Enigma1122's Posts
Nairaland Forum › Enigma1122's Profile › Enigma1122's Posts
1 2 (of 2 pages)
true talk we don't know why he is even Aare Oona kakanfo for nothing e b like say politician dey control dis man |
bad news everyday yeye Sunday ighoho no no say yeye Fulani no dey forgive even if it takes ten years they come back for revenge |
yeye Nigerian army na make dem dey flex muscle for civilian
|
merry birthday to you soldier, see the yeye rusty ak47 wey dem carry give am make him use face BT na jam the useless gun go dey jam yeye Nigeria government
|
Baba God Nigeria is in your hand please save us
|
Brazil not nigeria |
Good |
1 2 (of 2 pages)