TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 2:15am On Aug 05, 2022 |
Rosebloom: Oh she did
She should not give her self heart problems though No be so dem de take carry human being for mind She don even give the boy small warning this night make say make him no mess up again like Saturday as she is ready to treat him Bleep up...... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 2:11am On Aug 05, 2022 |
Rosebloom: What's with Beauty and my man my man... This babe will be legit clingy She said it herself na.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:06am On Aug 05, 2022 |
Munzy14: Wifey approved for him to explore? Hehehehehe forget o..Women smh
Believe all their talks..Na trailer you go see.  Even all this one wey dey happen e go still answer qweshon when e reach house..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:39pm On Aug 04, 2022 |
Finally Bryann and llebaye talking finally.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:35pm On Aug 04, 2022 |
Phyna like this Eloswag no be small o..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:27pm On Aug 04, 2022 |
Dannyxy: Pharmacy no kuku mind  The boy na free agent na..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:25pm On Aug 04, 2022 |
What's with Phyna this night? This gal ready knack anyone willing and ready o..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:19pm On Aug 04, 2022 |
MizzD: Trenches viewers.. have Khalid and Daniella been intimate please ? Na just aggressive cuddling, however, Amaka and Phyna dey complain about condoms reducing drastically..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:18pm On Aug 04, 2022 |
Giel: Why did big brother call Cyph to the diary room twice in a space of one minute. What did he do? He has been talking through the door to Doyin since..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:17pm On Aug 04, 2022 |
Biggie don call Cyph like 3 times e no answer..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:15pm On Aug 04, 2022 |
Biggie wan warn Cyph make stop wetin him dey do..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:14pm On Aug 04, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:13pm On Aug 04, 2022 |
Phyna and Eloswag.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:08pm On Aug 04, 2022 |
Cyph wan break Biggie's door to go see Doyin o.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:53pm On Aug 04, 2022 |
Modella has already in executing Biggie's task.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:48pm On Aug 04, 2022 |
llebaye wan press Daniella button abi..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:46pm On Aug 04, 2022 |
Khalid and Beauty with this their yeye motivational speech inside pool, Daniella might be low key pissed.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:43pm On Aug 04, 2022 |
Pharmsavi is in paradise right now.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:42pm On Aug 04, 2022 |
Phyna don switch to Pharmsavi now..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:37pm On Aug 04, 2022 |
Twoclans: Groovy waste of handsomeness 
Just because of marriage You wan make Beauty stab the boy for sleep abi.....  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:33pm On Aug 04, 2022 |
Munzy14: Beauty really did her dirty...She is trying to find her stand from square 1.. I posted something relating to that here, Beauty has turned the house on her, since the stupid I old pass you trend starred in the house..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:29pm On Aug 04, 2022 |
llebaye keeping to herself and dancing alone, the past couple of days she has been staying out generak convos if its not task related..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:27pm On Aug 04, 2022 |
adebayal: See as groovy dey avoid enter pool �...Baba no want wahala The boy dey avoid wahala at all cost, he no even dey dance with any gal there sef..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:16pm On Aug 04, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 9:35pm On Aug 04, 2022 |
Eloswag and Phyna finally chatting.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 9:18pm On Aug 04, 2022 |
No be Cyph and Doyin be that..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 9:03pm On Aug 04, 2022 |
This their play is confusing o..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 8:55pm On Aug 04, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 8:48pm On Aug 04, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 8:48pm On Aug 04, 2022 |
Reussite: I must confess this second drama was chaotic......did Beauty fall down?  Yeap she did..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 8:47pm On Aug 04, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 8:15pm On Aug 04, 2022 |
safarigirl: If I ginger myself, I fit apply. Sha make sure you use your Monica here as ya name on the show so we go know say na you...... |