Ellab's Posts
Nairaland Forum › Ellab's Profile › Ellab's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 187 pages)
Mariarocks:Me,myself and I ![]() |
Mariarocks: So you're yorubaNo,I'm not. |
Mariarocks: I still dey d back of d person wey u wan buy Bentley so watch it.U no dey shame..na 4 woman back u dey hide ![]() |
Mariarocks: LOL. Na only @ochon be the coward oh.Errrr..hmmmm good9t ![]() |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]This Cathaliya sef. Oh, well *rolls eyes like Ella*[/color][/quote]Y u dey copy me? ![]() |
Dannyxy: :owhat?i thought you were an igbo girl,who taught you yoruba?....anyway,because of my love for youuu,i will increase it to 2million 50 naira,hpe that's enuf ? I don suffer.me,50naira..I no want jor. |
Mariarocks:Wth!lmao |
Mariarocks: But he has landed at ur bus stop. What shall u do?Doesn't mean he can't be free ![]() |
Mariarocks: Taaa Daniel don't be deceived. U will get her the Bentley and then her and Jekyll go dey use am cruise pass your house everyday abi na only me go use am. |
Kslib: Sorry!! ![]() |
Dannyxy: ehmm ehmm tahiti fine now,i hear say the weather for dubai dey spoil person skin oh, bentley?(omo yi ole ni sha),dn't worry i will buy it jst say yes!infact i'm gonna trasfer 2million into you accountTaani ole?ehn..Danieli? Ma seyin le se o. 2milla is small na.if I use am buy 4 pairs of Louboutin shoes,e go finish. ![]() |
Kslib: I dey fine,and you?Great Tank u. ![]() |
Kslibbbbbb..person hala u,u no answer.u dey vex with me ni? |
Mariarocks:Free 2 explore na.oho! |
Dannyxy: ella. Baby 4get jekyll that guy will break your heart...but i will take care of you,i will buy you a house in tahiti,i will take you to the nicest hotels in dubai,i will buy you any car of your choice.jst say yes...Y u want buy me house for tahiti instead of dubai?ehn? I want a bentley..provide it 1st den we can talk business. ![]() |
ochongonoko: At least you didn't say HIAN. Love in the airLol ochon,u ehn. If I talk "hian",u go read meaning. I change am 2 "nawa",u still read meaning. u be case o |
ochongonoko: Awww.. I like this ella lady. So confident!!. She knows jetli will cheat but she's ready to pardon his sorry arzz nawa o |
Kslib how far na? ![]() U don join ppl 4 Ghost mode? |
ochongonoko: Ella, your position is being attacked. Hold your man tight o nahhh..he's free |
Mariarocks: I can't protect u man..J&H e dey my back o. |
Mariarocks: *cruising in my lambo, all of a sudden fuel runs out and i'm stuck beside this post*Lol shift jor |
ochongonoko: So you decided to change emoticon and chose to use this ugly emoticon?(˘̯˘ ) |
Mariarocks: Hell noo! Ella B wey dey d leading lady sef ![]() |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Evil men wey dey pray make e end. ![]() Ella, I miss you. ![]() [/color][/quote] awww |
ochongonoko: Hope this aint the end of ella.b? ![]() |
wrecking ball | miley Cyrus |
Melvin and friends.. even M.I dey play bball lol
|
oneza still going strong
|
elikem za tailor
|
huddah looks like she's high
|
larrybabe: You are wrong! Jencarlos Canela performed the theme song (soundtrack) for MHBFL. He played the role of Andrê Santa Cruz in the telenovela & is also a musician in real life.Na wa o..who woulda known d "andre" dude could sing like dat?I love d track.Also found out that Santiago Siller Rodriguez a.k.a "Martin Lobos" sang the "Aurora" soundtrack. All these Mexican actors r talented in both areas . |
IyawoTM: Ninnyanny, Ella b, and co....tnx for updates o ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 187 pages)





