Feyifahm's Posts
Nairaland Forum › Feyifahm's Profile › Feyifahm's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Titiluvly: Hello people..I am +1 today....wish me hapiBirthDay in your own special wayhappy bday sweetie pie,ur latter shall b greater than ur former..enjoy ur day |
nabsprada: I'm gud swiddy mi,dis fun u n trendiitee re having without me,dairis God osorry dear,me miss u ysternyt like anytin |
trendiitee: Feyifahm(bestie) nd Taiye4Christ(swtie),, both of una wan destroy my chrch abiwe no fit destroy ur church na,d church go rapidly grow |
Taiye4Christ: With her permission, of course?she won't mind nw,she b my bestie of life |
niceeric: okay ooo....Oluwaseun ni oruko temi....okay before non yorubas go chop me,i'm Oluwaseun, a graduate of Lagos State University, studied Electronic and Computer Engineering and was supposed to be in d batch b boat but was thrown out cos of our student affairs unforgivable error.....but dats history....I'm a batch c hopeful now is d newswelcome on board |
satope1: Abeg na abi Wetin you want ? I am always slow to boot in the morning.. My english works with the sun and it is still cloudy here. What about your side? ![]() |
nabsprada: #covers face# "msugh" feels good meeting a brother!nabsprada darling hw r u doin 2da |
satope1: na something go kill man joor. Better be sweet things than ebola. Lol.don't u knw the meaning of oyo(on your own)abi u dont understand english in the morning#just askn thou# |
Taiye4Christ: I will see what I can do. How many are you bringing along, as my oga?all the congregation of adufe sexy ministry. |
tocynnys: M Tosin, an environmental biologist from LAUTECH.welcome my dear fellow |
Taiye4Christ: For sacrifice?we need new members nw with fresh blood |
satope1: No o. Not at all. I came for updates and was blessed with something sweeter in addition. Would you have preferred i ignored it?sweet sweet things no good 4 body#in rita dominic voice OYO is ur case# |
satope1: Sweetheart... I am an humble rich man... Just name the cars. You get it.na wa 4 u oo,se na e-love make u join ds thread#SMH4U# |
Taiye4Christ: Swear say no be you talk opening prayer for meetingnd u did d intercessory prayers ba?wen comin 2nt bring sm1 along oo |
Morning awse,op u all slept well and 4 those dat said their nyt was short am sure they went 4 meeting ![]() |
olasmith10: I deh awake, Which one u deh go..na ogboni meeting on point now o..just few more mins before I go take offhappy goin dear,just b mindful of the electric poles wen goin ![]() |
olasmith10: lol.. thanks.. good to hear from u too..v bin waitin 4 u so we can go 2geda...y r u awake too? |
rashfat: ope oooo #runs to meet her 4 a special hug#take it easy nw,na just side hug |
olasmith10: Av bn to London to c d queen...#smiles#adjust d glasses well o so it won't fall.good to hear 4rm u |
rashfat: No hating sishaba hating ke,no time to hate dear#oya come let me hug u# |
olasmith10: Hello missgoodmorning where v u bin all ds while |
dstnd: blood of Jesus...so una never sleep.well I just finished my night prayer.so don't ask meop u remembered us in ur prayers. |
rashfat: Feyi feyiese eku oro enu ![]() |
[quote author=rashfat]Ese, adupe. ![]() |
Taiye4Christ: Good morning house.top of the morning to u dear |
fweshblacboai: To velounie in absential,I LOVE U loadsaww that is so sweet of u#gives him side hug# |
This is to wish urchbabie and claroo Gods best in their bar finals.success dearies |
Taiye4Christ: Hahahahahaha... o kare, wa gba yi.I tire 4 him |
fweshblacboai: Ur not sharing bae,give me a space in ur heart and u gonna be convinced dat no 1,no 1 I say am gonna share ma feelings wif except YOUlike how many plot of space do u want or is acre ? |
rashfat: Sure, but baby u need 2 keep it 2 urself 4 sometime atleast b4 telling ur bestiesYIMU 4 u |
rashfat: stop encouraging aproko, its not gud. Go nd enjoy ur e-honeymoon nd let other Bachelors be pls.let him b jor,he's here to advice oda e-bachelors jor |
[quote author=rashfat]Hes liking u not ur besties. #In Faze's voice# Girl u need somebody If he is liking me he must like my besties too#straight face# |
I go close eyes flog both of una with holy koboko oo cum add holy ghost fire join am



