EMMAHOT's Posts
Nairaland Forum › EMMAHOT's Profile › EMMAHOT's Posts
nanakgh:savage ![]() |
Please tel me. Wat s fresh about dis job? Na meat ?? Mtchew.. ![]() |
![]() |
gameboy727:Who knws if mine s even way averagely coherent dan urs. Textplain urs witout gapin 4 air let's see ![]() |
Abeg mak e na no vex wit ma gramatical obstat(error) even though u vex who ur GP. Help? So fel free to share to prove ur worth ![]() |
I continu... She say why ma dick dey stand? I no knw how to answer dat questin dan to shout ehh ! I ask u say ? She cum laf her laf again dis time me ma sweat dun incrase in a secs. Na 1 d mumu girl at first cun remember to holla ma name TO...... ! Na wen wan about to chas her cumot frm ma room.. Na she talk wetin cum do, say she cum borrow scissor.. Me standin pointed it to her in wher ma storage was located.Na so dis girl go ther instead to dy look wher she cari scissor i stil site her eye as she bend down dey luk ma mr Trump. ( she no fit resist). Me just dy insid ma mind dy smile.. Dy echo 'dis girl') she later finish wit her reluntant search 4 scissor way dy lok her ther. S sy thank you! While 4 her back mak sure she dun cumot finish jam d inner door. Wear ma short. Seat down bck 4 bed dy tink wetin just happened. Later as no fit bear d heat again i go baff. Na later 2moro. I confirm frm ma close guy say ma other guys set d tin up.. But eh trust me as pay bck dat nite again i no giv chances. |
HonAdeli:haha brodas. E na wan murder me.. Ther tel ena say. I cum here to carry award 4 best past story writeups ?Abeg o no be exam.. |
kingxsamz:nigga, believe or nt dat was d last 4 me nd her im sure.. Unles d later day we bansh |
Has anyone ever caught you naked by accident? Guys welcome on board ! Lol. Wel mine happend last yr, abut enterin lvl2. At nas. Keffi uni. Yea incas u not aware, im popular though nd stil am. So wasnt a big deal in regard wit d frequent door bang receivd by ma frnds in ma face2face ghotto lodge (mst renound then but bit chill nw). D expearince of hvin guest nd visitors though was a pleasant 1; lik followers cumin to sek 4 power chanting ma ancient name :O . But nt until dat day nd nit. Yea, if u knw nas. Keffi very wel u wil ascertain wit me of d tormentin harsh climax during d heat stater. O boy no b smal sweat nd gbase o! True mostly im indoor i lock maself wen necesary til dat bcame ma habit. Nt until d devil lukin 4 who 2 devor caught me in HD. Wetin pain me at 1st say she no even knock nor even holla ma name.. Even ma guys no fit ball in lik dat. Nd anyay me mumu dun already doze off wit lyrics in ma head. Nt until...
|
"e who live by the sword die wil by it" - from a wise man |
martineverest:Im telling ye. The erreneous imbulous crimes commited synoptically in ultravengers introspect it's so weakenly.. Haba ! ![]() |
Is it a crime again to be a virgin. Buhari why ! ![]() |





Has anyone ever caught you naked by accident? 