Finegrl's Posts
Nairaland Forum › Finegrl's Profile › Finegrl's Posts
Nerosoft19: fine girl yess.. Stope joining awa heads.. Say it nowlol. Na wu ah go choose nw ehn.... Oga o. Lemme pray nd fast abt it |
Samgreguc: hmm! Dont worry its okey dear. Bt, there is somethg u nid 2 tel me olol watz dat dear? |
Samgreguc: hmm! Dont worry its okey dear. Bt, there is somethg u nid 2 tel me o |
Samgreguc: GPY(God Punish You), e b like u smoke mad man shit abiswt hrt,tank u jawe. Dnt mind dat guy |
Nerosoft19: to die dey hungry u e b like. How dare u call my own very finegirl dry cleanermy luv,plz deal wit hm. |
Nerosoft19: dame patience neroma name no b patience nau. Ah no lyk d name jawe |
engrsoma: hahahaha that is the right ansayea |
screenagerjoe: What did i miss??me |
divydaniel: Dry cleanerlolz... U no wel i swear |
Nerosoft19: sir otokx na president, soundthruth na vice.. I b senate president for here.. Samgreguc na ASUU president. Samgreguc faggema love,me nko? na wetin me cum be |
Obilouchechukwu: "Ah lov u too??" ar u kidding me?..wetin cum b ur own na |
Nerosoft19: so if ur H.O.D Is on facebook n u want to greet him, will you say hi? I go wound this boy o. Finegirl hold me o.lol... My luv plz leave hm 4 ma sake |
Nerosoft19: yessoo.. U see y we tangle.. I'm a winner tooOMG! Nero,ah luv u plenty |
OmolodMilkman93: Na so so "miss" "miss" up and down. If person miss im "period",.. Hmmmm,..........lwkm4h. Wetin cari period cum dz thread nw? |
Nero,am missing yhu o |
Samgreguc: Helo Dearswt hrt, hw u duin? |
Shiloh tinz on ma swt mind. SHILOH 2013 = EXCEEDING GRACE |
Shady3: I 4 talk na...if na fine gal wey post dt question , ah knw say u go just give am reply b4 she even finish 2 dy ask ...omoo broshady, wil i cal diz one jealousy or wat? |
Nerosoft19: u wil do it in bablawo house..lol u diz boy ehn...... |
Nerosoft19: ewo!! I drmt dat i use my schlfee + acceptance fee+ house rent, to buy for fine girl iPhone, and she gave it to samgreguc.... This is not my portion IJN. Ireject falling maga. I need to even fast, pray, go to prayer house sef.lolzzzzzzz |
miss universe: yh.afta eliozu,adjacent rumuodumaya.A bit far 4rm wer i stayowk |
miss universe: yh.afta eliozu,adjacent rumuodumaya.A bit far 4rm wer i stay |
Samgreguc: Hmmm! Nero av finally succeeded.lol.... Nt lyk dat o. Na u be ma swtest hrt. |
Nerosoft19: temptation is wen ur father gives u ur schl fees a week to christmasi knw say na daht kind temptation u dey lyk. God dey o |
Nerosoft19: am i madt? I was jus feeling amonq.. if i liv u make mandela wake uplolzzz. Ok o |
screenagerjoe: cause she had an altercation wit sum1 herewho kwanu? |
miss universe: wer in phi stay @rukpokwu. U knw dia? |
Nerosoft19: lemme feel among too. Would soon b leaving nairalandahah..... my love, u wanna leave me? |
stephnexi: Everybody should drop their fb name naw e be like say i would stop dz nairaland forum thingwhy u wan stop? |
Nerosoft19: choi... Life is in stages. First everybody was asking how much is post ume form, leta dey started asking wha questions should we expect durin post ume... Some failed n some passed... People dat failed left d thrend n those dat passed were asking wen should we expect d merit admission. Merit list was released n tension was increased for those who did not make it, d questions were now; wen will second list come out, will second choice candidates b included.. D list was released n third list followed some lost hope.. And d common qesetions were now; wen is basic list coming awt, pls help me check ma admission status... Basic list is awt some asking about 5th list (omo go buy jamb form).... Now d question has changed; what are d requirements for clearance... Haahahahahahah. now everybody is hooking up.. Tnx to God we all made it, congrats to everyone, d journey wasnt smooth tho... Tnx to sir otokx n soundtruth (u guys are God sent).. N tnx to every forum member (u guys are awesome).... Back to d matter, finegirl i miss utnx dear. I misses u too |
screenagerjoe: I likelol datz gud 2 knw |
MaryLexx: Wooow, nice meeting u here.am on fb. Am already ya fb frnd. I sent u a frnd request dz mrn nd u've acepted me |
U dey craze