EricaNyash's Posts
Nairaland Forum › EricaNyash's Profile › EricaNyash's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 30 pages)
Fayar:My next reply will be when you grow some balls and post that old faced pix in a red dress you were so proud of.... ![]() Until den, Tada!... ![]() |
Fayar:You too! You have already cowered away by not posting that red dress pix....... ![]() Shame shame shame!!!! ![]()
|
Fayar:As per sey you have proved you're a chi.c.ken. Now you want to kpeme.. Abeg you are on your own.. Do it yourself!.. ![]() Post the old faced pix. Na shame dey worry you? ![]() |
Fayar:I dey go sleep be that... I don't Engage c.o.wa.rds.. ![]()
|
Fayar:You be si.s.sy abeg! You don do as houseboys dey do. Una too dey fear una masters... ![]() If to sey you get small br.ai.n, I for finger am to give you sense... ![]()
|
Fayar:You too dey shalaye.. Wait o, You dey fear? Hard man, hard man, common to post pictures you dey fear ban. You are a disg.race to manhood!... ![]()
|
Fayar:No be this one.. The old faced one... ![]() Post am alone!... ![]() |
Fayar:Good! Oya post another one under my post... ![]() |
Fayar:Goodnight! You Don change picture. You for continue with this... Lock gate!
|
ersonleads:That girl no fine to me sha.. She has nice smiles, but her beauty just dey normal... |
Fayar:Shame don catch am!.... ![]() You for continue with that pix wey ya madam resemble all these old oloshos wey no wan retire... ![]()
|
Fayar:I prefer the other one with the red dress and bloated tummy...... kwakwakwa. ![]() Shame dey catch you?...
|
Fayar:You too dey shalaye.. Lock the game houseboy. I don't want them to steal my posts here.... ![]() By the way you Don change that woeful pix again.... ![]() Thought it would become your permanent pix... ![]()
|
Fayar:You too dey cry abeg... So you must to cry for every fly wey perch for your food?.... ![]()
|
Fayar:I dey go sleep.... ![]() Houseboy make sure you lock the gate of this thread before you sleep.. Sai de sape! ..... Goodnight!
|
Fayar: Really?... ![]() Eya Pele!
|
bigGBOLA:Beauty is relative... Nengi is very beautiful ... I don't see WhorErica Being more beautiful than her. You guys don't want that argument because she's light skinned...
|
Fayar:When they start Wailing about your post, know that they have increased the volume of the cry..... ![]() Cry harder and louder!...
|
ersonleads:Louder bro! The idiot is deaf!.... ![]()
|
Fayar: We have said that severally but the wh0re prefers to die for preeq..... ![]()
|
Fayar:Naaah... That's Kidd waya strangling the Slutty goat... ![]()
|
ersonleads:She's obviously not 26. .. She should be Lucy's age mate. I mean Lucy's real age o... |
|
Fayar:Why you change the picture...Use that one wey she old and her Belle big and nyansh strong.... ![]() Shame don dey catch you?... ![]() |
Fayar:I know you want me to go and sleep so that you can sleep as well. My presence here is giving you sleepless nights.. If I wan do you iskenchi now, I go stay here till 7am. I know sey you go follow me stay dey yarn nansins.... ![]() But make I pity my houseboy. Make i no Kee person pikin...... ![]() |
Fayar:I dey go sleep!... |
SammyFX:Wetin I dey drag with that scallywag.. Oh well goodnight!... ![]() |
Fayar:I dey go sleep!...
|
SammyFX:Na my sleep dey Pepper am.. Just because I sey I dey go sleep the guy dey para... ![]() Oya make i go sleep now.... ![]()
|
Fayar:I dey go sleep now for real... Make i leave you. You don shalaye too much this midnight...... ![]()
|
Fayar:Is that cry I sense in your voice?... ![]() Anyway, I dey go sleep. When Kidd flog that Pvssy finish, wake me up.. ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 30 pages)

