EmekaBlue's Posts
Nairaland Forum › EmekaBlue's Profile › EmekaBlue's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 675 pages)
Old age this Idris go suffer with this artificial body |
Africa still dey learn football where the rest of the world is involved |
Omo office of the first lady dey get big fundings o. Thanks for the donation. Which day i go taste FG money?!😔 |
Were they so scared and reason suicide bombing? Very unprofessional |
She go use opportunity go check don jazzy burna boy and the few friendly ones. She dey hammer well with all these her doings. Strong lady |
i am also wishing him Happy Birthday. Why am I not in front page headline. It's me Emeka Money aka E-Money |
Just keep your money floating. That girl go rubbish u if money no dey again |
Pimping Na money dey run am |
I don't have a car yet at my age 🥺 |
Spaniard team for the trophy |
Remain in Isreal sir to avoid talks like this |
Early marriage is not bad though. I wish them well |
What was their feeding menu like for the 56days |
Ponzi scheme jobs |
Na soup be that wey be like custard |
Ahh... A day tbr school will never forget |
As u kpai ur neighbor now and dem catch u. Ur eyes don clear abi |
The football magician fit vex go get hat trick in the finals but i hope for spain to win it make we hear word about the messi for social media small |
My nigga Scoobynero is still over there streaming live with his south africa banny. I hope he stays safe |
Barcalee:Na desigbers shuu😄 |
Goals pass corners and only 11 throw ins.. Na waa |
Congo plz start a war with those idiots.. Other africans will back you. What a country of blacks if i call them names now Nairaland will mumuishly suspend me for idiots |
Doesn't matter. They once loved each other and have moved on |
You could have just had 3some/4some at once |
That Edo man wey money no fit bring out small Beauty in him A good man as NLC oga then but bought into APC govt then making money that's not showing on him but his fanatic women |
Kogi wan dey form action! That state is going tbrough alot. The citizens are mostly lowkey works all atound Abuja especially |
Why is this even taken serious to start.. Only the picture of the people is enough to know hungry Nigerians seeking for attention una dey give dem |
So somebody parent named him zacheus. Quite weird |
Tinubu is chopping many curses as read above |
Everybody knows the man answering the president of Nigeria is a daiylight agbero crook who steals and grab everything to sustain his agberoism rulership |