Favour32's Posts
Nairaland Forum › Favour32's Profile › Favour32's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 262 pages)
The less you argue,the more peace will appreciate around you. |
Ordinarily,the man mind nor dey the governor"s seat again. But e go manage with very low profile of engagement. Him mind na make 2027 come make e waka. So far, e benefits dey secured after e don peacefully handover who ever dem select |
A family jumped Osun state where dem originate,dey hold on to Lagos as the captured state. |
LordBiden:He tried. E see who e borrow from. Some people nor see who go borrow dem bicycle 🚲 |
HERE IS THE ANSWER: You came in skin contact with a poisonous hairy worm or caterpillar. Go get parcemol or panadol because you are going to get fever for two days. Nothing serious but you will be okay after a week. Drink so much water and eat much of protein based food. Puriton tablet may help you too. To reduce itching,use ice or cold water on the skin. Improve your environment. You live very close to bushy areas. |
Guy man don move. If una make noise too much,dem go hammer una another six months. Una, "I nor gree" na part of the illegality wey entrenched that six months government of chop chop and go. |
Atiku my dear, wait till 2031 wey e go reach una turn. For now, Nigeria nor dey use North and South rotation president play. We nor unite reach that level. |
naijacruise419:Na hard currency 💲, nai e go don arrange keep. |
Wayo wayo democracy in Rivers state as enabled by the president in respect to 2027 election. |
Ajokol:Why not go for someone not infected? Combination of strains may lead to superinfection. |
That's not the only reason. There are more. Most owners(especially if he operates it directly)of hotels are not always available at home fronts. They have already made alibi to be with different side chicks. It's worse off if the business is ashi based. |
Israel is saying to Hamas, release the hostages or we continue. Hamas accepted to continue the war. So deal with Israel. If you guys like: It's spelt Israel not Isreal. |
Una go do pass AI to get engagement. I nor blame una. Na economic quagmire wey APC government cause, nai make many dey desperate to yan wetin nor be |
Racoon:Absolutely disagree. Who wan vote for APC? Na only those like Felix Mouka wey dey chop their two plates filled with chunks of meat. |
Make most Nigerian politicians go for am because na sleep most of dem dey sleep every 4 years. |
It's not a bad idea. Europe and USA dey study Igbo and Yoruba |
Later e go turn to Precious God. If you know you know 😁😆😅😂🤣 |
flexyrule:Go find better food chop and sleep very well to reset your brain from insomnia. |
Olatara:Nor do o! I know first hand too. UK Nigerians know the price of pepper for Onitsha market pass you wey dey Nigeria. Dem just dey UK as camouflage o. Na naira dem use pass o! |
PHIPEX:It's spelt Israel not Isreal. Seun! I don tire. Help me complete am. |
jmoore:Most them nai quota system rise dem up the ladder. Without facts with backed up statistics,he dey mess up. If this person becomes president tomorrow,he go too make mistakes. |
Felix Mouka wey dey chop from two plates filled with chunks of meat. If na me, I go talk like that |
seunlayi:Our boys dey tap but dey noisy. If you read nairaland last week ,wey one guy say, dia street don full with noise and enjoyment as one small boy pick $250,000. Does it call for being noisy? That kind thing EFCC dey like. To get their share as usual. Israel know say their son dey ball Dem just tap am for wrist. |
9ja boys dey learn work where some other countries dey for yahoo. 9ja boys too make noise. Somebody dey collect billions of naira,no noise. But NAIJA boys? Just make dem collect millions of naira, you no go hear word |
jahsharon:UK Nigerian na difference of places 😁😁 |
Some things to make Tinubu shift is a welcome development. Citizens should manage the hardship But the hustlers in government are not relenting efforts in grabbing increment in financial gains. Never say let us reduce our pay to accommodate the hardship of economic policies of the government. Eye neck and Judith are big barriers. Capisce? |
Dss leave e work dey do another. Busy body no go ever end for this country. Sycophants! Make dem say you dey work. |
malali:You are no different to what you support. You don't waste time to be a terror to others. I ain't talking to you but you took it upen yourself to be a terror. Goodluck! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 262 pages)