TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:54pm On Jul 30, 2022 |
Cyph and Doyin ehn..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:53pm On Jul 30, 2022 |
Beauty will get Groovy evicted if that boy is not careful as the gal ks working overtime to isolate him while she has her own freedom...... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:52pm On Jul 30, 2022 |
Chiefheywhy: Be like say Eloswag and Phyna wan practice long distance relationship 
Abi Wetin be this ? The thing shock me o.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:52pm On Jul 30, 2022 |
Phyna and Eloswag no go kill each other this night..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:50pm On Jul 30, 2022 |
KIDDRICAsHAWK: No be Beauty dey flirt so? And she wan kill Groovy for dancing? Proper craze. Person wey dey Dotun say chance fit open for Dotun, I just hope Groovy doesn't fall for her blackmail again..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:33pm On Jul 30, 2022 |
Errrrrmmmm no one to rock Christy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:31pm On Jul 30, 2022 |
Giel: Groovy. she was telling Doyin how she cleared Groovy and told him that she cannot be anybody's no 2. That he cannot treat her in a way that people outside will vex on her behalf.
I just tire leave dem. But Beauty dey lie na, person wey dey tell Groovy say make the boy no play with him heart.....lol |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:28pm On Jul 30, 2022 |
Beauty and Groovy don begin fight again? Na who Beauty talk say she dey clear this night again  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:25pm On Jul 30, 2022 |
Errrrrmmm I hope Groovybis not allergic to dancing with Beauty this night..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:24pm On Jul 30, 2022 |
Eloswag and Phyna, this is interesting...... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:19pm On Jul 30, 2022 |
Hermes with the energy..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:18pm On Jul 30, 2022 |
Groovy enjoying himself..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:16pm On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:15pm On Jul 30, 2022 |
Amaka telling Diana Bella wants to take his man..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:12pm On Jul 30, 2022 |
KIDDRICAsHAWK: Yup. I think this is what happened. Shey Groovy don commit again this night ni  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:10pm On Jul 30, 2022 |
Elosawg don hold Phyna for corner..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:09pm On Jul 30, 2022 |
Abi Sheggz and Groovy wan exchange babe ni  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:08pm On Jul 30, 2022 |
Bryan enjoying himself..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:06pm On Jul 30, 2022 |
Chomzy grooving hard..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:05pm On Jul 30, 2022 |
Errrrrmmm wey Diana  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:04pm On Jul 30, 2022 |
I'm liking Kess the bottom just dey him thing.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:04pm On Jul 30, 2022 |
E be like say Hermes don corner Chomzy o |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:03pm On Jul 30, 2022 |
No be Beauty and Sheggz be that..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 7:49pm On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 7:15pm On Jul 30, 2022 |
Nhazeru: I desperately want to ship lady Diana with a guy. Had it been Kess wasn't married and in Trenches, would have ship these two I think Diana is good alone, ship in that house for her will leave her exposed emotionally..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 7:13pm On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 7:04pm On Jul 30, 2022 |
Dannyxy: Pharmsavy lol , just smile and inshallah…
Amaka is still very annoying, I don’t like that girl, she is the closest thing to dorathy in the house in terms of being a viewer in the house. The bolded na facts..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 7:02pm On Jul 30, 2022 |
Christy finally interacting well, this good to watch.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 7:00pm On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 6:49pm On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 6:17pm On Jul 30, 2022 |
Geezeem: The break up no even reach 24 hrs  Na she break up na she run go meet man, the thing just dey crack me up.....  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 6:02pm On Jul 30, 2022 |
Geezeem: Biko are those the couple that broke up in trenches under the duvet?  Beauty couldn't take it anymore she had to go sort her "man"...... |