₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,257 members, 8,510,879 topics. Date: Saturday, 31 October 2026 at 10:43 AM

Toggle theme

Emoneyrano's Posts

Nairaland Forum › Emoneyrano's Profile › Emoneyrano's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)

Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 12:26am On Jul 19
cr7lomo:
Stop being delusional...same magomago wey d fraud take win balon dor for 2010 after being disgraced 4.0 for quarter final against germany and cudntveven score a single goal ... mbappe was more significant than Messi... he has the record for highest goal scorer in world cup history ...will win golden boot as well ... so abeg park with ur fifa fraud ...na una only hope b dat...make fifa dash am again ...see person wey una de compare with Ronaldo...person wey need help to achieve anything significant
Abeg wetin concern ronaldo with world cup

When dem dey mention footballers for world cup no dey call that Portuguese scammmer

Person wey get zero world cup legacy

Mega fraud wey ride Madrid ucl glory use dey compare with Messi

Since 2018 zero achievements

Na so so 2008 highlights una dey use defend person for 2026

Went missing in 6 world cups
Mbappe matched his whole wc career in one wc
Cr7 lol

Make he go dey live off old glory
Old taker
Messi fan go dey talk for world cup and Ronaldo fans go wan put mouth

Put your wc on the table joor
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 12:24am On Jul 19
cr7lomo:
But forlan won it in 2010 with 3rd place match
With these messi stats and performance sorry

.not happening

One goal from messi tomorrow and he ties back the joint top scorer ever for another 4 years by then mbappe can get his glory

Maybe golden boot is all he gets . Aside nothing else for 4th position stat padding match
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 12:22am On Jul 19
OriOko88:
Messi is not winning that cup tomorrow. There's no way he's gonna win the world cup back to bck
Too early to bark
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 12:22am On Jul 19
kingsavage:
yes na European team be better team...

Cape Verde and Egypt wetin dey play for afcon?
How many afcon Egypt get
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 11:56pm On Jul 18
Juv2:
Says by who?
Golden ball for 4th position?

Disappear against spain

And u wan win golden ball with Awoof brace for useless match dey play

Make he sha collect golden boot

Na so e ddy collect for Madrid and Madrid no dey win anything cheesy
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 11:51pm On Jul 18
cr7lomo:
If general Mbappe no win World Cup golden ball again ...if dem give Messi again... na e b say fifa even worse pass inec
Golden ball for wetin ?

4th place?

U think say na to score 970 goals but disappear for 6 world cups be dis

Na y dem no rate una goat
grin cheesy cheesy grin grin
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 11:44pm On Jul 18
prinsam30:
Now pessi don turn playmaker abi ok ooo, even pessi himself no say him no get hope tomorrow
Na so una talk against England

Now na golden boot fans una don turn

From wc for Portugal

To mbappe wc

To mbappe golden boot cheesy

Sad life

Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 11:41pm On Jul 18
kingsavage:
dey play apart from England, which better team Argentina play for this WC huh
Lol
So for your mind na European teams be better team
cheesy grin
The same Swiss wey comot spain for euros before don turn small team
Cape verde wey spain no fit score or win don turn small team
Egypt wey Belgium no fit beat don turn small team

Cause Argentina win
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 11:40pm On Jul 18
Basicend:
Don't write off Messi. . That's the kind of challenge that gives him energy. He may strike out 3 goals or more tomorrow. I tell you. .
Messi max one goal tomorrow

He is going to do normal playmaker work
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 11:39pm On Jul 18
OriOko88:
He doesn't even need to score more. Theres no way Messi will score two goals tomorrow against Spain. They've only conceded a goal in this tournament
Defensive record no concern messi

If you like concede zero

When your time reach na owanmbe for your post

Dey play
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 11:38pm On Jul 18
tonididdy:
Mbampe for golden boot 🥾

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
That dwarf will need to suck infantinos D overtime tonight to fraud this one 🤣🤣
Eyaaah
Nothing to celebrate again
Na golden boot Portugal aka ogunmepoon fans wan celebrate as their world cup

From cr7 to Cape verde to Egypt to swiss to england, the mbappe wey ina hope to remove messi no fit score against 19 year old barca defender
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 11:36pm On Jul 18
kingsavage:
Spain is better than them all
Spain way allow old man win nations league

Spain wey get one good match for this wc

If spain was under Argentina type of pressures dem for don go house
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 11:34pm On Jul 18
Solofresh2:
Egypt and England are not the same
The difference is there and clear
England should be able to play there normal football against Argentina and not defend
Since 1966 wey dem win trophy

Why den never play their normal ball win even spoon

Una arm chair analysts
Argentina wey dey sing anthem like say dem wan enter war. Dey play with their soul na him u wan press 90mins

If you like Parade the whole attackers for England once Argentina come out make messi go camp for right wing. You go defend
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 11:18pm On Jul 18
benjanny:
So why Tuchel defended so deep against Argentina?
Who gave him such advice?
You think you fit press Argentina 90mins

You don play ball before

Egypt and co wey doam no dey house now dey soak garri
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 11:16pm On Jul 18
Phraences:
🤣🤣🤣🤣🤣
The way these cr7 donkeys dey analyze football lol

E dey always muse me
Argentina defending champions Is overrated?

For their mind England good pass them
The same France they were saying will mess up Argentina wey no see post against spain

All the teams they backed to remove messi don reach their country

People wey abandon cr7 go fan mbappe when cr7 never play spain yet sef cause they knew their goat was on his way out

Now dem dey support golden boot

Tuehhh

That England loss really made them cry tears. Wetin pain dem be say they could not blame ref
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 11:12pm On Jul 18
OriOko88:
Game on. Mbappe for the golden boot
Mbappe for the golden boot
Messi for the cup
Messi for golden ball grin cheesy
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 11:11pm On Jul 18
kingsavage:
lol when I told some people this, they kept screaming olise, dembele, mbappe grin grin grin

France like Argentina is overrated...
Argentina is overrated
Spain that drew cape verde is overrated and had 2 good games till final
France is overrated so who come good?

