 10 Elites!
Choi!
Imagine how much paid her..! I just dey imagine my sister |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 1:15pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor: Check out her skin na.....she can confidently stan under the sun and not worry about melting chaii...this one enter wella |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 1:14pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink: kwa kwa kwa kwa Those cheap brands wey no fit pay salary! kwa kwa kwa kwa Erica is not a cheap girl and she's not a desperado! She stayed all these while, selecting the best brands,while other were busy accepting rubbish and signing condolence registers! kwa kwa kwa kwa kwa Check this out,the mgbeke wore a cheap and tacky payporte dress to the movie premiere and ended up looking like a cheap slut! Tueh! Even after stealing Erica's make up artist,she still looked like a clown! hehehehe...my dear I no fit use my eyes wey i reserve to take see my star girl take see nonsense abeg... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 12:45pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink: yes o! They condemned her for rejecting their low budget pasuma and falling in love with a guy they wish their fave had...see how God decided to shame them! dem forget say i no wan do no be by force |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 12:43pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor: Dem dey hate us 
Dem go dieeeeeeeeee E se eeeeeeeeeeee |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 12:40pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor: You hype your fave also na..since morning you've just been correcting upandan Leave d werey,i have lime and ice to drink his tears.. |