Felixo's Posts
Nairaland Forum › Felixo's Profile › Felixo's Posts
1 2 (of 2 pages)
Boss boy: GHANA MONDAY SPECIAL!!Bro na MSP GAME be dis or wat plzzzzzzz........... I owe u bro.............. Plz reply me @ BossBoy |
MSP GAME plzzzzzzzzz @ BossBoy...................................BossBoy |
Boss boy: So yhu can beg me nuba...hahhahhahhah....BOSSBOI@ I need ur number abeg......... Naa ENUGU STATE i dey bro |
BOSSBOY, HARJIBODE and OTHERS that dropped their games, I respect and say THANKYOU ALL........ And to those that refused to drop theirs, I say it is well..................... All protocol observed; on behalf of myself and other BabaIjebu Nairalanders, WE say THANKYOU once again and GOODLUCK to us.......................................... |
boss baba: For does who care clubmaster n international still hotGuy plz post am for me ohh........ I blive u jhoo....... BoosBoy and BossBaba@ make una see us tru ohh |
Boss boy: yhu wey one leg nova drop from yor game dey drop fone number...hahhahhha....start from post 14 to 122 read about boss boyBossBoy, den drop ur number na. U just dey show |
BossBoy@ for d past 2weeks, I don dey ask for ur number. Drop d number na |
All of u dat is posting numbers now, na God go juDge una. Why can't u pple drop it since... Liers |
easynicky :Guy thanks but game don close at Enugu here....... Na 16-69 I play |
Game don close@ BossBoy................ U try wella....... |
BossBoy@ 3minutes to go na |
Brodaz plz drop numbers for JACKPOT.................. Bossboy@ where are u na , time don dey go ohh |
easynicky :Broda na ENUGU STATE I dey ohh......................... U nko?.................................. Drop ur game for me abeg |
BossBoy @ plz drop games for JACKPOT na..................................... Plz drop it now coz time dey go |
futureprince: That's not the resultDey dai................ Dats d result my friend |
ENUGU RESULT 12-32-70-89-84 Machine 06-10-43-20-90 BOSS BOY@ drop numbers for JACKPOT plZzzzzzzzzzz |
Boss boy: PREMIER ENUGUNGuy drop ur number for me here na or via my email Flexible4fuc@gmail.com it is very urgent...............Flexible4fuc@gmail.com. Bossboy |
MID-WEEK RESULT Win 8-60-86-89-87 Mach 30-88-13-69-5 Bad result ohhh......... BossBoy mail ur number to me plzzzz..... Flexible4fuc@gmail.com |
Boss boy: GHANA LUCKY GEE RESULTGuy Drop ur numbe 4me now plz...... Let's do biz,..... Na Enugu state I dey sha........ My game 13-06........ Baba play 13-90........ Guy drop ur number 4me or drop it via. Flexible4fuc@gmail.com |
GUYZ plz while dropping your games, try to put d name of d game and expecially d DRAW DELETE NUMBER................... At ENUGU STATE, na INTERNATIONAL we dey play....... Others plz specify |
felixo: JACKPOT RESULT ohh!!!!!Make una post results na JACKPOT RESULT 34-75-24-86-27 My TWO SURE dat entered is 24-27 Thankyou Jesus....... Those dat I sent my games, how una see am na, make una shake body for me oh!!..... |
JACKPOT RESULT ohh!!!!! |
Guyz I will drop confirm PERM numbers for JACKPOT |
ebee1: who giv u d numberNa forcast I do bro...... My problem b say, I dey work game and dey chop too, but na small small money I dey put am......... Guy I dey very happy ohh, but all d same NA GOD do am 4me.......... Wetin be 2moro morning game? |
Boss boy: NATIONAL RESULTThank you LOTTO I don chop ohh!!!!!........ TWO DIRECT 06-83 I played d game with #100..... How much I chop plzz? |
felixo: Bro; just waiting for d result ohh............ I pray I shall chop dis morning......... I played my game at ENUGURESULT ---- SAWAKI 43-21- |
Harjibode: TOTA! TOTA!! TOTA!!!Bro; just waiting for d result ohh............ I pray I shall chop dis morning......... I played my game at ENUGU |
hey u, EBSU is holding her post ume exams on d 7th of angust. And any body that needs admission should call on on 07030257586. Admission b4 payment . I am a 300L student in the school, and an exco also. Take care and best of luck to u all. |
1 2 (of 2 pages)