England wey never win trophy since the Roman times

Or na super eagles come good
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 11:08pm On Jul 18
OriOko88:
It's looking like tuchel deliberately killed that semi final game. Why didn't he use Saka atal in that match. He brought him rashford at 90plus mins. They would hv won that game easily with right substitution
Win fire

The way Argentina was pressing them

Even Bellingham madrid best disappeared

England escaped 4 goals cause of bar lol.
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by emoneyrano: 11:06pm On Jul 18
Gbadugbakun:
Why didn't this yeye coach use Saka against Argentina. He just benched him all through the game.
If they like make dem put jet li

Messi and Argentina drew battle line

Na bar and Pickford save England from 4 goals
Celebrities › Re: Rosaline Meurer Faces Fresh Online Allegations Amid Ongoing Public Scrutiny by emoneyrano: 10:05pm On Jul 18
Normal gist na

We know all of them na hk girls wey makeam unto acting

They survive on the funding of rich politicians and businessmen
Business › Re: How Long Did It Take You To Make Your First 1 Million Naira? by emoneyrano: 11:41am On Jul 18
lightwind:
Nawa o!!

But na somebody put you through na
Yea

Stock futures are good start but try get capital
Business › Re: How Long Did It Take You To Make Your First 1 Million Naira? by emoneyrano: 10:11am On Jul 18
lightwind:
How take bailam bros! Abi you come hamar one kind money or...


Omor i just dey run back and forth inside 1 million naira, he no dey ever increase enter other millions. If he wan increase, house rent or village things go decrease am again back to the same amount.

Had it been my father left some assets, today i for don hail some take guard but nothing to show for.

No help, no connection from anybody. Omor i tire.

At age 36 i never still marry o hmm
Omoh you need some crazy high paying skills in finance or tech to break poverty

I got mine in finance
Nairaland General › Re: Why Do Some Nigerians Gatekeep? Share Your Experience by emoneyrano: 9:52am On Jul 18
Teach them something now

Before you know its on Facebook and tiktok being used for dance

See what they did to trading and remote working. Even so called China cars they turned it to skits


Any update you see in public space don cast
Business › Re: How Long Did It Take You To Make Your First 1 Million Naira? by emoneyrano: 9:37am On Jul 18
lightwind:
My father made that biggest mistake in his life. He made lots of money in Port Harcourt that year of 70s and early 80s and he couldn't even invest in lands or even built a house then, didn't planned for tomorrow when the money was coming. Today he is older and living in poverty.
Sames story here
Na me come bailam
Crime › Re: Kevin Nwamma Who Stole £4 Million Arrested Naked In Bed by emoneyrano: 9:37am On Jul 18
UniQue84:
Am not just knowledge driven and crazy.
Its multi cake wallets across different devices
Business › Re: How Long Did It Take You To Make Your First 1 Million Naira? by emoneyrano: 9:35am On Jul 18
aaaaabbbbbccccc:
are you still based in Nigeria
Nah
Why ask
Business › Re: How Long Did It Take You To Make Your First 1 Million Naira? by emoneyrano: 11:04pm On Jul 17
TheWebbers:
Wait, so there are people who are grown and never made 1 million Naira? Thats less than $800 na.

Wow!

Not mocking anyone tho, I'm just surprised.

Made my first one million at age 21 in 2008 selling ebooks for 2k. Sold about 600 copies after running an advert on one newspaper that year, Success Digest paper. Adjust that to inflation and it should be over 10 million Naira today.

I have made several tens of millions over and over and over again and gotten broke over and over and over again since that time. Going broke, getting back up, going broke again and getting up. Now I am up again, hopefully I wont go back broke again.

Its been one hell of a journey.
Na real og hustler you be

The hey days of success digest and forex back then 2007 to 2011 was lit

I used to cycles miles to buy success digest
Business › Re: How Long Did It Take You To Make Your First 1 Million Naira? by emoneyrano: 10:59pm On Jul 17
TEYA:
That's not how life goes, many guys with millions today will spend their old age in penury
And many poor people now will spend their old age in luxury?

Abeg oh
The plan is make your millions while young
Invest in property and other assets .

Once your hustling muscles are weak and you dont have any business or strong pension
All this talk no go get head
My father colleagues that invested well in their hey days. At least I know more than 5 none are in penury. So make I use those ones as example

We live in a country that has zero support for the elderly

cheesy
Business › Re: How Long Did It Take You To Make Your First 1 Million Naira? by emoneyrano: 10:13pm On Jul 17
Fekumzi123:
I am not ooo...
Should I be worried?
Hmm

Maybe you get family lands sha

Everyone know their background
Business › Re: How Long Did It Take You To Make Your First 1 Million Naira? by emoneyrano: 10:07pm On Jul 17
Fekumzi123:
I have never made 1m before and I'm 40 already. But I'm not complaining. Ayam Mr contented.
Hope your a civil servant sha with pension in future


Hmm
Business › Re: How Long Did It Take You To Make Your First 1 Million Naira? by emoneyrano: 10:06pm On Jul 17
Made mine in 2017 crypto boom from buying lending coins


Good old days

Anywas clocked the million mark by 30 but it was in usd

sustained myself in the range till date trading stock options and property
Crime › Re: Kevin Nwamma Who Stole £4 Million Arrested Naked In Bed by emoneyrano: 7:42pm On Jul 17
UniQue84:
Pls can highlight me more on the above ..I want to know
Hmm you sound like efcc bruh

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)